CHAMPION (Page 6)

Date: 29-11-2010 10:01 am (14 years ago) | Author: Digitalman
1 ... 3 4 5 [6]
- AKIOLUFUNMILAYO at 3-12-2010 11:58 AM (14 years ago)
(f)
Thx....kris
Posted: at 3-12-2010 11:58 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Skypon2002 at 6-12-2010 10:05 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on  3-12-2010 11:54 AM
Quote from: Skypon2002 on  2-12-2010 09:09 PM
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on  2-12-2010 10:58 AM
skypon.. Angry

no vex! u hear?
how u dey now
wetin dey happen?
Grin Grin Grin Grin Grin...Okay i dey fine..nothing dey happen Cool

How ur side nah?

nothing dey paa for my side
 Cheesy Cheesy

Posted: at 6-12-2010 10:05 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 6-12-2010 10:06 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on  3-12-2010 11:56 AM
una well done oo..
well done my brother
 Wink Wink

Posted: at 6-12-2010 10:06 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Kristiantus at 6-12-2010 10:45 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on  6-12-2010 10:06 AM
Quote from: Kristiantus on  3-12-2010 11:56 AM
una well done oo..
well done my brother
 Wink Wink
how you dey now?... hope say you still dey see yourself shadow abi? Grin
Posted: at 6-12-2010 10:45 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 6-12-2010 12:56 PM (14 years ago)
(m)
heheheheheheeeeeee
that is roger! roger!! roger!!!
 Grin

Posted: at 6-12-2010 12:56 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Kristiantus at 6-12-2010 02:28 PM (14 years ago)
(m)
that mean say you still dey alive... thank God ooo...
Posted: at 6-12-2010 02:28 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 6-12-2010 05:02 PM (14 years ago)
(m)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin
i go always dey alive and agile and probably gallant. Shocked Shocked

Posted: at 6-12-2010 05:02 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 11-03-2011 01:07 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on 29-11-2010 10:42 AM
Quote from: florish4love on 29-11-2010 10:40 AM
kris wetin do ya mouth oya laugh

b4 i go flog u
Sad Sad Angry
see no let me translate wetin dey my mouth for you oo...
just leave me jeje... Angry
na me all of una dey use compare devil abi... me wicked... okay sha.. Angry

no mind them jare
but u too dey vex ooo Grin Grin

Posted: at 11-03-2011 01:07 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 11-03-2011 01:19 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: solid_solid on 29-11-2010 04:43 PM
this joke no sweet me at all

u know wetin u go do?
just knack ur head for ur pentium 2 computer Grin Grin Grin

Posted: at 11-03-2011 01:19 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 ... 3 4 5 [6]

Featured Discussions