what we learned on naijapals this week (Page 3)

Date: 24-06-2011 1:19 pm (13 years ago) | Author: tobby oshosanwo
1 2 [3] 4 5 6 ... 9
- xter at 24-06-2011 02:02 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: diplomatik on 24-06-2011 01:39 PM
Quote from: xter on 24-06-2011 01:37 PM
Quote from: diplomatik on 24-06-2011 01:26 PM
Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

its has been confirmed that rigging is taking place...its a big shame though..i actually believed in some of them..i'm really dissapointed Embarrassed Angry
Na real fcuk up dem be.......shey na by force to win ? & na ppl like dem go dey curse politicians pass

yes o my son  Cheesy..dey actually think no 1 is gonna find out..i wonder if dguy is gonna expose dem  Grin Grin Grin
Dguy? Let's hope sha. Cos dat guy sef na.....

Posted: at 24-06-2011 02:02 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- MissyBarbie at 24-06-2011 02:02 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: diplomatik on 24-06-2011 01:59 PM
Quote from: MissyBarbie on 24-06-2011 01:56 PM
Quote from: diplomatik on 24-06-2011 01:47 PM
Quote from: kebella on 24-06-2011 01:43 PM
did i see my name there Huh? Huh? Shocked Shocked Shocked Shocked which time i divorce 50cent abi yu follow me go court go sign d divorce paper ni......50 n' i decide to seperate 4 a while just lik Arnold Swag..,... we needed time to no what we feel 4 each other n' now were back 2gade even b4 d election Cool winch peep make una live me alone Grin Grin Grin Grin Shocked Shocked Shocked Shocked

sharrapp there... cheap chic....bcos of ipad..u come they shack up with ur lazy EX   Tongue Tongue  Grin

and who r u kidnapping? Angry  u dey craze u wan kidnap my son..take time o  Angry

You dey mind her...Very Cheap Lady

lol  KB want to be mr personality first lady Grin Grin

Make she Dream on na
Posted: at 24-06-2011 02:02 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- diplomatik at 24-06-2011 02:03 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: divineproject on 24-06-2011 02:01 PM
Quote from: diplomatik on 24-06-2011 01:47 PM
Quote from: kebella on 24-06-2011 01:43 PM
did i see my name there Huh? Huh? Shocked Shocked Shocked Shocked which time i divorce 50cent abi yu follow me go court go sign d divorce paper ni......50 n' i decide to seperate 4 a while just lik Arnold Swag..,... we needed time to no what we feel 4 each other n' now were back 2gade even b4 d election Cool winch peep make una live me alone Grin Grin Grin Grin Shocked Shocked Shocked Shocked

sharrapp there... cheap chic....bcos of ipad..u come they shack up with ur lazy EX   Tongue Tongue  Grin

and who r u kidnapping? Angry  u dey craze u wan kidnap OUR son..take time o  Angry

Diplo & Dp's son.......hehehe

lol..yes o

Kb better watch it  Grin

Posted: at 24-06-2011 02:03 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- diplomatik at 24-06-2011 02:03 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: xter on 24-06-2011 02:02 PM
Quote from: diplomatik on 24-06-2011 01:39 PM
Quote from: xter on 24-06-2011 01:37 PM
Quote from: diplomatik on 24-06-2011 01:26 PM
Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

its has been confirmed that rigging is taking place...its a big shame though..i actually believed in some of them..i'm really dissapointed Embarrassed Angry
Na real fcuk up dem be.......shey na by force to win ? & na ppl like dem go dey curse politicians pass

yes o my son  Cheesy..dey actually think no 1 is gonna find out..i wonder if dguy is gonna expose dem  Grin Grin Grin
Dguy? Let's hope sha. Cos dat guy sef na.....

lol  come leave my bestie alone  Tongue Grin Grin Grin

Posted: at 24-06-2011 02:03 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kebella at 24-06-2011 02:04 PM (13 years ago)
(f)
Dip n' Dp make una go sow his mouth till after this election..... me i dey vex  Sad Sad Sad

Posted: at 24-06-2011 02:04 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mediaexcell at 24-06-2011 02:05 PM (13 years ago)
(m)
nigeria corruptions is from the street all the to Aso Rock.. thats why even though u replace all the politicians with all these ppl complaining, there will still be no change  Grin blood is ticker than water  Grin  
Posted: at 24-06-2011 02:05 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- xter at 24-06-2011 02:05 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 24-06-2011 01:41 PM
Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
i need more calabash water plsssssssssssss
d wey one u don drink dry abi?

