pals on NP una no try

Date: 22-06-2011 1:25 pm (13 years ago) | Author: rich nduonyi ekpo
[1] 2 3
- at 22-06-2011 01:25 PM (13 years ago)
(m)
come una no dey see me,just wen tthrough list of all the nominees for the naija pals personality of
the year award,i no see my self ,i no see my name anywere.wats the meaning of that,all of una no try
at all una don fall my hands me were b VVIP.i dun suffer for una hands.infact una phyuk up see my hand dey fall
i go set up panel to prope the commitee

Posted: at 22-06-2011 01:25 PM (13 years ago) | Upcoming
- sophiebaby at 22-06-2011 01:26 PM (13 years ago)
(f)
mtchewwwwwwwwwwwwwwwww.. who sabi u

Posted: at 22-06-2011 01:26 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- shaoyang at 22-06-2011 01:29 PM (13 years ago)
(m)
Okpe!  Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked who be this, n.p we don see  Lips Sealed
Posted: at 22-06-2011 01:29 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- solid_solid at 22-06-2011 01:47 PM (13 years ago)
(m)
go hit ur head for wall
Posted: at 22-06-2011 01:47 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 22-06-2011 01:51 PM (13 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 22-06-2011 01:51 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- MissyBarbie at 22-06-2011 01:55 PM (13 years ago)
(f)
Poster i beg Who You be...If i may ask  Huh? Huh? Huh?
Posted: at 22-06-2011 01:55 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- bella100 at 22-06-2011 01:57 PM (13 years ago)
(f)
busy eating popcorn Grin
Posted: at 22-06-2011 01:57 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- kebella at 22-06-2011 02:02 PM (13 years ago)
(f)
hey cous

Posted: at 22-06-2011 02:02 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- manscater at 22-06-2011 02:07 PM (13 years ago)
(m)
Wahala don come again, if d thing pain u reach like dis, brake ur computer or whatever ur using 2 communicate. I won't wish u dead b/c dis ur head will be good 4 babalawo  Grin Grin Grin Grin.
Posted: at 22-06-2011 02:07 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- bella100 at 22-06-2011 02:07 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: kebella on 22-06-2011 02:02 PM
hey cous
hello dear, how far Grin Grin
Posted: at 22-06-2011 02:07 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- igbonnanna at 22-06-2011 02:08 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: rich_ekpo on 22-06-2011 01:25 PM
come una no dey see me,just wen tthrough list of all the nominees for the naija pals personality of
the year award,i no see my self ,i no see my name anywere.wats the meaning of that,all of una no try
at all una don fall my hands me were b VVIP.i dun suffer for una hands.infact una fcuk up see my hand dey fall
i go set up panel to prope the commitee

u be Newbie. Even me sef wey don pass Upcoming member no ask dis kin question, na u wey be Newbie.
But boi, sha, u get right somehow, NP dey suck wrong full time. My Kebella never come to No. 1. Dat dey vex me wella
Posted: at 22-06-2011 02:08 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kebella at 22-06-2011 02:10 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: bella100 on 22-06-2011 02:07 PM
Quote from: kebella on 22-06-2011 02:02 PM
hey cous
hello dear, how far Grin Grin

i dey just missing yu Cool

Posted: at 22-06-2011 02:10 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- just2sexy at 22-06-2011 02:12 PM (13 years ago)
(m)
 Grin Grin Grin Grin who be dis

Posted: at 22-06-2011 02:12 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- igbonnanna at 22-06-2011 02:12 PM (13 years ago)
(m)
SOPHIE, MB, DP, Mama-fly, and many beautiful Omoges wey dey here make us happy never question, na u who nobody sabi? Anyway, make u dey seek notice and attention sha. gud.
Posted: at 22-06-2011 02:12 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- igbonnanna at 22-06-2011 02:15 PM (13 years ago)
(m)
SOPHIE, MB, DP, Mama-fly, and many beautiful Omoges wey dey here make us happy never question, na u who nobody sabi? Anyway, make u dey seek notice and attention sha. gud.
Posted: at 22-06-2011 02:15 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mallorca at 22-06-2011 02:16 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: shaoyang on 22-06-2011 01:29 PM
Okpe!  Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked who be this, n.p we don see  Lips Sealed

Posted: at 22-06-2011 02:16 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kebella at 22-06-2011 02:18 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: igbonnanna on 22-06-2011 02:15 PM
SOPHIE, MB, DP, Mama-fly, and many beautiful Omoges wey dey here make us happy never question, na u who nobody sabi? Anyway, make u dey seek notice and attention sha. gud.

so i no dey ur list  Huh? :'(

Posted: at 22-06-2011 02:18 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- MissyBarbie at 22-06-2011 02:20 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: igbonnanna on 22-06-2011 02:12 PM
SOPHIE, MB, DP, Mama-fly, and many beautiful Omoges wey dey here make us happy never question, na u who nobody sabi? Anyway, make u dey seek notice and attention sha. gud.

 Cheesy Cheesy Cheesy Grin Grin Grin Grin
Posted: at 22-06-2011 02:20 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- MissyBarbie at 22-06-2011 02:21 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: kebella on 22-06-2011 02:18 PM
Quote from: igbonnanna on 22-06-2011 02:15 PM
SOPHIE, MB, DP, Mama-fly, and many beautiful Omoges wey dey here make us happy never question, na u who nobody sabi? Anyway, make u dey seek notice and attention sha. gud.

so i no dey ur list  Huh? :'(


 Huh? Huh? Huh? Huh?
Posted: at 22-06-2011 02:21 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- chiglamour4u at 22-06-2011 02:24 PM (13 years ago)
(f)
wat a mistake to hv opened this post
Posted: at 22-06-2011 02:24 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
[1] 2 3

Featured Discussions