Posted: at | |
| |||||
TAKE CHARGE...STRIPOD.... Reply
| |||||
Taken over bro......just leav the stupid guy to me....i go soon form team for here..wey go dey handle pple like kris. Reply
| |||||
| |||||
PERFECT WORK BRO....STRIPOD102.... Reply
| |||||
Quote from: omatseye on 20-03-2009 04:34 PM LETS FINISHED DEM AND CATAPOT DEM 2 HELL....DEY DONT BELONG HERE...KRIS...CHIE... You get small sense.... ![]() Just dey add petrol for the matter so that thadpole go dey burn dey go. "Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c
| |||||
Quote from: omatseye on 20-03-2009 04:41 PM Quote from: stripod102 on 20-03-2009 04:38 PM Ok na...i dey here 247.....anytime i smell that stinking kris yansh...i go comot my koboko..and flog the hell out of am....but i no go near am ooo...make e no infect me with Hiv. I HEREBY HAND OVER KRIS 2 U....D GUY IS NOW IN UR CUSTODY....DO AS U LIKE 2 HIM..TEACH HIM ALL D LESSONS OF LIFE...STRIPOD102... Haha! sensibly... since you can not handle it. Amazing! ![]() "Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c
| |||||
Quote from: stripod102 on 20-03-2009 04:45 PM Quote from: omatseye on 20-03-2009 04:41 PM Quote from: stripod102 on 20-03-2009 04:38 PM Ok na...i dey here 247.....anytime i smell that stinking kris yansh...i go comot my koboko..and flog the hell out of am....but i no go near am ooo...make e no infect me with Hiv. I HEREBY HAND OVER KRIS 2 U....D GUY IS NOW IN UR CUSTODY....DO AS U LIKE 2 HIM..TEACH HIM ALL D LESSONS OF LIFE...STRIPOD102... Ok na......I wont let u down...... Omo ishe! ( apprentice) Person dey use you, you dey mumu yourself. I sorry you o! ![]() "Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c
| |||||
Quote from: stripod102 on 20-03-2009 05:04 PM Taken over bro......just leav the stupid guy to me....i go soon form team for here..wey go dey handle pple like kris. Omo Ishe ( apprentice)... this is amazing! ![]() "Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c
| |||||
Quote from: stripod102 on 20-03-2009 05:05 PM Kris ...here is your doom... You get small sense Omat! You just dey corner dey add ingredient for the palaver wey you start and the oshisko thadpole just dey take oil rub im bodi ( Imagine person wey fire won burn, wey still dey rub oil for bodi) Its becoming interesting! ![]() ![]() ![]() ![]() "Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c
| |||||
Quote from: Sillyjokker on 21-03-2009 08:30 AM Quote from: stripod102 on 20-03-2009 05:05 PM Kris ...here is your doom... You get small sense Omat! You just dey corner dey add ingredient for the palaver wey you start and the oshisko thadpole just dey take oil rub im bodi ( Imagine person wey fire won burn, wey still dey rub oil for bodi) Its becoming interesting! ![]() ![]() ![]() ![]() "(Imagine person wey fire won burn, wey still dey rub oil for bodi) "na suya be that na.abi u neva chop am b4? ![]()
| |||||
Quote from: stripod102 on 23-03-2009 03:29 AM Quote from: Sillyjokker on 21-03-2009 08:30 AM Quote from: stripod102 on 20-03-2009 05:05 PM Kris ...here is your doom... You get small sense Omat! You just dey corner dey add ingredient for the palaver wey you start and the oshisko thadpole just dey take oil rub im bodi ( Imagine person wey fire won burn, wey still dey rub oil for bodi) Its becoming interesting! ![]() ![]() ![]() ![]() "(Imagine person wey fire won burn, wey still dey rub oil for bodi) "na suya be that na.abi u neva chop am b4? ![]() You Dumb little brat... this place is not for underage pple. ![]() "Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c
| |||||
we go just rewind time and undo what has been done Reply
| |||||
Quote from: omakay on 25-03-2009 04:17 PM we go just rewind time and undo what has been done bros ![]()
| |||||
Quote from: Kristiantus on 25-03-2009 04:31 PM Quote from: omakay on 25-03-2009 04:17 PM we go just rewind time and undo what has been done bros ![]() ![]() ![]() ![]() "Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c
| |||||
Quote from: Sillyjokker on 26-03-2009 10:41 AM Quote from: Kristiantus on 25-03-2009 04:31 PM Quote from: omakay on 25-03-2009 04:17 PM we go just rewind time and undo what has been done bros ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() how persin go rewind time, come undo am again? ![]()
| |||||
Quote from: Kristiantus on 26-03-2009 11:27 AM Quote from: Sillyjokker on 26-03-2009 10:41 AM Quote from: Kristiantus on 25-03-2009 04:31 PM Quote from: omakay on 25-03-2009 04:17 PM we go just rewind time and undo what has been done bros ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() how persin go rewind time, come undo am again? ![]() ![]() "Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c
| |||||
Quote from: Sillyjokker on 26-03-2009 11:32 AM Quote from: Kristiantus on 26-03-2009 11:27 AM Quote from: Sillyjokker on 26-03-2009 10:41 AM Quote from: Kristiantus on 25-03-2009 04:31 PM Quote from: omakay on 25-03-2009 04:17 PM we go just rewind time and undo what has been done bros ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() how persin go rewind time, come undo am again? ![]() ![]() D TWO OF UNA NO WELL, UNA NO C D GUY SHINNY HEAD, DATS NATURAL ELECTRICITY 4 U ![]()
| |||||
Quote from: iphie on 26-03-2009 11:54 AM Quote from: Sillyjokker on 26-03-2009 11:32 AM Quote from: Kristiantus on 26-03-2009 11:27 AM Quote from: Sillyjokker on 26-03-2009 10:41 AM Quote from: Kristiantus on 25-03-2009 04:31 PM Quote from: omakay on 25-03-2009 04:17 PM we go just rewind time and undo what has been done bros ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() how persin go rewind time, come undo am again? ![]() ![]() D TWO OF UNA NO WELL, UNA NO C D GUY SHINNY HEAD, DATS NATURAL ELECTRICITY 4 U ![]() haha! Iphie no let the guy hear you o! ![]() "Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c
| |||||
haha! Joe is so unfortunate! Reply
|
VIDEO: Man Caught While Waiting For a Minor he Had Solicited S£x From Online
Rapper, Phyno Unveils His Daughter, Shares Adorable Video to Mark Her Second Birthday
I'm Building PDP, Not Tearing it Apart - Wike Addresses The Press (Video)
Emotional Moment Femi Adebayo Presented His 2025 AMVCA Trophies to His Dad, Adebayo Salami
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
AMVCA 2025: Seven Doors & Lisabi: The Uprising Light Up Nollywood’s Biggest Night (Full Winners