Posted: at 24-06-2011 02:05 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kebella at 24-06-2011 02:06 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: diplomatik on 24-06-2011 01:55 PM
Quote from: kebella on 24-06-2011 01:51 PM
Quote from: diplomatik on 24-06-2011 01:47 PM
Quote from: kebella on 24-06-2011 01:43 PM
did i see my name there Huh? Huh? Shocked Shocked Shocked Shocked which time i divorce 50cent abi yu follow me go court go sign d divorce paper ni......50 n' i decide to seperate 4 a while just lik Arnold Swag..,... we needed time to no what we feel 4 each other n' now were back 2gade even b4 d election Cool winch peep make una live me alone Grin Grin Grin Grin Shocked Shocked Shocked Shocked

sharrapp there... cheap chic....bcos of ipad..u come they shack up with ur lazy EX   Tongue Tongue  Grin

and who r u kidnapping? Angry  u dey craze u wan kidnap my son..take time o  Angry

me n' 50 don decide to give yu d Ipad we no need em ..... we only need NAME to be known here  Cool re yu jealouse of us bcos ur man no dey increse lik my 50  Grin Grin Grin Grin Grin tel DK to multiply to increase Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy .........i dey smell danger 4 ur son side Lips Sealed

hahaha..i no want ipad(well not from ur lazy conniving Ex) Lips Sealed Tongue..i just want the voting to be fair..someppl r shouting..i can see what they cannot see Cheesy Cheesy
my baby is doing fine with his votes Grin Grin Tongue

abeg make i hear word ur husb is very weak to campaign he can multiply to incresae lol no biggies Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy desperate woman

Posted: at 24-06-2011 02:06 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- diplomatik at 24-06-2011 02:06 PM (13 years ago)
(f)
@KB my son dey yarn truth ok  Cheesy Cheesy Cheesy

warn ur Ex  Angry

e don tey wey i dey hear that one anyother verse Shocked Grin Grin

- MissyBarbie at 24-06-2011 02:07 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: mediaexcell on 24-06-2011 02:05 PM
nigeria corruptions is from the street all the to Aso Rock.. thats why even though u replace all the politicians with all these ppl complaining, there will still be no change  Grin blood is ticker than water  Grin  

 Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy
Posted: at 24-06-2011 02:07 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- diplomatik at 24-06-2011 02:07 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: kebella on 24-06-2011 02:06 PM
Quote from: diplomatik on 24-06-2011 01:55 PM
Quote from: kebella on 24-06-2011 01:51 PM
Quote from: diplomatik on 24-06-2011 01:47 PM
Quote from: kebella on 24-06-2011 01:43 PM
did i see my name there Huh? Huh? Shocked Shocked Shocked Shocked which time i divorce 50cent abi yu follow me go court go sign d divorce paper ni......50 n' i decide to seperate 4 a while just lik Arnold Swag..,... we needed time to no what we feel 4 each other n' now were back 2gade even b4 d election Cool winch peep make una live me alone Grin Grin Grin Grin Shocked Shocked Shocked Shocked

sharrapp there... cheap chic....bcos of ipad..u come they shack up with ur lazy EX   Tongue Tongue  Grin

and who r u kidnapping? Angry  u dey craze u wan kidnap my son..take time o  Angry

me n' 50 don decide to give yu d Ipad we no need em ..... we only need NAME to be known here  Cool re yu jealouse of us bcos ur man no dey increse lik my 50  Grin Grin Grin Grin Grin tel DK to multiply to increase Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy .........i dey smell danger 4 ur son side Lips Sealed

hahaha..i no want ipad(well not from ur lazy conniving Ex) Lips Sealed Tongue..i just want the voting to be fair..someppl r shouting..i can see what they cannot see Cheesy Cheesy
my baby is doing fine with his votes Grin Grin Tongue

abeg make i hear word ur husb is very weak to campaign he can multiply to incresae lol no biggies Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy desperate woman

i no wan shout too much cos i don't know if my boo dey follow una for the rigging  Grin Grin Grin Grin

