MISERABLE SON (Page 2)

Date: 18-01-2011 2:12 pm (14 years ago) | Author: ABIOLA ADERAYO ADEGBIJI
1 [2] 3 4 5
- florish4love at 18-01-2011 04:08 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: Kristiantus on 18-01-2011 03:55 PM
Quote from: florish4love on 18-01-2011 03:43 PM
Quote from: Kristiantus on 18-01-2011 02:32 PM
Quote from: coolandrea on 18-01-2011 02:26 PM
any joke wey babe post dey eva make sense.. U 2 much and ur joke la funny**.
Huh? Huh? Angry
dat one na proper april fool lie... Sad
@florish: you try small sha... but this your joke no go sell if na market. Sad

I neva get ur time

but wey ya wife go nah
she still dey village... she might come back by next week.

No worry me sef go go greet my inlaw make she no tink say me too no get sense
so them go know for village say nah two wife u get
Posted: at 18-01-2011 04:08 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- AKIOLUFUNMILAYO at 18-01-2011 04:11 PM (14 years ago)
(f)
You try
Posted: at 18-01-2011 04:11 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 18-01-2011 04:12 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: florish4love on 18-01-2011 04:08 PM
Quote from: Kristiantus on 18-01-2011 03:55 PM
Quote from: florish4love on 18-01-2011 03:43 PM
Quote from: Kristiantus on 18-01-2011 02:32 PM
Quote from: coolandrea on 18-01-2011 02:26 PM
any joke wey babe post dey eva make sense.. U 2 much and ur joke la funny**.
Huh? Huh? Angry
dat one na proper april fool lie... Sad
@florish: you try small sha... but this your joke no go sell if na market. Sad

I neva get ur time

but wey ya wife go nah
she still dey village... she might come back by next week.

No worry me sef go go greet my inlaw make she no tink say me too no get sense
so them go know for village say nah two wife u get
for which person village you wan go? Angry
Posted: at 18-01-2011 04:12 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Kristiantus at 18-01-2011 04:13 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: coolandrea on 18-01-2011 04:05 PM
Hw e go b 3rd husband? Which kind pikin una born?
huh? Angry
florish & funmi, una two no fit drag this babe comot from this place? i no know how she take enter this place sef... Angry
Posted: at 18-01-2011 04:13 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- florish4love at 18-01-2011 04:15 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: coolandrea on 18-01-2011 04:05 PM
Hw e go b 3rd husband? Which kind pikin una born?

I born the the one for terry


the second one father don die

i come pack come kris house as toyosi no dey

kris come give me chocolate
so i come born third one for him house Grin Grin Grin Grin Grin Grin

no let terry see am oooo

cos na one lizzy terry dey follow now
Posted: at 18-01-2011 04:15 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- AKIOLUFUNMILAYO at 18-01-2011 04:16 PM (14 years ago)
(f)
hmm
Posted: at 18-01-2011 04:16 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 18-01-2011 04:18 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: florish4love on 18-01-2011 04:15 PM
Quote from: coolandrea on 18-01-2011 04:05 PM
Hw e go b 3rd husband? Which kind pikin una born?

I born the the one for terry


the second one father don die

i come pack come kris house as toyosi no dey

kris come give me chocolate
so i come born third one for him house Grin Grin Grin Grin Grin Grin

no let terry see am oooo

cos na one lizzy terry dey follow now

heheheheheheheheheee.. Grin
see you ehn... dis you mouth put you where you no expect... Grin
Posted: at 18-01-2011 04:18 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- florish4love at 18-01-2011 04:30 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: Kristiantus on 18-01-2011 04:12 PM
Quote from: florish4love on 18-01-2011 04:08 PM
Quote from: Kristiantus on 18-01-2011 03:55 PM
Quote from: florish4love on 18-01-2011 03:43 PM
Quote from: Kristiantus on 18-01-2011 02:32 PM
Quote from: coolandrea on 18-01-2011 02:26 PM
any joke wey babe post dey eva make sense.. U 2 much and ur joke la funny**.
Huh? Huh? Angry
dat one na proper april fool lie... Sad
@florish: you try small sha... but this your joke no go sell if na market. Sad

I neva get ur time

but wey ya wife go nah
she still dey village... she might come back by next week.

No worry me sef go go greet my inlaw make she no tink say me too no get sense
so them go know for village say nah two wife u get
for which person village you wan go? Angry

Your Village now
see Janmb question ooo
Quote from: Kristiantus on 18-01-2011 04:18 PM
Quote from: florish4love on 18-01-2011 04:15 PM
Quote from: coolandrea on 18-01-2011 04:05 PM
Hw e go b 3rd husband? Which kind pikin una born?

I born the the one for terry


the second one father don die

i come pack come kris house as toyosi no dey

kris come give me chocolate
so i come born third one for him house Grin Grin Grin Grin Grin Grin

no let terry see am oooo

cos na one lizzy terry dey follow now

heheheheheheheheheee.. Grin
see you ehn... dis you mouth put you where you no expect... Grin

no be you cause am
Posted: at 18-01-2011 04:30 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 18-01-2011 04:38 PM (14 years ago)
(m)
oya sorry....
Posted: at 18-01-2011 04:38 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- AKIOLUFUNMILAYO at 18-01-2011 04:47 PM (14 years ago)
(f)
Coughing
Posted: at 18-01-2011 04:47 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- coolandrea at 18-01-2011 04:56 PM (14 years ago)
(f)
ok. I wan knw who born dis pikin wey dey cry 4 kris**
Posted: at 18-01-2011 04:56 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- Kristiantus at 18-01-2011 05:06 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: coolandrea on 18-01-2011 04:56 PM
ok. I wan knw who born dis pikin wey dey cry 4 kris**
okay... go put the advert for newspaper... yeye bombastic question... Angry
Posted: at 18-01-2011 05:06 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- coolandrea at 18-01-2011 05:13 PM (14 years ago)
(f)
D questn and ur crying pikin, which one yeye pax? No lie o*
Posted: at 18-01-2011 05:13 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- kasiemobi at 18-01-2011 05:15 PM (14 years ago)
(m)
hmmm
Posted: at 18-01-2011 05:15 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- coolandrea at 18-01-2011 05:17 PM (14 years ago)
(f)
kris i dey wait u o*
Posted: at 18-01-2011 05:17 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- coolandrea at 18-01-2011 05:19 PM (14 years ago)
(f)
kris i dey wait u o*
Posted: at 18-01-2011 05:19 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- enoeno at 18-01-2011 05:20 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: Kristiantus on 18-01-2011 03:44 PM
Quote from: enoeno on 18-01-2011 02:52 PM
laughing can't stop laughing
Huh? Huh? Huh?
you better stop now... after you go say na one person dey winch you... Sad

no other person fit witch me than u
Posted: at 18-01-2011 05:20 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- coolandrea at 18-01-2011 05:30 PM (14 years ago)
(f)
Girl u lie o.. U 4get say kris dey here? D father of d crying child*
Posted: at 18-01-2011 05:30 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- florish4love at 18-01-2011 05:36 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: AKIOLUFUNMILAYO on 18-01-2011 04:47 PM
Coughing

cough wella ooooo Embarrassed Embarrassed
Posted: at 18-01-2011 05:36 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- just2sexy at 19-01-2011 12:30 AM (14 years ago)
(m)
ok

Posted: at 19-01-2011 12:30 AM (14 years ago) | Hero
Reply
1 [2] 3 4 5

Featured Discussions