Skypon2002 at 28-12-2010 09:59 PM (14 years ago) (m) ok oooooo  wey my xmas meat? POLICE DON AREST AM. which kind!!!!!! which kind !!!!!!!!!! which kind police be dat self abeg come show me where the police dey, make i know wetin dey worry am for head
meat wey i wan chop na him him comd dey arrest? abi kraze dey worry am
if him no get meat to chop make him go chop frog nah wetin?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 28-12-2010 09:59 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
rexi at 29-12-2010 02:58 PM (14 years ago) (m) @skypon u wan make i eat my asset.And 4 d police, He pay me make dem chop am dan make 1 ye ye police arrest a whole goat. Posted: at 29-12-2010 02:58 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
Skypon2002 at 29-12-2010 11:53 PM (14 years ago) (m) ok where d money dey no guy me ooooo
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 29-12-2010 11:53 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
rexi at 30-12-2010 12:30 AM (14 years ago) (m) U wan tell me say u no know where money de 4 naija all dis while. Infact 4 not knowin am not tellin u Posted: at 30-12-2010 12:30 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
Skypon2002 at 30-12-2010 01:27 AM (14 years ago) (m) abeg tell me i hungrily need money
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 30-12-2010 01:27 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
rexi at 30-12-2010 01:05 PM (14 years ago) (m) NP no de pay. Posted: at 30-12-2010 01:05 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
federico at 30-12-2010 01:13 PM (14 years ago) (m) ok Posted: at 30-12-2010 01:13 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 2-01-2011 11:00 AM (14 years ago) (m) so wetin i go do nah?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 2-01-2011 11:00 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kaycee22 at 2-01-2011 08:36 PM (14 years ago) (m) ok oooooo  wey my xmas meat? POLICE DON AREST AM. which kind!!!!!! which kind !!!!!!!!!! which kind police be dat self abeg come show me where the police dey, make i know wetin dey worry am for head meat wey i wan chop na him him comd dey arrest? abi kraze dey worry am if him no get meat to chop make him go chop frog nah wetin?  u get cash to bail am? Posted: at 2-01-2011 08:36 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Obijiofor at 2-01-2011 11:29 PM (14 years ago) (f) smart naija. I love it Posted: at 2-01-2011 11:29 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
wizdum at 3-01-2011 01:41 AM (14 years ago) (m) one of d nicest jokes i ve come across.@skypoon go do y y!!
The greatest need of a man is direction;where their is no direction,you dont have a drive. Posted: at 3-01-2011 01:41 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Skypon2002 at 3-01-2011 12:38 PM (14 years ago) (m) ok oooooo  wey my xmas meat? POLICE DON AREST AM. which kind!!!!!! which kind !!!!!!!!!! which kind police be dat self abeg come show me where the police dey, make i know wetin dey worry am for head meat wey i wan chop na him him comd dey arrest? abi kraze dey worry am if him no get meat to chop make him go chop frog nah wetin?  u get cash to bail am? him go kpake for there
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 3-01-2011 12:38 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 3-01-2011 12:41 PM (14 years ago) (m) one of d nicest jokes i ve come across.@skypoon go do y y!!
hiohiohiohiohiohiooo bad advise for this new year na him u want make i go do y y?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 3-01-2011 12:41 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
elusakin at 3-01-2011 05:03 PM (14 years ago) (m) Nicely re-manufactured. Posted: at 3-01-2011 05:03 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
rexi at 3-01-2011 07:00 PM (14 years ago) (m) Skypon my man. Posted: at 3-01-2011 07:00 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
kaycee22 at 3-01-2011 08:34 PM (14 years ago) (m) ok oooooo  wey my xmas meat? POLICE DON AREST AM. which kind!!!!!! which kind !!!!!!!!!! which kind police be dat self abeg come show me where the police dey, make i know wetin dey worry am for head meat wey i wan chop na him him comd dey arrest? abi kraze dey worry am if him no get meat to chop make him go chop frog nah wetin?  u get cash to bail am? him go kpake for there  OK BRO I GO XCORT U GO ... Posted: at 3-01-2011 08:34 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
just2sexy at 4-01-2011 01:07 AM (14 years ago) (m) seen b4
To eat is Human, but to digest DIVINE!! Posted: at 4-01-2011 01:07 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 4-01-2011 07:59 AM (14 years ago) (m) ok oooooo  wey my xmas meat? POLICE DON AREST AM. which kind!!!!!! which kind !!!!!!!!!! which kind police be dat self abeg come show me where the police dey, make i know wetin dey worry am for head meat wey i wan chop na him him comd dey arrest? abi kraze dey worry am if him no get meat to chop make him go chop frog nah wetin?  u get cash to bail am? him go kpake for there  OK BRO I GO XCORT U GO ... u go excort me stay for there until them bail me
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 4-01-2011 07:59 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 4-01-2011 08:00 AM (14 years ago) (m) Skypon my man.
eeh! bros, nothing do u compliments of the season
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 4-01-2011 08:00 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
rexi at 4-01-2011 08:17 PM (14 years ago) (m) Same 2u man. Same Posted: at 4-01-2011 08:17 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |