Posted: at | |
| |||||
Quote from: coolandrea on 17-01-2011 07:47 PM I pray o.. D guy na impotent? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() NEMO DAT QUOD NON HABET
| |||||
VERY FUNNY COMMENT FROM SOME OF YOU.ITS NOT BY FORCE.HOWEVER SOME GIRLS WILL TELL SOME BOYS ABOUT THIS AND THIS BOYS WILL WILLINGLY RESPECT HER DECISION BUT NA DIS SAME GIRLS GO DEY CAMPAIGN THE BOYS AROUND SAY DEM WEAK DEM NOR KNOW WAZZ UP.WEN MAN RESPECT UNA AND KEEP UP TO UNA WORD UNA CONSIDER AM AS A WEAKLING AND IF THE BOY DEY AGILE UNA SAY E TOO DEY RANDY AND PROMISCUOUS.GOD HELP WOMEN UNA NOR REALLY KNOW WETIN UNA WANT.BECAUSE UNA NOR DEY LIKE NICE GUYS LIKE THAT IN NATURE.HEY GIRL NOR GET BOYFRIEND ABEG AS MORE THAN 95% OF BOYS GO DEMAND FOR AM AND NA UNA WEN BE GIRLS CAUSE AM TO BE SO.E DON HAPPEN TO ONE OF MY FRIEND E DATE THIS GIRL FOR SOME PERIOD OF TIME FOR NEARLY 1YEAR AND E LOVE HER SO MUCH SO TAY D GIRL CONDEMN SEX BEFORE MARRIAGE D GUY SAY OK NO PROBLEM E GO RESPECT.BUT ONE DAY DEM COME GET HEAVY QUARREL.THIS GIRL WEN DEY DO HOLY HOLY COME DEY CAMPAIGN THE BOY FOR THE WHOLE TOWN SAY THE GUY TOO WEAK THE GUY NOR DEY GREE TOUCH AM TALK LESS OF SAY TO SEE HER PANT.IMAGINE AND THIS GUY MAKE SEVERAL ADVANCES MOST TIMES WITH HER OVER THE ISSUE OF SEX WHEN SHE NOR WAN GIVE IN THE GUY COME CHILL OUT.NOW TELL ME GIRL NOR AGREE FOR SEX MAKE THE BOY RAPE THE GIRL.MANY BOYS NOR DEY KNOW DIS SEF THE FACT SAY GIRL NA VIRGIN NOR MEAN SAY SHE GOOD OR BETTER PASS THE ONES WEN NOR BE VIRGIN.I SAY THIS AGAIN......NA WA FOR WOMEN.... Reply
| |||||
Quote from: zee20 on 14-01-2011 09:02 PM i luv this guy so much,bt he keeps demanding for sex.....he promised me he would never demand for segxwal advances end the relationship period,yes you are in confusion it is writen over you am surpised now he keeeps askin...i luv him and i dunno wat to do..pls shuld i end d relationship??? NO INSULTS PLEASE...
| |||||
Quote from: emepretty on 14-01-2011 09:05 PM ok..first insult.....na ur choice..if u no want sex, no get boyfriend.How many times i go dey preach this sermon? ![]() ![]() Plzzzzz tell her for me oooo
| |||||
Quote from: bittersweet on 14-01-2011 09:28 PM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: coolandrea on 14-01-2011 09:50 PM Quote from: zee20 on 14-01-2011 09:02 PM i luv this guy so much,bt he keeps demanding for sex.....he promised me he would never demand for segxwal advances When d 2 of u are alone in d room, wt do u guys talk abt? Bible, novel, gossip or luv? A boy and a girl physically have nothing in common, dts y it's dfcut 2 bliv dt a guy is jst ur frnd. So babe, it is dt uncommon tin dt links u 2 2geda... If u dnt wnt, den kip no b/f to avoid being raped..am surpised now he keeeps askin...i luv him and i dunno wat to do..pls shuld i end d relationship??? NO INSULTS PLEASE... U dey mind her
| |||||
Quote from: MissyBarbie on 10-02-2011 10:50 AM Quote from: bittersweet on 14-01-2011 09:28 PM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Live and let live!
| |||||
Quote from: mazi on 16-01-2011 02:25 AM Quote from: zee20 on 14-01-2011 09:02 PM i luv this guy so much,bt he keeps demanding for sex.....he promised me he would never demand for segxwal advances am surpised now he keeeps askin...i luv him and i dunno wat to do..pls shuld i end d relationship??? NO INSULTS PLEASE... marriage is out of d question nd he promised no sex...very funny! so wot will he be doing wit u? telling u bed time stories? ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
people always come with the same story at the first... Reply
| |||||
Hmmmmmm Reply
| |||||
HMMM Reply
| |||||
Hmmmmmmmmmmmm Reply
| |||||
hissing n' passing without comment.................moon light story ...mtchewwwwwwwww Replymy name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Okay byeeeeee Reply
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Quote from: MissyBarbie on 10-02-2011 03:18 PM Okay byeeeeee thx yu jare ![]() ![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
No advise for you.............. Reply
| |||||
![]() my name is kebella ![]() ![]()
|
I'm No Longer Interested, My Spirit Has Left There - Fubara Speaks on Returning As Rivers Gov.
FCT Minister, Nyesom Wike Storms Venue of PDP Meeting With Governors Present
Masquerade Crushed to Death by Commercial Tricycle in Awka, Anambra
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
AMVCA 2025: Seven Doors & Lisabi: The Uprising Light Up Nollywood’s Biggest Night (Full Winners
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
Chaos In Port Harcourt as Woman Acts Erratically After Alleged Drop-Off By Suspected Yahoo Boy
PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night