Congratulate me ooo (Page 3)

Date: 17-03-2011 4:37 pm (14 years ago) | Author: Bode Moses
1 2 [3] 4
- bodeniyi at 18-03-2011 05:30 PM (14 years ago)
(m)
which one be that
Posted: at 18-03-2011 05:30 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- lanudja at 18-03-2011 05:46 PM (14 years ago)
(f)
Na u be that
Posted: at 18-03-2011 05:46 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- at 18-03-2011 06:21 PM (14 years ago)
For?
Posted: at 18-03-2011 06:21 PM (14 years ago) |
Reply
- jossy4reall at 18-03-2011 08:40 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: bodeniyi on 18-03-2011 07:52 AM
Quote from: jossy4reall on 17-03-2011 10:05 PM
Bcuz I no congratulate u on bad fin Huh?
You dey jealous say I don get BB now even if he never work..shey?

HAHAHAHAHA
C me dey jealous BB wey no dey work
wait untill e go na den u go c jealousy naa

Posted: at 18-03-2011 08:40 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- at 18-03-2011 08:41 PM (14 years ago)
tell am
Posted: at 18-03-2011 08:41 PM (14 years ago) |
Reply
- Abolore05 at 18-03-2011 08:48 PM (14 years ago)
(f)
wetin?
e no dey work? Huh? Huh? Huh?
Posted: at 18-03-2011 08:48 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- bodeniyi at 18-03-2011 09:07 PM (14 years ago)
(m)
yes... he never dey work
Posted: at 18-03-2011 09:07 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 18-03-2011 09:15 PM (14 years ago)
e fit no work ,
what if the real owner
purposely throw away the phone,
as at the phone don spoil ?
you pick am con pay money for repair,
the workman discover say phone is beyond repair,
two thing happen ni ,you happy for nothing ,and you pick rubbish,
then how you go take pay back all the congratulation wey you receive?
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin     
 
Posted: at 18-03-2011 09:15 PM (14 years ago) |
Reply
- bodeniyi at 18-03-2011 09:17 PM (14 years ago)
(m)
I no pay for repair..na my friend dey repair am
Posted: at 18-03-2011 09:17 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 18-03-2011 09:22 PM (14 years ago)
ok but how you go take pay for all the congratulation
wey you don receive from people here? Grin
Posted: at 18-03-2011 09:22 PM (14 years ago) |
Reply
- jossy4reall at 18-03-2011 09:48 PM (14 years ago)
(m)
No mind am
Na mad woman fone u pick so Grin Grin Grin

Posted: at 18-03-2011 09:48 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- bodeniyi at 18-03-2011 10:01 PM (14 years ago)
(m)
no be mad woman phone.. I don get BB pin.. na 999388kksiiie99930098... no mind the longitude of my BB pin.. na special pin
Posted: at 18-03-2011 10:01 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 18-03-2011 10:05 PM (14 years ago)
But the thing never answer phone
until e on and also off when asked to,
 Grin Grin
Posted: at 18-03-2011 10:05 PM (14 years ago) |
Reply
- jossy4reall at 18-03-2011 10:25 PM (14 years ago)
(m)
U c y I talk say na mad woman fone
which normal person wey dey use BB wey get dis kain pin 999388kksiiie99930098?

Posted: at 18-03-2011 10:25 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- at 19-03-2011 12:12 AM (14 years ago)
Quote from: jossy4reall on 18-03-2011 10:25 PM
U c y I talk say na mad woman fone
which normal person wey dey use BB wey get dis kain pin 999388kksiiie99930098?


Hehehehe the BB dey use jungle language
where stephen ? stephen abeg con translate
this BB jungle pin  Grin Grin Grin
Posted: at 19-03-2011 12:12 AM (14 years ago) |
Reply
- bodeniyi at 19-03-2011 02:51 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on 18-03-2011 10:25 PM
U c y I talk say na mad woman fone
which normal person wey dey use BB wey get dis kain pin 999388kksiiie99930098?

Not knowing anything dey worry you...
Posted: at 19-03-2011 02:51 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Abolore05 at 19-03-2011 08:29 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: emejuru on 18-03-2011 09:15 PM
e fit no work ,
what if the real owner
purposely throw away the phone,
as at the phone don spoil ?
you pick am con pay money for repair,
the workman discover say phone is beyond repair,
two thing happen ni ,you happy for nothing ,and you pick rubbish,
then how you go take pay back all the congratulation wey you receive?
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin     
 
Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 19-03-2011 08:29 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 20-03-2011 07:47 PM (14 years ago)
another yeye
Posted: at 20-03-2011 07:47 PM (14 years ago) |
Reply
- Abolore05 at 20-03-2011 11:42 PM (14 years ago)
(f)
 Angry Angry Angry Angry
Posted: at 20-03-2011 11:42 PM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- just2sexy at 21-03-2011 12:39 AM (14 years ago)
(m)
Some pple craze wen dem dey 2yrs

Posted: at 21-03-2011 12:39 AM (14 years ago) | Hero
Reply
1 2 [3] 4

Featured Discussions