Treasure2 at 9-03-2011 03:12 PM (14 years ago) (f) No be small EWU GAMBIA, Nne u dey wound oooo
MY DEAR, THIS POSTER EEEEEEE, NA CONFIRM IMBECILE. D ANNOYING THING BE SAY, PPL WEY DEY TALK LIKE THIS POSTER EEEEE, IF U GO REVIEW EM LIFE, U FIT WITHER. No ne small ooooooooooo, abeg forget him Posted: at 9-03-2011 03:12 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
mallorca at 9-03-2011 03:14 PM (14 years ago) (m) poster run for ya life o...Aba women wan riot for ya head
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 9-03-2011 03:14 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Treasure2 at 9-03-2011 03:15 PM (14 years ago) (f) No be small EWU GAMBIA, Nne u dey wound oooo
This kind of Ewu will be very tasty.. Yummy Yummy  I NO SURE, IF THE POSTER BE GOAT. THE MEAT WEY GO COMMOT FROM EM BODY GO DEY BITTER. Posted: at 9-03-2011 03:15 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Eucharia at 9-03-2011 03:19 PM (14 years ago) (f) this mongopark called himself poster your mate are busy reading newspaper listening to news and know what is happening in Nigeria and your are very busy reading comments, you see ur life , wasted for nothing Posted: at 9-03-2011 03:19 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
dirtykid at 9-03-2011 03:22 PM (14 years ago) (m) No be small EWU GAMBIA, Nne u dey wound oooo
MY DEAR, THIS POSTER EEEEEEE, NA CONFIRM IMBECILE. D ANNOYING THING BE SAY, PPL WEY DEY TALK LIKE THIS POSTER EEEEE, IF U GO REVIEW EM LIFE, U FIT WITHER. No Vex too much naw !! You're too Superdiva Gorgeous to dey vex too much. Oya smile small make we know say u no dey Vex again.  I NO DEY VEX, I JUST WAN TELL D POSTER EM LIFE. OYA SEE MY TEETH  I DON SMILE Nice set of teeth... is that colgate or maclean you're using or just ordinary charcoal ? those teeth are extremely clean
DirtyKid is a Happy Kid !!.....FATHER !! I've cast my bread on the waters long time ago. Now it's time 4u to return it, well buttered !! Posted: at 9-03-2011 03:22 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Treasure2 at 9-03-2011 03:23 PM (14 years ago) (f) Passing Posted: at 9-03-2011 03:23 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
sobeit at 9-03-2011 03:24 PM (14 years ago) (m) abeg ladies make una forgive the poor poster cuz he no not what he did.. Posted: at 9-03-2011 03:24 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Eucharia at 9-03-2011 03:27 PM (14 years ago) (f) this poster na MONGOPARK, so your own work here na to read comments and see who writes this and write that and who will read your on comment.Angel Gabriel.
Hahahahahaha, pls ask him for me Na EWU Cameroon be this na, you dont need to ask him Posted: at 9-03-2011 03:27 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
blessedme at 9-03-2011 03:28 PM (14 years ago) (f) i wasnt here sha Posted: at 9-03-2011 03:28 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
pholake at 9-03-2011 03:31 PM (14 years ago) (f) No be small EWU GAMBIA, Nne u dey wound oooo
This kind of Ewu will be very tasty.. Yummy Yummy  I NO SURE, IF THE POSTER BE GOAT. THE MEAT WEY GO COMMOT FROM EM BODY GO DEY BITTER. Posted: at 9-03-2011 03:31 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Eucharia at 9-03-2011 03:33 PM (14 years ago) (f) commot for road ooooo EWU CAMEROON Posted: at 9-03-2011 03:33 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
dirtykid at 9-03-2011 03:34 PM (14 years ago) (m) Bitter meat ke
DirtyKid is a Happy Kid !!.....FATHER !! I've cast my bread on the waters long time ago. Now it's time 4u to return it, well buttered !! Posted: at 9-03-2011 03:34 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
dirtykid at 9-03-2011 03:34 PM (14 years ago) (m) commot for road ooooo EWU CAMEROON
Maybe na the Cameroon own go sweet
DirtyKid is a Happy Kid !!.....FATHER !! I've cast my bread on the waters long time ago. Now it's time 4u to return it, well buttered !! Posted: at 9-03-2011 03:34 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Eucharia at 9-03-2011 03:37 PM (14 years ago) (f) commot for road ooooo EWU CAMEROON
Maybe na the Cameroon own go sweet  pls dont try EWU CAMEROON ooo na that one bitter pass bitter leaf Posted: at 9-03-2011 03:37 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Treasure2 at 9-03-2011 03:41 PM (14 years ago) (f) Posted: at 9-03-2011 03:41 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
sobeit at 9-03-2011 03:43 PM (14 years ago) (m) Posted: at 9-03-2011 03:43 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Eucharia at 9-03-2011 03:46 PM (14 years ago) (f) Reply |
dirtykid at 9-03-2011 03:46 PM (14 years ago) (m) commot for road ooooo EWU CAMEROON
Maybe na the Cameroon own go sweet  pls dont try EWU CAMEROON ooo na that one bitter pass bitter leaf Ooops !! Have you tasted the Cameroon own before ? then which one go sweet bikoo nu
DirtyKid is a Happy Kid !!.....FATHER !! I've cast my bread on the waters long time ago. Now it's time 4u to return it, well buttered !! Posted: at 9-03-2011 03:46 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
blessedme at 9-03-2011 03:49 PM (14 years ago) (f) which one be bitter meat again Posted: at 9-03-2011 03:49 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
reading Posted: at 9-03-2011 03:50 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |