blessedme at 14-12-2010 11:22 AM (14 years ago) (f) poster so u don dey fear to carry me for this our upcoming wedding abi? abeg u must carry me and my pregnancy sef lol Posted: at 14-12-2010 11:22 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
sophiebaby at 14-12-2010 11:34 AM (14 years ago) (f) which lanky man go wan carry OROBO naaaaaaa
hmmmm, so my broda no go carry u in 5 weeks to come. Ok i dey wait to see. meaning say i be orobo or wetin naaaaaaaaaa
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 14-12-2010 11:34 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
blessedme at 14-12-2010 11:41 AM (14 years ago) (f) lol Posted: at 14-12-2010 11:41 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Bazemaster at 14-12-2010 11:45 AM (14 years ago) (m) it is done to show that they are stronger in the newly formed family.....brb
I report from ma BAZEHOOD, niggaz feeling ma BAZESWAG 'cos it's hooded like my nigga HOODEDSWAG coming from BAZESQUAD in da BAZESTUDIOS UNITED.... I AM BAZEMASTER Posted: at 14-12-2010 11:45 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
cutiej at 14-12-2010 11:47 AM (14 years ago) (f) its fun sha, but weda e carry me to show off or e no carry me the koko be say we re married. Posted: at 14-12-2010 11:47 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
brightossy at 14-12-2010 12:37 PM (14 years ago) (m) I wan pass Posted: at 14-12-2010 12:37 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
blessedme at 14-12-2010 12:47 PM (14 years ago) (f) no fall cos big stones full ground Posted: at 14-12-2010 12:47 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
do4sure at 14-12-2010 04:06 PM (14 years ago) (m) WEIGHTLIFTING CLASSES FOR THOSE THAT WANTS TO MARRY "TOWN-HALL" SIZE LADIES LECTURE ON STRATEGIC CARRYING. Posted: at 14-12-2010 04:06 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
enoeno at 14-12-2010 04:11 PM (14 years ago) (f) mak e no pain u na as d like dem do go marry ur own and c if u go fit carry am. Posted: at 14-12-2010 04:11 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Treasure2 at 14-12-2010 04:12 PM (14 years ago) (f) which lanky man go wan carry OROBO naaaaaaa
hmmmm, so my broda no go carry u in 5 weeks to come. Ok i dey wait to see. meaning say i be orobo or wetin naaaaaaaaaa NA U TALK AM. Posted: at 14-12-2010 04:12 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
hahahahaha...........funny post.........my guy go carry me sha........I dey potable........hehe
A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND! Posted: at 14-12-2010 04:25 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Is it a must that new husband must lift his wife like a new baby to pose for camera? It is becoming a must do for every newly married...do the gals demand to be carried or just the guys intention to show off?
God help those guys who are marrying "a lil fully loaded" gals....
easy nah, it means dont marry more than u can carry Posted: at 14-12-2010 04:28 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
cyndi3 at 14-12-2010 04:36 PM (14 years ago) (f) Is it a must that new husband must lift his wife like a new baby to pose for camera? It is becoming a must do for every newly married...do the gals demand to be carried or just the guys intention to show off?
God help those guys who are marrying "a lil fully loaded" gals....
easy nah, it means dont marry more than u can carry   abi o! Posted: at 14-12-2010 04:36 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Posted: at 14-12-2010 05:32 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Noted
take not well well mds, cuz very soon it will b ur turn to carry wife across to ur not so humble abode Posted: at 14-12-2010 05:33 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
But you know your the one am waiting for na,u know say i for don marry but na bcs u don make me fall inlove thats why Posted: at 14-12-2010 05:36 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Ok wait 4 me I dey kom. Meanwhile, let us pray! Posted: at 14-12-2010 05:49 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Ok,in Posted: at 14-12-2010 05:52 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Treasure2 at 14-12-2010 06:18 PM (14 years ago) (f) Reply |
@Treasure watin i do again na? Posted: at 14-12-2010 06:24 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |