Skypon2002 at 29-11-2010 10:01 AM (14 years ago) (m)
This two friends wan pronounce ''champion'' Two friends go for their village stadium go watch football match.
So as dem dey watch na, one of the players com dey display plenty football tricks and styles in football. na him one of those two friends com say ''huh, that player na sampion oo'', na him the other friend com tell am say ''no be sampion dem dey call am'' the first friend com say ''wetin dem dey call am'' the second friend said '' na yampion''
Post Reply
Am absolutely so made of what i cannot actually decode
Posted: at 29-11-2010 10:01 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Skypon2002 at 29-11-2010 10:03 AM (14 years ago) (m)
abeg oooo,
make una no yab me too much
Am absolutely so made of what i cannot actually decode
Posted: at 29-11-2010 10:03 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
skypon, if to say na me be m.o.d ehn... na to carry you go back to 1 post... which kin olden dayz joke be dis.?
Posted: at 29-11-2010 10:05 AM (14 years ago) | Hero
Reply
and e still dey funny to you abi?
you come here dey yarn dust say na joke...
Posted: at 29-11-2010 10:09 AM (14 years ago) | Hero
Reply Skypon2002 at 29-11-2010 10:13 AM (14 years ago) (m)
today na him i know say kris no like me,
so u go like make i go back to post 1
thank God say u no be m.o.d.
Am absolutely so made of what i cannot actually decode
Posted: at 29-11-2010 10:13 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
today na him i know say kris no like me,
so u go like make i go back to post 1
thank God say u no be m.o.d.
you yeye ooo... i swear..
Posted: at 29-11-2010 10:14 AM (14 years ago) | Hero
Reply Don-ziggy at 29-11-2010 10:19 AM (14 years ago) (m)
appreciate person for once
Posted: at 29-11-2010 10:19 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
gud one bt na my tribe dey talk lik datooooooooooo
Posted: at 29-11-2010 10:25 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply
hmmmmmmmm
skypon u try small
e dey funny nah
Posted: at 29-11-2010 10:28 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
appreciate person for once
so i be wicked person abi... you dey try tell me say abi devil abi...
Posted: at 29-11-2010 10:38 AM (14 years ago) | Hero
Reply
hmmmmmmmm skypon u try small e dey funny nah
Posted: at 29-11-2010 10:39 AM (14 years ago) | Hero
Reply
kris wetin do ya mouth oya laugh
b4 i go flog u
Posted: at 29-11-2010 10:40 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply terryworld at 29-11-2010 10:41 AM (14 years ago) (m)
omg so skypon ur mind,brain,keyboard,soul,spirit.eye,hand,mouse,head,and tenis gree u post dis kind tin.
Ur first ever joke na dis rubbish.
Infact u self na zampion.
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
Posted: at 29-11-2010 10:41 AM (14 years ago) | Hero
Reply
kris wetin do ya mouth oya laugh b4 i go flog u
see no let me translate wetin dey my mouth for you oo...
just leave me jeje...
na me all of una dey use compare devil abi... me wicked... okay sha..
Posted: at 29-11-2010 10:42 AM (14 years ago) | Hero
Reply Don-ziggy at 29-11-2010 10:43 AM (14 years ago) (m)
na u use ur mouth talk am
Posted: at 29-11-2010 10:43 AM (14 years ago) | Upcoming
Reply Arabmoney2 at 29-11-2010 10:46 AM (14 years ago) (m)
yabing dey game
I PREFERED TO BE CALLED DOCTOR ARAB DE SURGEON RULES
Posted: at 29-11-2010 10:46 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply Skypon2002 at 29-11-2010 10:48 AM (14 years ago) (m)
today na him i know say kris no like me,
so u go like make i go back to post 1
thank God say u no be m.o.d.
you yeye ooo... i swear..
Am absolutely so made of what i cannot actually decode
Posted: at 29-11-2010 10:48 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply Skypon2002 at 29-11-2010 10:49 AM (14 years ago) (m)
appreciate person for once
no mind am
Am absolutely so made of what i cannot actually decode
Posted: at 29-11-2010 10:49 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply Skypon2002 at 29-11-2010 10:50 AM (14 years ago) (m)
gud one bt na my tribe dey talk lik datooooooooooo
hahahahahaha
na him be say one of them from ur tribe com be dat.
by the way which tribe u be?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode
Posted: at 29-11-2010 10:50 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply Skypon2002 at 29-11-2010 10:51 AM (14 years ago) (m)
hmmmmmmmm skypon u try small e dey funny nah
thankx jare, no mind my enemies of progress wey dey 4 this forum
Am absolutely so made of what i cannot actually decode
Posted: at 29-11-2010 10:51 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply