Who Foots The Bill Of Traditional Wedding In Igbo Culture. (Page 7)

Date: 08-08-2011 12:49 pm (13 years ago) | Author: Bashir Emmanuel Terhile
1 ... 4 5 6 [7]
- kasa22 at 11-08-2011 08:06 PM (13 years ago)
(m)
well in that issue it depends on both  family's
Posted: at 11-08-2011 08:06 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- ify0 at 11-08-2011 10:46 PM (13 years ago)
(f)
it seems u want to marry an igbo woman thats why u are asking,pls ur mind should not fly away bcos of the espenses,the girls family will play their part too  just to help the groom.
Posted: at 11-08-2011 10:46 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- giftmurphy at 12-08-2011 11:58 AM (13 years ago)
(f)
hmmn...not all sha
Posted: at 12-08-2011 11:58 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- kingaustin at 12-08-2011 04:36 PM (13 years ago)
(m)
babes now dey pay the bill will we go go enjoy ,  u no no say d time wey bible talk wey girls sopose d come like 7s of dem come met 1 man dom d reach
Posted: at 12-08-2011 04:36 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- MissyBarbie at 12-08-2011 04:56 PM (13 years ago)
(f)
Na me go foot the bill na...mtcheeewww
Posted: at 12-08-2011 04:56 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- sobeit at 12-08-2011 04:57 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: MissyBarbie on 12-08-2011 04:56 PM
Na me go foot the bill na...mtcheeewww

i no go bad if u go foot our bill?
Posted: at 12-08-2011 04:57 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- MissyBarbie at 12-08-2011 04:59 PM (13 years ago)
(f)
Why? E no bad oo...so that if we marry finish na me go be ya husband
Posted: at 12-08-2011 04:59 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- sobeit at 12-08-2011 05:06 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: MissyBarbie on 12-08-2011 04:59 PM
Why? E no bad oo...so that if we marry finish na me go be ya husband

nope u go still ma woman.na me go still be man ok?
Posted: at 12-08-2011 05:06 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- MissyBarbie at 12-08-2011 05:18 PM (13 years ago)
(f)
No be you want make i foot the bill?
Posted: at 12-08-2011 05:18 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- akwadiya at 12-08-2011 06:23 PM (13 years ago)
(f)
guys foot the bill to some extent
Posted: at 12-08-2011 06:23 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- legionkiwi at 10-04-2012 11:28 AM (12 years ago)
(m)
yes the bill suppose to be shared among the groom and the bride papa, i no like it at all, some places u will spend all the money and when ur friend give u money the bride papa go wan take am self i just tire for the whole thingg
Posted: at 10-04-2012 11:28 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- Solidstonez at 22-04-2012 09:00 PM (12 years ago)
(f)
passing

Posted: at 22-04-2012 09:00 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Treasure2 at 23-04-2012 06:39 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: legionkiwi on 10-04-2012 11:28 AM
yes the bill suppose to be shared among the groom and the bride papa, i no like it at all, some places u will spend all the money and when ur friend give u money the bride papa go wan take am self i just tire for the whole thingg
Shocked Shocked Shocked
Posted: at 23-04-2012 06:39 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- dickman2 at 23-06-2012 06:03 PM (12 years ago)
(m)
the man..
Posted: at 23-06-2012 06:03 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 ... 4 5 6 [7]

Featured Discussions