1) Could this be love or lust
2) is it advisable for me to call dis gal and talk some sense into her filthy brain....cos she's a disgrace to entire womanhood
3) or i shud just keep quite
Lets go
Posted: at | |
1) Could this be love or lust 2) is it advisable for me to call dis gal and talk some sense into her filthy brain....cos she's a disgrace to entire womanhood 3) or i shud just keep quite Lets go
| |||||
No.1 its love ReplyNo.2 no comments No.3 keep quite so dat nobody will accuse u of tryin to snatch her.......... NEMO DAT QUOD NON HABET
| |||||
Snatch who...dat guy? wey n market go don finish sef Reply
| |||||
na u dey talk dat 1 no be wetin i talk oohh ReplyNEMO DAT QUOD NON HABET
| |||||
Yes na me talk am Reply
| |||||
better..................cos i no follow na 2000naira n i follow reach 20,000naira ReplyNEMO DAT QUOD NON HABET
| |||||
Wetin concern agboro with over load ? ReplyWhat Are Friendz For ?
| |||||
Which one be 2k and 20k again Reply
| |||||
Quote from: chimeskan on 18-01-2011 11:43 AM Wetin concern agboro with over load ? Ehn ehn you mean i shud keep quite right.....but dis gal dey disgrace herself na
| |||||
Quote from: chimeskan on 18-01-2011 11:43 AM Wetin concern agboro with over load ? oga ask am oohh NEMO DAT QUOD NON HABET
| |||||
Quote from: MissyBarbie on 18-01-2011 11:45 AM Quote from: chimeskan on 18-01-2011 11:43 AM Wetin concern agboro with over load ? Ehn ehn you mean i shud keep quite right.....but dis gal dey disgrace herself na NEMO DAT QUOD NON HABET
| |||||
I know sey you must talk haha wetin i go do for this guy na Reply
| |||||
Even if you would tell her,she won't stop,that's her way,so better let them be! ReplyLive and let live!
| |||||
Quote from: Pointzero on 18-01-2011 11:49 AM Quote from: MissyBarbie on 18-01-2011 11:45 AM Quote from: chimeskan on 18-01-2011 11:43 AM Wetin concern agboro with over load ? Ehn ehn you mean i shud keep quite right.....but dis gal dey disgrace herself na Yes she dey disgrace me too na....bcos na woman i be...am sure sey that guy no go respect woman again
| |||||
Quote from: MissyBarbie on 18-01-2011 11:50 AM I know sey you must talk haha wetin i go do for this guy na y wont i talk wen u r talking 2 NEMO DAT QUOD NON HABET
| |||||
Quote from: bittersweet on 18-01-2011 11:51 AM Even if you would tell her,she won't stop,that's her way,so better let them be! Yeah i know....buh she'z sooooo annoying
| |||||
Quote from: Pointzero on 18-01-2011 11:52 AM Quote from: MissyBarbie on 18-01-2011 11:50 AM I know sey you must talk haha wetin i go do for this guy na y wont i talk wen u r talking 2Na you sabi
| |||||
Abeg hold ur peace & let God do d fightin, ReplyB4 dem go strt 2 cal u names...... b/f stealer, stylist etc.... A WORD IS ........
| |||||
Quote from: MissyBarbie on 18-01-2011 11:52 AM Quote from: Pointzero on 18-01-2011 11:49 AM Quote from: MissyBarbie on 18-01-2011 11:45 AM Quote from: chimeskan on 18-01-2011 11:43 AM Wetin concern agboro with over load ? Ehn ehn you mean i shud keep quite right.....but dis gal dey disgrace herself na Yes she dey disgrace me too na....bcos na woman i be...am sure sey that guy no go respect woman again NEMO DAT QUOD NON HABET
| |||||
Quote from: Peter_Ade on 18-01-2011 11:55 AM Abeg hold ur peace & let God do d fightin, B4 dem go strt 2 cal u names...... b/f stealer, stylist etc.... A WORD IS ........ Oh Okay i hia
|
I'm No Longer Interested, My Spirit Has Left There - Fubara Speaks on Returning As Rivers Gov.
FCT Minister, Nyesom Wike Storms Venue of PDP Meeting With Governors Present
Masquerade Crushed to Death by Commercial Tricycle in Awka, Anambra
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
AMVCA 2025: Seven Doors & Lisabi: The Uprising Light Up Nollywood’s Biggest Night (Full Winners
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
Chaos In Port Harcourt as Woman Acts Erratically After Alleged Drop-Off By Suspected Yahoo Boy
PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night