mrvoue at 23-02-2011 11:53 AM (14 years ago) (m)
Image Hosting never mind pls
Post Reply
Posted: at 23-02-2011 11:53 AM (14 years ago) | Gistmaniac
jjdogara at 23-02-2011 12:20 PM (14 years ago) (f)
Kai!!!!!!!! people
Posted: at 23-02-2011 12:20 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply mrvoue at 23-02-2011 12:25 PM (14 years ago) (m)
jjdogara! jjdogara!! jjdogara!!! u no meet me 4 house o.u hear!?
Posted: at 23-02-2011 12:25 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply Abolore05 at 23-02-2011 01:02 PM (14 years ago) (f)
na frog wey mrvoue trap inside ICE CUBE
him con dey test weda the frog no go run away.
Posted: at 23-02-2011 01:02 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply mrvoue at 23-02-2011 02:51 PM (14 years ago) (m)
i hear sey u dey chop frog..oya come take.as 4 u wey dey inside kirikiri,go ask google
Posted: at 23-02-2011 02:51 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply Abolore05 at 23-02-2011 03:50 PM (14 years ago) (f)
if u go chop inside den i fit taste am
Posted: at 23-02-2011 03:50 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply at 23-02-2011 03:53 PM (14 years ago)
wetin you wan test,
see as you dey talk ,like say no be your food,
wetin again you dey chop ?
Posted: at 23-02-2011 03:53 PM (14 years ago) |
Reply Abolore05 at 23-02-2011 03:59 PM (14 years ago) (f)
i dey chop FRIED WATER
u nko no b GECKO SHIT PLUS LIZARD EGG
AND BABIES POO B UR FAVOURYT DISH?
u better no allow make i tell everybody ur secret oh
abeg u no where my sweethrt dey?
i dey find am oh
Posted: at 23-02-2011 03:59 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply at 23-02-2011 04:08 PM (14 years ago)
why you dey talk like pikin,
oh sorry i nearly forget say,
dem still dey try to cure that craze,
from you.
Posted: at 23-02-2011 04:08 PM (14 years ago) |
Reply mrvoue at 23-02-2011 05:01 PM (14 years ago) (m)
keep it on...im reading but wait o u mn sey abolore na snake wey dey chop frog?
Posted: at 23-02-2011 05:01 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply at 23-02-2011 05:04 PM (14 years ago)
eeeehe nah she be snake gurl ,
choping flog
Posted: at 23-02-2011 05:04 PM (14 years ago) |
Reply terryworld at 23-02-2011 07:42 PM (14 years ago) (m)
dis posta get k-leg 4 brain oo
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
Posted: at 23-02-2011 07:42 PM (14 years ago) | Hero
Reply estilizo at 23-02-2011 07:44 PM (14 years ago) (f)
dis posta get k-leg 4 brain oo
lolz....i no fit laugh ooooo
THE BEST WAY TO REVENGE IS TO FORGIVE..........FORGIVE THE TEARS OF A HURTFUL PAST.
Posted: at 23-02-2011 07:44 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply terryworld at 23-02-2011 07:49 PM (14 years ago) (m)
but u don laff nah
ur laffing credit go finish oo
A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
Posted: at 23-02-2011 07:49 PM (14 years ago) | Hero
Reply
Poster: Is like u exchaged ur brain wit frog
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
Posted: at 24-02-2011 12:18 AM (14 years ago) | Hero
Reply kenolis at 24-02-2011 03:42 AM (14 years ago) (m)
Poster: Is like u exchaged ur brain wit frog
WHAT OF LIZAD?
Posted: at 24-02-2011 03:42 AM (14 years ago) | Hero
Reply mrvoue at 24-02-2011 07:48 AM (14 years ago) (m)
THE PROBLEM B SEY UNA ALL NO DEY HEAR WORD.THIS NO B POST,I SAY I DEY TEST SOMETHING ABI WETIN!?
Posted: at 24-02-2011 07:48 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply kenolis at 24-02-2011 12:56 PM (14 years ago) (m)
THE PROBLEM B SEY UNA ALL NO DEY HEAR WORD.THIS NO B POST,I SAY I DEY TEST SOMETHING ABI WETIN!?
you dey test your H.I.V.
Posted: at 24-02-2011 12:56 PM (14 years ago) | Hero
Reply mrvoue at 24-02-2011 03:18 PM (14 years ago) (m)
Reply kenolis at 24-02-2011 03:54 PM (14 years ago) (m)
seal am well well
Posted: at 24-02-2011 03:54 PM (14 years ago) | Hero
Reply