I WANT TO DIE!!!!!! (Page 18)

Date: 26-01-2011 4:57 pm (13 years ago) | Author: Okonkwo ore
1 ... 15 16 17 [18] 19 20 21
- truenaija2 at 27-01-2011 11:33 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: MissyBarbie on 27-01-2011 05:05 PM
Quote from: kebella on 27-01-2011 05:03 PM
NO DEY FEAR NAH ABEG HELPME DELIVER MA LETTER TOO,

Oh Okay...you mean you wan go too...I beg no go now I beg you...i still need you hie

 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin i don laugh die una no go kill person with laughter Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 27-01-2011 11:33 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kebella at 27-01-2011 11:33 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: truenaija2 on 27-01-2011 11:13 PM
Quote from: kebella on 26-01-2011 09:06 PM
Quote from: mallorca on 26-01-2011 06:23 PM
Quote from: truenaija2 on 26-01-2011 05:56 PM
Quote from: moniconyez on 26-01-2011 05:48 PM
POSTER NO DIE OOOO WE STILL NEED YOU, Grin AND YOUR KIDS NEEDS YOU MORE LOL

Okay i don hear i no die again  Grin Grin
u must die o Angry Angry Angry Angry Angry Angry

MALLORCA YU NO WELL , DEAD NA BY FORCE ABI NO BE BY CHOICE  Huh? D GURL NO WAN DIE AGAIN NAH , E BI LIKE SAY E DON TEY WEY YU GO BURRIAL LAST ABI, , MA DEAR I NO BLAME YU COZ BURRIAL JOLLOF RICE N' FRY MEAT GET ANODA KINDA ARROMA  Grin Grin Grin Grin Grin Grin.........................

 Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy

  Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue

Posted: at 27-01-2011 11:33 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kebella at 27-01-2011 11:35 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: truenaija2 on 27-01-2011 11:33 PM
Quote from: MissyBarbie on 27-01-2011 05:05 PM
Quote from: kebella on 27-01-2011 05:03 PM
NO DEY FEAR NAH ABEG HELPME DELIVER MA LETTER TOO,

Oh Okay...you mean you wan go too...I beg no go now I beg you...i still need you hie

 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin i don laugh die una no go kill person with laughter Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

LOL  Kiss Kiss Kiss

Posted: at 27-01-2011 11:35 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- truenaija2 at 27-01-2011 11:38 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: Peter_Ade on 27-01-2011 05:10 PM
@POSTER no die ooo cos those things(troubles) are charateristics say person dey alive.
if u doubt me, go jump frm 3rd mainland bridge & u go see say there ll b no trouble again..

 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 27-01-2011 11:38 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- truenaija2 at 27-01-2011 11:41 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: adams933 on 27-01-2011 05:16 PM
Quote from: Henchmann on 27-01-2011 05:14 PM
Quote from: adams933 on 27-01-2011 05:07 PM
Me 2 wan die.

Better Be fast about it

OK, am waiting 4 u. Meet me at the bus stop.

 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 27-01-2011 11:41 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- truenaija2 at 27-01-2011 11:43 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: blings_is_back on 27-01-2011 05:38 PM
KB na wa 4 u oh!.... my pic look like winch winch to u

 Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy
Posted: at 27-01-2011 11:43 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kebella at 27-01-2011 11:51 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: blings_is_back on 27-01-2011 05:38 PM
KB na wa 4 u oh!.... my pic look like winch winch to u

 Grin Grin Grin Grin Grin Grin ASK MISSYB

Posted: at 27-01-2011 11:51 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- dirtykid at 28-01-2011 01:03 AM (13 years ago)
(m)
hmmmmm

Posted: at 28-01-2011 01:03 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- xter at 28-01-2011 02:35 AM (13 years ago)
(m)
U will not die.......at d end of d tunnel comes a very big snake Grin sorry, i mean light

Posted: at 28-01-2011 02:35 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Pointzero at 28-01-2011 02:41 AM (13 years ago)
(m)
hmmm

Posted: at 28-01-2011 02:41 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- xavexdo5 at 28-01-2011 03:03 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: xter on 28-01-2011 02:35 AM
U will not die.......at d end of d tunnel comes a very big snake Grin sorry, i mean light
Cheesy
Posted: at 28-01-2011 03:03 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- danniejoe1 at 28-01-2011 04:02 AM (13 years ago)
(m)
YH ITS MAY SEEM AS IF TO END IT ALL IS THE BEST OPTION..........BUT WHAT IF WE ALL GIVE UP AND END IT WHEN WE FACE ONE CHALLENGE OR THE OTHER......AM SURE NO ONE WILL BE LEFT IN THE WORLD.......REMEMBER ALL THE CHALLENGES OF LIFE ARE THERE TO BRING OUT THE BEST IN US......PLS DON'T THINK OF ENDING IT ALL...
Posted: at 28-01-2011 04:02 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
- adams933 at 28-01-2011 10:16 AM (13 years ago)
(m)
Dead or alive?
Posted: at 28-01-2011 10:16 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blings_is_back at 28-01-2011 10:21 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: truenaija2 on 27-01-2011 11:43 PM
Quote from: blings_is_back on 27-01-2011 05:38 PM
KB na wa 4 u oh!.... my pic look like winch winch to u

 Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy

i knw sey na wetin u go like......
Posted: at 28-01-2011 10:21 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- Henchmann at 28-01-2011 12:09 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: blings_is_back on 27-01-2011 05:21 PM
love in de air....

Yes oh, dat wan dey too,  Missyberbie, na u we dey talk about oh
I hope say u no go say no
Posted: at 28-01-2011 12:09 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Henchmann at 28-01-2011 12:11 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: MissyBarbie on 27-01-2011 05:18 PM
Winch winch picture.....I quickly pass jo


I hold ur leg, u no fit run from me.
Posted: at 28-01-2011 12:11 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- MissyBarbie at 28-01-2011 12:12 PM (13 years ago)
(f)
Which missybarbie?
Posted: at 28-01-2011 12:12 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Henchmann at 28-01-2011 12:13 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Peter_Ade on 27-01-2011 05:25 PM
Quote from: MissyBarbie on 27-01-2011 05:18 PM
Winch winch picture.....I quickly pass jo

where winch dey make Basira go bring Holy water come na

Ask am ma bro, The thief runneth wen no man pursuweth.
Posted: at 28-01-2011 12:13 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- MissyBarbie at 28-01-2011 12:13 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: Henchmann on 28-01-2011 12:11 PM
Quote from: MissyBarbie on 27-01-2011 05:18 PM
Winch winch picture.....I quickly pass jo


I hold ur leg, u no fit run from me.

I don run tey tey...
Posted: at 28-01-2011 12:13 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Henchmann at 28-01-2011 12:15 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: SNYPER on 27-01-2011 08:17 PM
@poster if no b say u b my beta pal i 4 start wat i no how to do best... so u can rest once n 4 all.

Better be fast about dat, make we start another story
Posted: at 28-01-2011 12:15 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
1 ... 15 16 17 [18] 19 20 21