Posted: at 24-06-2011 02:07 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kebella at 24-06-2011 02:07 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: mediaexcell on 24-06-2011 02:05 PM
nigeria corruptions is from the street all the to Aso Rock.. thats why even though u replace all the politicians with all these ppl complaining, there will still be no change  Grin blood is ticker than water  Grin  

oh yeah blood never lies Grin Grin Grin Grin

Posted: at 24-06-2011 02:07 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- xter at 24-06-2011 02:09 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: kebella on 24-06-2011 01:43 PM
did i see my name there Huh? Huh? Shocked Shocked Shocked Shocked which time i divorce 50cent abi yu follow me go court go sign d divorce paper ni......50 n' i decide to seperate 4 a while just lik Arnold Swag..,... we needed time to no what we feel 4 each other n' now were back 2gade even b4 d election Cool winch peep make una live me alone Grin Grin Grin Grin Shocked Shocked Shocked Shocked
We no say u divorce am ooo.....I just say I like u wella Cheesy ur style no get equal

Posted: at 24-06-2011 02:09 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- xter at 24-06-2011 02:11 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: kebella on 24-06-2011 01:45 PM
if the writer no take time i go kidnap him after d election Sad Sad Sad Sad
Abeg no kidnap me ooo...

And I wan ask, who be arnold swag? Hahahaha

Posted: at 24-06-2011 02:11 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kebella at 24-06-2011 02:11 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: diplomatik on 24-06-2011 02:06 PM
@KB my son dey yarn truth ok  Cheesy Cheesy Cheesy

warn ur Ex  Angry

who is ur ex  Angry

Posted: at 24-06-2011 02:11 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kebella at 24-06-2011 02:12 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: diplomatik on 24-06-2011 02:07 PM
Quote from: kebella on 24-06-2011 02:06 PM
Quote from: diplomatik on 24-06-2011 01:55 PM
Quote from: kebella on 24-06-2011 01:51 PM
Quote from: diplomatik on 24-06-2011 01:47 PM
Quote from: kebella on 24-06-2011 01:43 PM
did i see my name there Huh? Huh? Shocked Shocked Shocked Shocked which time i divorce 50cent abi yu follow me go court go sign d divorce paper ni......50 n' i decide to seperate 4 a while just lik Arnold Swag..,... we needed time to no what we feel 4 each other n' now were back 2gade even b4 d election Cool winch peep make una live me alone Grin Grin Grin Grin Shocked Shocked Shocked Shocked

sharrapp there... cheap chic....bcos of ipad..u come they shack up with ur lazy EX   Tongue Tongue  Grin

and who r u kidnapping? Angry  u dey craze u wan kidnap my son..take time o  Angry

me n' 50 don decide to give yu d Ipad we no need em ..... we only need NAME to be known here  Cool re yu jealouse of us bcos ur man no dey increse lik my 50  Grin Grin Grin Grin Grin tel DK to multiply to increase Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy .........i dey smell danger 4 ur son side Lips Sealed

hahaha..i no want ipad(well not from ur lazy conniving Ex) Lips Sealed Tongue..i just want the voting to be fair..someppl r shouting..i can see what they cannot see Cheesy Cheesy
my baby is doing fine with his votes Grin Grin Tongue

abeg make i hear word ur husb is very weak to campaign he can multiply to incresae lol no biggies Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy desperate woman

i no wan shout too much cos i don't know if my boo dey follow una for the rigging  Grin Grin Grin Grin

now yu understand d game  Grin Grin Grin everybody is increasing expect me Huh?

