Skypon2002 at 28-12-2010 09:28 PM (14 years ago) (m) Na wa oooooooooooooooooo
Solid We'll get to meet some other time sha
me self go pack my load oo since SOlid don dey go
hiohiohiohiohiohioooooooo abeg go oooooooo we no go even miss u at alll na only terrry wey go miss u  @skypon: no mind the abutata girl jare...  @florish: if you like follow dey go... makachukwu, i go help pack your loadz outside quick quick for you... i go even help find trailer wey go help me carry am go kirikiri make kirikiri presido dial am better slap
hiohiohiohiohiohiohioooooooo
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 28-12-2010 09:28 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 28-12-2010 09:30 PM (14 years ago) (m) Na wa oooooooooooooooooo
Solid We'll get to meet some other time sha
me self go pack my load oo since SOlid don dey go
hiohiohiohiohiohioooooooo abeg go oooooooo we no go even miss u at alll na only terrry wey go miss u  chai you chop craze abi dem chop craze for ya head i no know oooo any one wey u like make u talk ooo my own be say we go like make u go self nobody go cry for u
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 28-12-2010 09:30 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 28-12-2010 09:34 PM (14 years ago) (m) Na wa oooooooooooooooooo
Solid We'll get to meet some other time sha
me self go pack my load oo since SOlid don dey go
hiohiohiohiohiohioooooooo abeg go oooooooo we no go even miss u at alll na only terrry wey go miss u  @skypon: no mind the abutata girl jare...  @florish: if you like follow dey go... makachukwu, i go help pack your loadz outside quick quick for you... Kris i see say something don dey worry ya head oooo so u want make i go abi i go pack my load come ya house u go see then be prepared for a war... cos am sure bisi will break your head 1time.. i trust Bisi now? hiohiohiohiohiohiohioooooooo
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 28-12-2010 09:34 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 28-12-2010 09:36 PM (14 years ago) (m) U no sabi anything oooo
no worry make i come first
hahahahahahahahaaaaa ur head go open ooooo better no go huh make i first go call terry
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 28-12-2010 09:36 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Aww...Solid!..I'll miss Yhew soooooo much az well :'(....Sha try 2 check in on us once in a while..<3..Takia hun nd wish u goodluck as u go in pursuit of ur next level in Life..Nd wish 2011 favours u alot..nd U get granted evrythng U desire!!..Luv ya!!! Posted: at 28-12-2010 09:39 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Skypon2002 at 28-12-2010 09:40 PM (14 years ago) (m) U no sabi anything oooo
no worry make i come first
heheheheeee..  i wonder what you would look like with a broken head...  dem go plaster the head she go com wear face cap so that people no go know
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 28-12-2010 09:40 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 28-12-2010 09:43 PM (14 years ago) (m) my head na iron head
no wonder nothing dey enter your head, u too stubborn now kris dey tell u say Bisi go break ur head but u still wan go, huh stubborn girl iron head
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 28-12-2010 09:43 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
I AM PASSING BY .... AND I GOT TO SAY HAPPY NEW YEAR FOR MY PRECIOUS PALS ....... BOUNTIFUL NEW YEAR MY PALS Posted: at 31-12-2010 06:30 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ok now i wish u all d same Posted: at 31-12-2010 06:43 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 2-01-2011 12:07 PM (14 years ago) (m) I AM PASSING BY .... AND I GOT TO SAY HAPPY NEW YEAR FOR MY PRECIOUS PALS ....... BOUNTIFUL NEW YEAR MY PALS
i wish u d same we thank God as we see this new year and we also pray that He will do more miracle in the lives of me and my pals here Amen
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 2-01-2011 12:07 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
just2sexy at 2-01-2011 12:43 PM (14 years ago) (m) applause...
To eat is Human, but to digest DIVINE!! Posted: at 2-01-2011 12:43 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
wizdum at 3-01-2011 03:22 AM (14 years ago) (m) goodluck!!!
The greatest need of a man is direction;where their is no direction,you dont have a drive. Posted: at 3-01-2011 03:22 AM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Skypon2002 at 3-01-2011 02:49 PM (14 years ago) (m) success!!!!!!!!!!!!
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 3-01-2011 02:49 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Solid y u wan do dis 2 me now....u are leaving me in d hands of dis crazy guys,terry d mad man,chris,bode,riverniger..and so on...we'll all miss u,but i'll miss u most
thank God say u no call me for among the crazy boys  you mad ooo... Posted: at 6-01-2011 11:21 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Aww...Solid!..I'll miss Yhew soooooo much az well :'(....Sha try 2 check in on us once in a while..<3..Takia hun nd wish u goodluck as u go in pursuit of ur next level in Life..Nd wish 2011 favours u alot..nd U get granted evrythng U desire!!..Luv ya!!!
 wait ooo... una relate ni? cos this your prayer dey make me suspect you one kin... Posted: at 6-01-2011 11:26 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 6-01-2011 08:30 PM (14 years ago) (m) Solid y u wan do dis 2 me now....u are leaving me in d hands of dis crazy guys,terry d mad man,chris,bode,riverniger..and so on...we'll all miss u,but i'll miss u most
thank God say u no call me for among the crazy boys  you mad ooo...  @kris, yes nah i no be craze boi
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 6-01-2011 08:30 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
xter at 7-01-2011 09:46 AM (14 years ago) (m) Goodluck my broda Hope 2 c u again
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 7-01-2011 09:46 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Aww...Solid!..I'll miss Yhew soooooo much az well :'(....Sha try 2 check in on us once in a while..<3..Takia hun nd wish u goodluck as u go in pursuit of ur next level in Life..Nd wish 2011 favours u alot..nd U get granted evrythng U desire!!..Luv ya!!!
 wait ooo... una relate ni? cos this your prayer dey make me suspect you one kin...  no mind am i know wetin dey do am Posted: at 7-01-2011 11:42 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 8-01-2011 02:31 AM (14 years ago) (m) wetin u know wey dey do am? leave her jare nothing dey do am
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 8-01-2011 02:31 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
cyndi3 at 11-01-2011 06:43 PM (14 years ago) (f) ok solid called me now and said that u guys should arrange 40k and give to me so that i will bring it to him to the hospital where his wife Florish put to bed.
This shud be the joke of the day Posted: at 11-01-2011 06:43 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |