CHAMPION (Page 3)

Date: 29-11-2010 10:01 am (14 years ago) | Author: Digitalman
1 2 [3] 4 5 6
- omotoyosolabisi at 29-11-2010 11:36 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: florish4love on 29-11-2010 10:40 AM
kris wetin do ya mouth oya laugh

b4 i go flog u

wetin warn yourself ooooooooooooo Huh? Huh? Huh? Huh? Huh?
Posted: at 29-11-2010 11:36 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 29-11-2010 11:39 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: omotoyosolabisi on 29-11-2010 11:36 AM
Quote from: florish4love on 29-11-2010 10:40 AM
kris wetin do ya mouth oya laugh

b4 i go flog u

wetin warn yourself ooooooooooooo Huh? Huh? Huh? Huh? Huh?
nne, thank you.... imagine, na me florish & co dey compare with devil... imagine me devil...
if to say dem even compare me with judas e for better small... Angry
Posted: at 29-11-2010 11:39 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- terryworld at 29-11-2010 11:40 AM (14 years ago)
(m)
skypon make u go carry pepper water wash nose so dat u go dey perceive well.

Posted: at 29-11-2010 11:40 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- florish4love at 29-11-2010 11:41 AM (14 years ago)
(f)
Correct full House

toyosi how u come espcape for the place where i talk say make them kidnap you
Posted: at 29-11-2010 11:41 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omotoyosolabisi at 29-11-2010 11:42 AM (14 years ago)
(f)
florish&co, make una wrn yourself, abi u know no say kris better pass devil, i for prefer if u call am judas

florish last warning
Posted: at 29-11-2010 11:42 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 29-11-2010 11:42 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: florish4love on 29-11-2010 11:41 AM
Correct full House

toyosi how u come espcape for the place where i talk say make them kidnap you
Huh? Huh? Sad
Posted: at 29-11-2010 11:42 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- Kristiantus at 29-11-2010 11:43 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: omotoyosolabisi on 29-11-2010 11:42 AM
florish&co, make una wrn yourself, abi u know no say kris better pass devil, i for prefer if u call am judas

florish last warning
imagine.... devil... Angry
Posted: at 29-11-2010 11:43 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- omotoyosolabisi at 29-11-2010 11:44 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: florish4love on 29-11-2010 11:41 AM
Correct full House

toyosi how u come espcape for the place where i talk say make them kidnap you

kris, shey u dey hear dis magrettasha wey call herself florish

pls warn her for me oooooooooooooooo

Posted: at 29-11-2010 11:44 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- florish4love at 29-11-2010 11:47 AM (14 years ago)
(f)
toyosi

if u talk again i go tell river
Quote from: Kristiantus on 29-11-2010 11:43 AM
Quote from: omotoyosolabisi on 29-11-2010 11:42 AM
florish&co, make una wrn yourself, abi u know no say kris better pass devil, i for prefer if u call am judas

florish last warning
imagine.... devil... Angry
and skypoon make them help me kidnap you again dis morning ooo

wetin u

 wetin u dey immagine na u and ur girl i go kidnap now  Grin Grin Grin
Posted: at 29-11-2010 11:47 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 29-11-2010 11:48 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: omotoyosolabisi on 29-11-2010 11:44 AM
Quote from: florish4love on 29-11-2010 11:41 AM
Correct full House

toyosi how u come espcape for the place where i talk say make them kidnap you

kris, shey u dey hear dis magrettasha wey call herself florish

pls warn her for me oooooooooooooooo

magrettasha better now... na delilah fit am whalahi...
Posted: at 29-11-2010 11:48 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 29-11-2010 11:50 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on 29-11-2010 11:39 AM
Quote from: omotoyosolabisi on 29-11-2010 11:36 AM
Quote from: florish4love on 29-11-2010 10:40 AM
kris wetin do ya mouth oya laugh

b4 i go flog u

wetin warn yourself ooooooooooooo Huh? Huh? Huh? Huh? Huh?
nne, thank you.... imagine, na me florish & co dey compare with devil... imagine me devil...
if to say dem even compare me with judas e for better small... Angry

