MISERABLE SON (Page 4)

Date: 18-01-2011 2:12 pm (14 years ago) | Author: ABIOLA ADERAYO ADEGBIJI
1 2 3 [4] 5
- coolandrea at 19-01-2011 01:16 PM (14 years ago)
(f)
Una uglinex just dey dciv una* kris u neva tel me y ur pikin no wan stop cry, abi na battery e dey use?
Posted: at 19-01-2011 01:16 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- florish4love at 19-01-2011 01:21 PM (14 years ago)
(f)
na who i wan side now sef

make i dey think
Posted: at 19-01-2011 01:21 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- coolandrea at 19-01-2011 01:28 PM (14 years ago)
(f)
d 2 of dem dey cnfuse person. Abeg tink wel o*
Posted: at 19-01-2011 01:28 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- nkemnu at 19-01-2011 01:30 PM (14 years ago)
(f)
Hmm na una sabi oh
Posted: at 19-01-2011 01:30 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
- coolandrea at 19-01-2011 01:39 PM (14 years ago)
(f)
hmn**na wa o*
Posted: at 19-01-2011 01:39 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- florish4love at 19-01-2011 01:41 PM (14 years ago)
(f)
real wa indeed
Posted: at 19-01-2011 01:41 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- coolandrea at 19-01-2011 01:51 PM (14 years ago)
(f)
hmn**i dey go o**
Posted: at 19-01-2011 01:51 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- florish4love at 19-01-2011 02:02 PM (14 years ago)
(f)
where u dey go

abeg wait ooooo

if u go me too dey go be that ooo
Posted: at 19-01-2011 02:02 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- coolandrea at 19-01-2011 02:27 PM (14 years ago)
(f)
bcos of u, make i wait.
Posted: at 19-01-2011 02:27 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- Kristiantus at 19-01-2011 02:31 PM (14 years ago)
(m)
una two no well at all...
Posted: at 19-01-2011 02:31 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- coolandrea at 19-01-2011 02:33 PM (14 years ago)
(f)
U don cm again, wit dis ur nitemare pikin*
Posted: at 19-01-2011 02:33 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- Kristiantus at 19-01-2011 04:26 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: coolandrea on 19-01-2011 02:33 PM
U don cm again, wit dis ur nitemare pikin*
geertoouuutt jare... Angry
Posted: at 19-01-2011 04:26 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- coolandrea at 19-01-2011 04:30 PM (14 years ago)
(f)
help me o** catarrh, cough and afternun nitemare wan catch me o** Kris and e pikin, i rebuke u in d name of Jesus* he dat is in me is gr8ta dan d tears in ur childs eyes** holyghost fire burn my enemy. AMEN*
Posted: at 19-01-2011 04:30 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- AKIOLUFUNMILAYO at 19-01-2011 05:01 PM (14 years ago)
(f)
hmm
Posted: at 19-01-2011 05:01 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- coolandrea at 19-01-2011 05:04 PM (14 years ago)
(f)
na hmn*
Posted: at 19-01-2011 05:04 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- Kristiantus at 19-01-2011 05:19 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: coolandrea on 19-01-2011 04:30 PM
help me o** catarrh, cough and afternun nitemare wan catch me o** Kris and e pikin, i rebuke u in d name of Jesus* he dat is in me is gr8ta dan d tears in ur childs eyes** holyghost fire burn my enemy. AMEN*
e don dey reach time wey we go tie you with rope... shebi this your madness no wan stop abi. no worry. Angry
Posted: at 19-01-2011 05:19 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- xavexdo5 at 19-01-2011 06:36 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: coolandrea on 19-01-2011 04:30 PM
help me o** catarrh, cough and afternun nitemare wan catch me o** Kris and e pikin, i rebuke u in d name of Jesus* he dat is in me is gr8ta dan d tears in ur childs eyes** holyghost fire burn my enemy. AMEN*
u de see kris u de talk say na him pikin so hin don go lie 4u.kris wey be wan suck Bosom  den no gree hin come de cry.d cry come de become 2much dem jst gas carry camera snap am make hin see him face.
Posted: at 19-01-2011 06:36 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 19-01-2011 06:45 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: xavexdo5 on 19-01-2011 06:36 PM
Quote from: coolandrea on 19-01-2011 04:30 PM
help me o** catarrh, cough and afternun nitemare wan catch me o** Kris and e pikin, i rebuke u in d name of Jesus* he dat is in me is gr8ta dan d tears in ur childs eyes** holyghost fire burn my enemy. AMEN*
u de see kris u de talk say na him pikin so hin don go lie 4u.kris wey be wan suck Bosom  den no gree hin come de cry.d cry come de become 2much dem jst gas carry camera snap am make hin see him face.
Angry Angry Angry
you this woworiwo human being... Angry
Posted: at 19-01-2011 06:45 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- terryworld at 19-01-2011 06:47 PM (14 years ago)
(m)
d one una talk since don do so make everybody go rest now or........to be continued

Posted: at 19-01-2011 06:47 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- lovebondz at 19-01-2011 06:53 PM (14 years ago)
(m)
Can't stop laughing
Posted: at 19-01-2011 06:53 PM (14 years ago) | Newbie
Reply
1 2 3 [4] 5

Featured Discussions