olumbareal at 18-01-2011 12:58 PM (14 years ago) (m) Snatch who...dat guy? wey n market go don finish sef
Eeeeeeeeeh see trouble which market? The guy market na...because that gal go don buy all n market finish...nothing go remain again Baby you worry ooo, that kind market no dey finish its natural market. Im river no go ever dry oooo. Even if it does im go reboil am turn it to Tokunbo. lol. Posted: at 18-01-2011 12:58 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Pointzero at 18-01-2011 01:01 PM (14 years ago) (m) LOVE BIRDS
ur nose don smell again abi?
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 18-01-2011 01:01 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Snatch who...dat guy? wey n market go don finish sef
Eeeeeeeeeh see trouble which market? The guy market na...because that gal go don buy all n market finish...nothing go remain again Baby you worry ooo, that kind market no dey finish its natural market. Im river no go ever dry oooo. Even if it does im go reboil am turn it to Tokunbo. lol. Hmmmmmmmm okies Posted: at 18-01-2011 01:08 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Pointzero at 18-01-2011 01:11 PM (14 years ago) (m) hahahaha.................tokunbo ke
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 18-01-2011 01:11 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kebella at 18-01-2011 01:14 PM (14 years ago) (f) WELC 4 WHAT
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 18-01-2011 01:14 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
kebella at 18-01-2011 01:14 PM (14 years ago) (f) LOVE BIRDS
ur nose don smell again abi? WHY NOT .............. AM FLOATING IN SPIRIT
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 18-01-2011 01:14 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Pointzero at 18-01-2011 01:17 PM (14 years ago) (m) ok
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 18-01-2011 01:17 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
WELC 4 WHAT  Okay i UNwelcome you....see ya face like Baba Basira's Granny Posted: at 18-01-2011 01:18 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Pointzero at 18-01-2011 01:22 PM (14 years ago) (m) wow.......................
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 18-01-2011 01:22 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
hmmmmmmmmm Posted: at 18-01-2011 01:32 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Pointzero at 18-01-2011 01:35 PM (14 years ago) (m) i dey leave here
NEMO DAT QUOD NON HABET Posted: at 18-01-2011 01:35 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Peter_Ade at 18-01-2011 03:15 PM (14 years ago) (m) i dey leave here
To Where ke !!!! Posted: at 18-01-2011 03:15 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
To bed i guess Posted: at 18-01-2011 04:23 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Peter_Ade at 18-01-2011 04:27 PM (14 years ago) (m) Today na tuesday no be meeting day ke Posted: at 18-01-2011 04:27 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Everyday na meeting day for am Posted: at 18-01-2011 04:29 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Peter_Ade at 18-01-2011 04:37 PM (14 years ago) (m) U go don late for meeting den Posted: at 18-01-2011 04:37 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
U go don late for meeting den
Who??? Posted: at 18-01-2011 04:39 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
hotguy77 at 18-01-2011 04:43 PM (14 years ago) (m) Abeg leave the girl make she enjoy herself o, a bird at hand is worth two in the bush. Posted: at 18-01-2011 04:43 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Abeg leave the girl make she enjoy herself o, a bird at hand is worth two in the bush.
Okies Posted: at 18-01-2011 04:44 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Peter_Ade at 18-01-2011 04:56 PM (14 years ago) (m) U go don late for meeting den
Who??? Posted: at 18-01-2011 04:56 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |