Posted: at | |
They can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
Quote from: florish4love on 18-01-2011 04:15 PM Quote from: coolandrea on 18-01-2011 04:05 PM Hw e go b 3rd husband? Which kind pikin una born? I born the the one for terry the second one father don die i come pack come kris house as toyosi no dey kris come give me chocolate so i come born third one for him house ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() no let terry see am oooo cos na one lizzy terry dey follow now A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Quote from: terryworld on 19-01-2011 02:01 AM Quote from: florish4love on 18-01-2011 04:15 PM Quote from: coolandrea on 18-01-2011 04:05 PM Hw e go b 3rd husband? Which kind pikin una born? I born the the one for terry the second one father don die i come pack come kris house as toyosi no dey kris come give me chocolate so i come born third one for him house ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() no let terry see am oooo cos na one lizzy terry dey follow now Terry rove I trust u say u no dey see all dis kind thing and u no be jealousy na the reason why u dey speechless
| |||||
Quote from: coolandrea on 18-01-2011 05:17 PM kris i dey wait u o* U no need ask kris the truth be say na toyosi born the pikin
| |||||
Ok o** i fear dat pikin o, c e face, c e head bt hw cm d pikin cm resemble wit head na? Reply
| |||||
Quote from: florish4love on 19-01-2011 09:46 AM Quote from: coolandrea on 18-01-2011 05:17 PM kris i dey wait u o* U no need ask kris the truth be say na toyosi born the pikin ![]() if you repeat that yeye talk again.. na slap i go reverse that your mouth for you... ![]() ![]()
| |||||
huh Reply
| |||||
Quote from: xavexdo5 on 19-01-2011 12:06 PM huh huh wetin? ![]() i don tell you... no dey follow me for back. i no like this your face... ![]()
| |||||
huh! Replyu de maad? were u tink say u de go...
| |||||
Quote from: xavexdo5 on 19-01-2011 12:18 PM huh! u de maad? were u tink say u de go... ![]() ![]() ![]() i no hear you well... ask me again first... ![]()
| |||||
Una 2, i no knw who wowo pax? Chai, una inherit d pic? Reply
| |||||
Quote from: coolandrea on 19-01-2011 12:22 PM Una 2, i no knw who wowo pax? Chai, una inherit d pic? ![]() ![]() ![]() take i dash you...
| |||||
Una 2, i no knw who wowo pax? Chai, una inherit d pic? Reply
| |||||
dat no b ans 2 my question na* Reply
| |||||
Quote from: coolandrea on 19-01-2011 12:25 PM Una 2, i no knw who wowo pax? Chai, una inherit d pic? oya now, ask am... ![]()
| |||||
Quote from: Kristiantus on 19-01-2011 12:19 PM Quote from: xavexdo5 on 19-01-2011 12:18 PM huh! u de maad? were u tink say u de go... ![]() ![]() ![]() i no hear you well... ask me again first... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() dem say make i come kidnap u oya! enter d moto now b4 i go use blow pursue u inside
| |||||
Quote from: Kristiantus on 19-01-2011 12:03 PM Quote from: florish4love on 19-01-2011 09:46 AM Quote from: coolandrea on 18-01-2011 05:17 PM kris i dey wait u o* U no need ask kris the truth be say na toyosi born the pikin ![]() if you repeat that yeye talk again.. na slap i go reverse that your mouth for you... ![]() ![]()
| |||||
Hw e go slap on top bed wen u dey 4 d bed* Reply
| |||||
Quote from: florish4love on 19-01-2011 09:36 AM Quote from: terryworld on 19-01-2011 02:01 AM Quote from: florish4love on 18-01-2011 04:15 PM Quote from: coolandrea on 18-01-2011 04:05 PM Hw e go b 3rd husband? Which kind pikin una born? I born the the one for terry the second one father don die i come pack come kris house as toyosi no dey kris come give me chocolate so i come born third one for him house ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() no let terry see am oooo cos na one lizzy terry dey follow now Terry rove I trust u say u no dey see all dis kind thing and u no be jealousy na the reason why u dey speechless A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Quote from: xavexdo5 on 19-01-2011 12:31 PM Quote from: Kristiantus on 19-01-2011 12:19 PM Quote from: xavexdo5 on 19-01-2011 12:18 PM huh! u de maad? were u tink say u de go... ![]() ![]() ![]() i no hear you well... ask me again first... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() dem say make i come kidnap u oya! enter d moto now b4 i go use blow pursue u inside ![]()
|
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)
I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)
What God Said I Should Tell You..- Female Bishop Sends Warning to Gospel Singer Mercy Chinwo
Kunle Remi Reacts To Trending Video Showing The Toilet In A ‘Luxury Apartment’ In Lekki, Lagos