blings_is_back at 19-11-2010 09:45 AM (13 years ago) (m)
Why is it that majority of girls if u toast/chyke or ask any of them out now they will accept sharply........ except u dont have $$$$$.... but this is very bad oh!... girls why na?
Post Reply
Posted: at 19-11-2010 09:45 AM (13 years ago) | Hero
mezkaz18 at 19-11-2010 09:48 AM (13 years ago) (m)
I don change my Sim card last week Posted: at 19-11-2010 09:48 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply Treasure2 at 19-11-2010 09:50 AM (13 years ago) (f)
See poor man. U change ur sim card.
Posted: at 19-11-2010 09:50 AM (13 years ago) | Hero
Reply Treasure2 at 19-11-2010 09:52 AM (13 years ago) (f)
For those wey no get taste go accept, makana di di uko.
Posted: at 19-11-2010 09:52 AM (13 years ago) | Hero
Reply mezkaz18 at 19-11-2010 09:53 AM (13 years ago) (m)
See poor man. U change ur sim card.
Y you dey follow me around? make U tell me say U L*** me, even if I no gree, no wahala Posted: at 19-11-2010 09:53 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
lol..........why na?
@treasure........ u mean sey dis my guy dey follow u around?
Posted: at 19-11-2010 09:55 AM (13 years ago) | Hero
Reply
See poor man. U change ur sim card.
Y you dey follow me around? make U tell me say U L*** me, even if I no gree, no wahala hehehehehe..........just dey make yourself happy.........see ur black face(s)!........
A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND!
Posted: at 19-11-2010 09:56 AM (13 years ago) | Hero
Reply Treasure2 at 19-11-2010 10:00 AM (13 years ago) (f)
See poor man. U change ur sim card.
Y you dey follow me around? make U tell me say U L*** me, even if I no gree, no wahala , Love still dey, for which country, abeg go sitdon.
Posted: at 19-11-2010 10:00 AM (13 years ago) | Hero
Reply Treasure2 at 19-11-2010 10:01 AM (13 years ago) (f)
lol..........why na? @treasure........ u mean sey dis my guy dey follow u around?
make una help me purse am from my back.
Posted: at 19-11-2010 10:01 AM (13 years ago) | Hero
Reply Pepesy at 19-11-2010 10:03 AM (13 years ago) (f)
But, y una dey run 2 do xmas for girls now (guys)
Posted: at 19-11-2010 10:03 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply Pepesy at 19-11-2010 10:07 AM (13 years ago) (f)
lol..........why na? @treasure........ u mean sey dis my guy dey follow u around?
make una help me purse am from my back.
I beg Bros,,,, stop pursuing her ur face is intimidating
Posted: at 19-11-2010 10:07 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply Ballsy at 19-11-2010 10:08 AM (13 years ago) (m)
well,my budget's tyt but cant stop 1 from doing his normal tin as long as its appreciated and reciprocated.ba wahala...@treasure,dii di uko, no b lie!
Posted: at 19-11-2010 10:08 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply ILOVEIT at 19-11-2010 10:08 AM (13 years ago) (m)
For those wey no get taste go accept, makana di di uko.
lol
The difference between GENIUS and STUPIDITY is that, genius has it limits..
Posted: at 19-11-2010 10:08 AM (13 years ago) | Hero
Reply Treasure2 at 19-11-2010 10:12 AM (13 years ago) (f)
well,my budget's tyt but cant stop 1 from doing his normal tin as long as its appreciated and reciprocated.ba wahala...@treasure,dii di uko, no b lie!
U no sey time don come wey man pikin dey carry any how go show mama, so my country people, di di uko oooo.
Posted: at 19-11-2010 10:12 AM (13 years ago) | Hero
Reply
lol..........why na? @treasure........ u mean sey dis my guy dey follow u around?
make una help me purse am from my back.
if i pursue him will u pay me in kind?
Posted: at 19-11-2010 10:19 AM (13 years ago) | Hero
Reply walerian at 19-11-2010 10:23 AM (13 years ago) (m)
its only normal to shop 4 ur woman as outings nd visits are sure at xmas
Posted: at 19-11-2010 10:23 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply Treasure2 at 19-11-2010 10:25 AM (13 years ago) (f)
lol..........why na? @treasure........ u mean sey dis my guy dey follow u around?
make una help me purse am from my back.
if i pursue him will u pay me in kind?
See ur NOSE.
Posted: at 19-11-2010 10:25 AM (13 years ago) | Hero
Reply
yea babe my nose is so endowed..... many babes dey trip for the nose bad.... do u wanna kiss it?..... grin grin grin
Posted: at 19-11-2010 10:32 AM (13 years ago) | Hero
Reply Treasure2 at 19-11-2010 10:38 AM (13 years ago) (f)
Reply nickyvil at 19-11-2010 10:45 AM (13 years ago) (m)
thank God just fought with my girl yesterday n i promise her it wil last till jan 2
Posted: at 19-11-2010 10:45 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply