Funny.... ...sure it's ... ma daaaaaaaaaaarl.... Posted: at 17-11-2008 04:40 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
orezo at 17-11-2008 10:39 AM (16 years ago) (m) Onyi... Well done!!! Its very funny... Posted: at 17-11-2008 10:39 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Onyi... Well done!!! Its very funny...
i dey feel u... ma buddyyyyyyyy.... Posted: at 17-11-2008 11:03 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Funny....
...sure it's ... ma daaaaaaaaaaarl....  Wow!!! Onyi, U re making me go maaad Posted: at 17-11-2008 11:30 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
orezo at 17-11-2008 12:06 PM (16 years ago) (m) @Onyi...Na me feel u pass... U too much... @Grin... Are u sure onyi is d cause of ur maaadness??? Posted: at 17-11-2008 12:06 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 17-11-2008 12:34 PM (16 years ago) (m) wetin una dey feel? grin no here your madness start oh. trace am go back Posted: at 17-11-2008 12:34 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
orezo at 17-11-2008 12:42 PM (16 years ago) (m) Grin know d history of im madness... He wan just use onyi as cover up... So dat she go dey feel for am... But e no go work at all at all for here... Posted: at 17-11-2008 12:42 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sillyjokker... u dey make me wonder oh!!  ehn! en! ok na, just continue dey wonder.... nothing do you!!!
"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c Posted: at 17-11-2008 12:44 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 17-11-2008 01:29 PM (16 years ago) (m) Reply |
dhayor at 17-11-2008 01:47 PM (16 years ago) (m) Funny,but Mirabel might av opted for d floor rather than sleeping on the bed. Posted: at 17-11-2008 01:47 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
rezimero at 17-11-2008 02:20 PM (16 years ago) (m) Funny,but Mirabel might av opted for d floor rather than sleeping on the bed.  if na you, you go gree make she sleep for ground? see your mouth wey you take talk am Posted: at 17-11-2008 02:20 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
orezo at 17-11-2008 02:36 PM (16 years ago) (m) Dem no tell am sef b4 she go jump for BED...LOL Posted: at 17-11-2008 02:36 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 17-11-2008 02:51 PM (16 years ago) (m) Reply |
eehhn!! rezi u don start now... u nko? u 4 no follow am sleep for ground?? Posted: at 18-11-2008 07:30 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 18-11-2008 10:19 AM (16 years ago) (m) dat no be question wey dem dey ask na. na sharp sharp. even if na hole, i go follow am enter. no time oh Posted: at 18-11-2008 10:19 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
orezo at 18-11-2008 05:03 PM (16 years ago) (m) Na so... Posted: at 18-11-2008 05:03 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rezimero at 18-11-2008 08:30 PM (16 years ago) (m) yes oh, na so Posted: at 18-11-2008 08:30 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Jboy4shezo at 18-11-2008 09:09 PM (16 years ago) (m) rezi and orezo e be like say conji dey worry una o. na everywhere i for dey see una and na this kind spoil talk una dey carry first. which level sef Posted: at 18-11-2008 09:09 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Rezi and orezo birds of the same feather... Posted: at 19-11-2008 04:37 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
orezo at 19-11-2008 09:52 AM (16 years ago) (m) Aw congee go worry me Jboy... Wen ur GF sabi cure wella...LOL Posted: at 19-11-2008 09:52 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |