D title na im make me read am sef... Tcheeeew...
Posted: at | |
D title na im make me read am sef... Tcheeeew...
| |||||
guy, i just tire for wetin i dey see for naijapals nowadays oh. many people dey post rubbish say na joke dem don post so. naijapals don change well well oh. Reply
| |||||
No b lie... D tin tire me sef... But na wetin man go do... Reply
| |||||
we go just siddon look? siddon look na dog name oh Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
Na true... Na d name of dem Jboy Ekita (Bingo)... Reply
| |||||
na jboy middle name be that Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
U mean sey na im initials... Reply
| |||||
no na im full middle name be that. jboy siddon look Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
NA WA O WHY UNA DEY PROVOKE LOKE THIS, ABI UNA DREAM ABOUT THIS GUY, OGA O, ReplyMY GUY NO LET THEM MAKE U LOOSE UR FAITH, I CAN SEE U ARE A NEWS REPORTER BY DEFAULT, SO TRY FOLLOW UR DESTINY. BUT THIS IS FOR JOKE AND NOT FOR NEWS OK, NEXT TIME SEND THIS KIND OF NEWS TO I REPORT.COM
| |||||
some men get furious when their wife refuse 2 summit to their demands 4 sex, which is abnormal. Reply
| |||||
Very abnormal Reply
| |||||
Quote from: peebukas on 2-12-2008 12:24 PM NA WA O WHY UNA DEY PROVOKE LOKE THIS, ABI UNA DREAM ABOUT THIS GUY, OGA O, thank you for your encouragement. mr encourager MY GUY NO LET THEM MAKE U LOOSE UR FAITH, I CAN SEE U ARE A NEWS REPORTER BY DEFAULT, SO TRY FOLLOW UR DESTINY. BUT THIS IS FOR JOKE AND NOT FOR NEWS OK, NEXT TIME SEND THIS KIND OF NEWS TO I REPORT.COM
| |||||
oh pls stop this, free the guy now, atleast make e be like say him follow write something paste. ReplyHABA
| |||||
ENEMY BEHIND ME GOO CRIPPLE THIS MONTH Reply
| |||||
Hockies... If u dey see ur enemies why u no kill dem instead... If u cripple dem, dem fit still leap come ur area, troway grenade for inside ur house wen u dey barf... Reply
| |||||
this guy nor dey try at all wetin be this joke.. or what i have an advice for u .. go to discovering channel.. Replyor better still story that toughes nonsense...
| |||||
Quote from: HOCKIESS on 2-12-2008 02:11 PM ENEMY BEHIND ME GOO CRIPPLE THIS MONTH na cripple dey harsh pass nowadays oh. ask waffi person, e go clear you
| |||||
Hockiess no know na... Reply
| |||||
Quote from: Jannee on 2-12-2008 12:36 PM Very abnormal dis days our men na MAN ON FIRE, just image the story a man killed is wife bcos of sex. This is a woman he said he loved.
| |||||
lovmar,i lyke yur face,secondly dnt mind dose men,dem go say dem love dem wives.becos of common sex.dem no no say na best 2 just siddon look dem wives. Reply
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
AMVCA 2025: Seven Doors & Lisabi: The Uprising Light Up Nollywood’s Biggest Night (Full Winners