Now my questiom is, why are ladies so forward and daring these days? And guys, what's your take on this?
Posted: at | |
Now my questiom is, why are ladies so forward and daring these days? And guys, what's your take on this? CHILDREN ARE BORN BUT MEN ARE MADE;THE GOLD THAT WILL BE REFINED MUST PASS THROUGH THE FURNACE.WORDS
| |||||
Esonu and okwu umu nwanyi....u don come again with anoda question abi? ReplyAnyways...na babes wey honeypot dey scratch dem.. 2. na babes wey dey after man money and not love..they always want to eat a man..or see who dem go call mugu..me i nor dey house ooooooooooooo Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
no come on my head ooo ReplyLife is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: sophiebaby on 19-12-2011 02:25 PM Esonu and okwu umu nwanyi....u don come again with anoda question abi? babe the thing dey vex me ooooooo, make dem no come carry dirty honeypot come try dey seduce men Anyways...na babes wey honeypot dey scratch dem.. 2. na babes wey dey after man money and not love..they always want to eat a man..or see who dem go call mugu..me i nor dey house ooooooooooooo CHILDREN ARE BORN BUT MEN ARE MADE;THE GOLD THAT WILL BE REFINED MUST PASS THROUGH THE FURNACE.WORDS
| |||||
Quote from: sophiebaby on 19-12-2011 02:25 PM Esonu and okwu umu nwanyi....u don come again with anoda question abi? babe the thing dey vex me ooooooo, make dem no come carry dirty honeypot come try dey seduce men Anyways...na babes wey honeypot dey scratch dem.. 2. na babes wey dey after man money and not love..they always want to eat a man..or see who dem go call mugu..me i nor dey house ooooooooooooo CHILDREN ARE BORN BUT MEN ARE MADE;THE GOLD THAT WILL BE REFINED MUST PASS THROUGH THE FURNACE.WORDS
| |||||
![]() ![]()
| |||||
Prick-hungry ladies ReplyHere comes d Great King Xtervaganza ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: xter on 19-12-2011 02:56 PM Prick-hungry ladies oops!! ![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Quote from: kebella on 19-12-2011 03:25 PM oops!! kilode? ![]() ![]() Here comes d Great King Xtervaganza ![]()
| |||||
just popping my eyes Reply![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
dem get some forward girls for this forum lol Reply
| |||||
Quote from: kebella on 19-12-2011 03:47 PM just popping my eyes no let am comot for I'm socket oo ![]() Quote from: trolling on 19-12-2011 03:49 PM dem get some forward girls for this forum lol na prick dey hungry dem too Here comes d Great King Xtervaganza ![]()
| |||||
Quote from: xter on 19-12-2011 03:52 PM no let am comot for I'm socket oo dis one need am seriously i bet she gat a ..... at home na prick dey hungry dem too ![]()
| |||||
whatever Reply![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Quote from: xter on 19-12-2011 03:52 PM no let am comot for I'm socket oo xter don carry come again ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Wetin I carry come abeg? ReplyHere comes d Great King Xtervaganza ![]()
| |||||
loads of laughter Reply![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Dey r desperate chicks nd e dey do dem Reply
| |||||
Not all ladies Reply
|
I'm No Longer Interested, My Spirit Has Left There - Fubara Speaks on Returning As Rivers Gov.
FCT Minister, Nyesom Wike Storms Venue of PDP Meeting With Governors Present
Masquerade Crushed to Death by Commercial Tricycle in Awka, Anambra
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
AMVCA 2025: Seven Doors & Lisabi: The Uprising Light Up Nollywood’s Biggest Night (Full Winners
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
Chaos In Port Harcourt as Woman Acts Erratically After Alleged Drop-Off By Suspected Yahoo Boy
PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night