judas
 Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 29-11-2010 11:50 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 29-11-2010 11:55 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: florish4love on 29-11-2010 11:47 AM
toyosi

if u talk again i go tell river
Quote from: Kristiantus on 29-11-2010 11:43 AM
Quote from: omotoyosolabisi on 29-11-2010 11:42 AM
florish&co, make una wrn yourself, abi u know no say kris better pass devil, i for prefer if u call am judas

florish last warning
imagine.... devil... Angry
and skypoon make them help me kidnap you again dis morning ooo

wetin u
Quote from: Kristiantus on 29-11-2010 11:43 AM
Quote from: omotoyosolabisi on 29-11-2010 11:42 AM
florish&co, make una wrn yourself, abi u know no say kris better pass devil, i for prefer if u call am judas

florish last warning
imagine.... devil... Angry
 wetin u dey immagine na u and ur girl i go kidnap now  Grin Grin Grin
wetin wan make u kidnap me now
me self i be kidnapper ooooo
and kidnapper no fit kidnap kidnapper
 Grin Grin

Posted: at 29-11-2010 11:55 AM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- felixomosexy at 29-11-2010 01:41 PM (14 years ago)
(f)
florish last warning
[/quote]
imagine.... devil... Angry
[/quote]  wetin u dey immagine na u and ur girl i go kidnap now  Grin Grin Grin
[/quote]
wetin wan make u kidnap me now
me self i be kidnapper ooooo
and kidnapper no fit kidnap kidnapper
 Grin Grin
[/quote]
na who tell u say kidnapper no dey kidnap kidnappers 4get dat tineoooooo pendin on hw ur skills plenty rich oooooo
Posted: at 29-11-2010 01:41 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- Kristiantus at 29-11-2010 01:43 PM (14 years ago)
(m)
huh?
Posted: at 29-11-2010 01:43 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- federico at 29-11-2010 02:01 PM (14 years ago)
(m)
watin??
Posted: at 29-11-2010 02:01 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 29-11-2010 02:03 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: federico on 29-11-2010 02:01 PM
watin??
ehn, fedeco... talk true, shey i resemble devil? Angry
Posted: at 29-11-2010 02:03 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 29-11-2010 03:21 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: felixomosexy on 29-11-2010 01:41 PM
florish last warning
imagine.... devil... Angry
[/quote]  wetin u dey immagine na u and ur girl i go kidnap now  Grin Grin Grin
[/quote]
wetin wan make u kidnap me now
me self i be kidnapper ooooo
and kidnapper no fit kidnap kidnapper
 Grin Grin
[/quote]
na who tell u say kidnapper no dey kidnap kidnappers 4get dat tineoooooo pendin on hw ur skills plenty rich oooooo
[/quote]
as for my own kidnapper wey i be, i know say i get mouth
no body for this forum fit kindap me
 Grin Grin

Posted: at 29-11-2010 03:21 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 29-11-2010 03:23 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on 29-11-2010 02:03 PM
Quote from: federico on 29-11-2010 02:01 PM
watin??
ehn, fedeco... talk true, shey i resemble devil? Angry
no no no no kris, u be fine boy jare
no mind them
 Grin Grin

Posted: at 29-11-2010 03:23 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Kristiantus at 29-11-2010 04:22 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 29-11-2010 03:23 PM
Quote from: Kristiantus on 29-11-2010 02:03 PM
Quote from: federico on 29-11-2010 02:01 PM
watin??
ehn, fedeco... talk true, shey i resemble devil? Angry
no no no no kris, u be fine boy jare
no mind them
 Grin Grin
make you talk true oo... Angry
Posted: at 29-11-2010 04:22 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- solid_solid at 29-11-2010 04:43 PM (14 years ago)
(m)
this joke no sweet me at all
Posted: at 29-11-2010 04:43 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 [3] 4 5 6

Featured Discussions