Posted: at 24-06-2011 02:12 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- MissyBarbie at 24-06-2011 02:13 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: kebella on 24-06-2011 02:06 PM
Quote from: MissyBarbie on 24-06-2011 01:56 PM
Quote from: diplomatik on 24-06-2011 01:47 PM
Quote from: kebella on 24-06-2011 01:43 PM
did i see my name there Huh? Huh? Shocked Shocked Shocked Shocked which time i divorce 50cent abi yu follow me go court go sign d divorce paper ni......50 n' i decide to seperate 4 a while just lik Arnold Swag..,... we needed time to no what we feel 4 each other n' now were back 2gade even b4 d election Cool winch peep make una live me alone Grin Grin Grin Grin Shocked Shocked Shocked Shocked

sharrapp there... cheap chic....bcos of ipad..u come they shack up with ur lazy EX   Tongue Tongue  Grin

and who r u kidnapping? Angry  u dey craze u wan kidnap my son..take time o  Angry

You dey mind her...Very Cheap Lady

e don tey wey i dey hear that one anyother verse Shocked Grin Grin

Cheater, Snatcher, Manwrapper, Multiple.....
Posted: at 24-06-2011 02:13 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- kebella at 24-06-2011 02:13 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: xter on 24-06-2011 02:09 PM
Quote from: kebella on 24-06-2011 01:43 PM
did i see my name there Huh? Huh? Shocked Shocked Shocked Shocked which time i divorce 50cent abi yu follow me go court go sign d divorce paper ni......50 n' i decide to seperate 4 a while just lik Arnold Swag..,... we needed time to no what we feel 4 each other n' now were back 2gade even b4 d election Cool winch peep make una live me alone Grin Grin Grin Grin Shocked Shocked Shocked Shocked
We no say u divorce am ooo.....I just say I like u wella Cheesy ur style no get equal

just comot d like add hate till after i become d first lady Grin Grin Grin Grin

Posted: at 24-06-2011 02:13 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- xter at 24-06-2011 02:14 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: MissyBarbie on 24-06-2011 01:42 PM
Quote from: xter on 24-06-2011 01:37 PM
Quote from: diplomatik on 24-06-2011 01:26 PM
Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

its has been confirmed that rigging is taking place...its a big shame though..i actually believed in some of them..i'm really dissapointed Embarrassed Angry
Na real fcuk up dem be.......shey na by force to win ? & na ppl like dem go dey curse politicians pass

I wonder ooo
Wonders of d world on naijapals Grin

Posted: at 24-06-2011 02:14 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 2 [3] 4 5 6 ... 9

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. "Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)

  2. Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result

  3. "How My Mother’s Lover Rap3d Me" — 12 Year Old Victim Narrates Ordeal

  4. Football Star, Lionel Messi-Marriage Rumours Stir Online Frenzy As Divorce Speculations Grow

  5. Ex-AUN Provost, Professor Yusuf Attahir Baba Loses Three Children in Devastating Car Crash

  6. Female Kidnapper, Three Others Nabbed in Police Raid on Notorious Anambra Criminal Hideout

  7. El-Rufai &Peter Obi Meet At Cambridge Conference, Sparking Political Speculation Ahead Of 2027

  8. Fresh Wave of Violence In Benue As Herdsmen Attacks Leave Nine Farmers Dead

  9. NDLEA Officer Arrested After Failed Armed Robbery Attempt, Shooting Of Bolt Driver in Abuja

  10. Federal Government Sets Plans In Motion To Repatriate 15,000 Stranded Nigerians Abroad

  11. JAMB Faces Legal Heat as Aggrieved Candidates Drag Board to Court Over Low UTME Scores

THIS WEEK
  1. 18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A

  2. "Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)

  3. VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell

  4. LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos

  5. "Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky

  6. 'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot

  7. Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)

  8. I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)

  9. What God Said I Should Tell You..- Female Bishop Sends Warning to Gospel Singer Mercy Chinwo

  10. Kunle Remi Reacts To Trending Video Showing The Toilet In A ‘Luxury Apartment’ In Lekki, Lagos

TOP MEMBERS:

Featured Discussions