Posted: at | |
| |||||
haaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa Replyno be me talk am ooo
| |||||
Quote from: Don-ziggy on 29-11-2010 10:43 AM na u use ur mouth talk am ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Kristiantus on 29-11-2010 10:53 AM yeye dey smell.... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: florish4love on 29-11-2010 10:57 AM Quote from: Kristiantus on 29-11-2010 10:53 AM yeye dey smell.... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() who you dey open 32 for? abegi, cover your mouth... time don reach wey mouth dey smell... ![]()
| |||||
Quote from: Kristiantus on 29-11-2010 10:38 AM Quote from: Don-ziggy on 29-11-2010 10:19 AM appreciate person for once ![]() ![]() ![]() so i be wicked person abi... you dey try tell me say abi devil abi... ![]() ee be like say u never chop this morning, kris abi wetin make u dey vex this morning? ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
i think say na only dey perceive the odour. Reply![]() ![]() A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 29-11-2010 11:01 AM Quote from: Kristiantus on 29-11-2010 10:38 AM Quote from: Don-ziggy on 29-11-2010 10:19 AM appreciate person for once ![]() ![]() ![]() so i be wicked person abi... you dey try tell me say abi devil abi... ![]() ee be like say u never chop this morning, kris abi wetin make u dey vex this morning? ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Kristiantus on 29-11-2010 10:42 AM Quote from: florish4love on 29-11-2010 10:40 AM kris wetin do ya mouth oya laugh b4 i go flog u ![]() ![]() ![]() see no let me translate wetin dey my mouth for you oo... just leave me jeje... ![]() na me all of una dey use compare devil abi... me wicked... okay sha.. ![]() eeee yah, i don dey sorry 4 u ooo abeg, take heart u hear? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 29-11-2010 11:04 AM Quote from: Kristiantus on 29-11-2010 10:42 AM Quote from: florish4love on 29-11-2010 10:40 AM kris wetin do ya mouth oya laugh b4 i go flog u ![]() ![]() ![]() see no let me translate wetin dey my mouth for you oo... just leave me jeje... ![]() na me all of una dey use compare devil abi... me wicked... okay sha.. ![]() eeee yah, i don dey sorry 4 u ooo abeg, take heart u hear? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Kristiantus on 29-11-2010 10:59 AM Quote from: florish4love on 29-11-2010 10:57 AM Quote from: Kristiantus on 29-11-2010 10:53 AM yeye dey smell.... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() who you dey open 32 for? abegi, cover your mouth... time don reach wey mouth dey smell... ![]() haha take time ooooo no let me give u bluetooth slap ooo Quote from: Kristiantus on 29-11-2010 11:08 AM Quote from: Skypon2002 on 29-11-2010 11:04 AM Quote from: Kristiantus on 29-11-2010 10:42 AM Quote from: florish4love on 29-11-2010 10:40 AM kris wetin do ya mouth oya laugh b4 i go flog u ![]() ![]() ![]() see no let me translate wetin dey my mouth for you oo... just leave me jeje... ![]() na me all of una dey use compare devil abi... me wicked... okay sha.. ![]() eeee yah, i don dey sorry 4 u ooo abeg, take heart u hear? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() you no tell me say dis guy be sickler b4 nah chai make i pick race
| |||||
Quote from: Kristiantus on 29-11-2010 10:39 AM Quote from: florish4love on 29-11-2010 10:28 AM hmmmmmmmm skypon u try small e dey funny nah ![]() ![]() ![]() make u go hit ur head for wall ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
you ma kuku sabi say you no well... Reply
| |||||
Quote from: Kristiantus on 29-11-2010 10:59 AM Quote from: florish4love on 29-11-2010 10:57 AM Quote from: Kristiantus on 29-11-2010 10:53 AM yeye dey smell.... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() who you dey open 32 for? abegi, cover your mouth... time don reach wey mouth dey smell... ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: florish4love on 29-11-2010 11:12 AM Quote from: Kristiantus on 29-11-2010 10:59 AM Quote from: florish4love on 29-11-2010 10:57 AM Quote from: Kristiantus on 29-11-2010 10:53 AM yeye dey smell.... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() who you dey open 32 for? abegi, cover your mouth... time don reach wey mouth dey smell... ![]() haha take time ooooo no let me give u bluetooth slap ooo Quote from: Kristiantus on 29-11-2010 11:08 AM Quote from: Skypon2002 on 29-11-2010 11:04 AM Quote from: Kristiantus on 29-11-2010 10:42 AM Quote from: florish4love on 29-11-2010 10:40 AM kris wetin do ya mouth oya laugh b4 i go flog u ![]() ![]() ![]() see no let me translate wetin dey my mouth for you oo... just leave me jeje... ![]() na me all of una dey use compare devil abi... me wicked... okay sha.. ![]() eeee yah, i don dey sorry 4 u ooo abeg, take heart u hear? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() you no tell me say dis guy be sickler b4 nah chai make i pick race where u dey run go? me i no be sickler oooo u better come back. ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 29-11-2010 11:27 AM Quote from: Kristiantus on 29-11-2010 10:59 AM Quote from: florish4love on 29-11-2010 10:57 AM Quote from: Kristiantus on 29-11-2010 10:53 AM yeye dey smell.... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() who you dey open 32 for? abegi, cover your mouth... time don reach wey mouth dey smell... ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Kristiantus on 29-11-2010 11:22 AM you ma kuku sabi say you no well... ![]() ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Kristiantus on 29-11-2010 11:02 AM Quote from: Skypon2002 on 29-11-2010 11:01 AM Quote from: Kristiantus on 29-11-2010 10:38 AM Quote from: Don-ziggy on 29-11-2010 10:19 AM appreciate person for once ![]() ![]() ![]() so i be wicked person abi... you dey try tell me say abi devil abi... ![]() ee be like say u never chop this morning, kris abi wetin make u dey vex this morning? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
hmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmmm Replyi cant shout
| |||||
Quote from: terryworld on 29-11-2010 11:02 AM i think say na only dey perceive the odour. na liieee![]() ![]() nothing dey smell jare ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Chaos In Port Harcourt as Woman Acts Erratically After Alleged Drop-Off By Suspected Yahoo Boy
PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
POS Agent Catches Colleague On Hidden Camera After Months Of Mysterious Cash Losses (Video)