mazzzzzzzzzzzzzzi (Page 2)

Date: 29-01-2009 9:56 pm (16 years ago) | Author: shakira alao
1 [2] 3 4 5 ... 13
- zie85er at 30-01-2009 12:41 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: vivian07 on 30-01-2009 12:14 AM
no go bite am join the 1 wey e day so.i beg close mouth small.
hahahhaahah...no be mouth dem dey take bite....na teeth...

and my teeth is closed

Posted: at 30-01-2009 12:41 AM (16 years ago) | Hero
Reply
- vivian07 at 30-01-2009 12:45 AM (16 years ago)
(f)
its closed, but it has rust all over and u know wat that means? tetanus.
Posted: at 30-01-2009 12:45 AM (16 years ago) | Hero
Reply
- Tomdequola at 30-01-2009 12:49 AM (16 years ago)
(m)
Zie e don do u, 4get vivian go chase u comot if u no take ur tym o

Posted: at 30-01-2009 12:49 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Vixenx at 30-01-2009 12:53 AM (16 years ago)
(f)
Quote from: princesser2love on 29-01-2009 09:56 PM
mazi i beg for val but u can die lonliness dont u think,beside wat wrogn with beggin

I know it's valentine's but don't beg. Cheesy Grin
Posted: at 30-01-2009 12:53 AM (16 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Kennee at 30-01-2009 12:56 AM (16 years ago)
(m)
But she needs Spanking dat day... Who's gonna do it for her?

Posted: at 30-01-2009 12:56 AM (16 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Toks-E at 30-01-2009 12:59 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: vivian07 on 29-01-2009 11:53 PM
toks why re u barking?


notin, really


i'm just suprised at tha topic

Posted: at 30-01-2009 12:59 AM (16 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Toks-E at 30-01-2009 01:01 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: zie85er on 30-01-2009 12:13 AM
dog don bite am ...he has rabies...lol

na u get that dog wey been 1 attack me on the 12 of october 1940 ??

 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 30-01-2009 01:01 AM (16 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Vixenx at 30-01-2009 01:03 AM (16 years ago)
(f)
Quote from: Kennee on 30-01-2009 12:56 AM
But she needs Spanking dat day... Who's gonna do it for her?

O.k O.k i'll let you do it just for this one time -just don't do it like u do me or else.....Grin
Posted: at 30-01-2009 01:03 AM (16 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Toks-E at 30-01-2009 01:03 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: vivian07 on 30-01-2009 12:14 AM
no go bite am join the 1 wey e day so.i beg close mouth small.

if dat guy gets to bite me


i'll just die of H........... Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 30-01-2009 01:03 AM (16 years ago) | Addicted Hero
Reply
- vivian07 at 30-01-2009 01:04 AM (16 years ago)
(f)
toks beware of area dogs,bush dogs, and mad dogs.
dem no dey give rabies oo, na madness and amnesia dem dey give o.
Posted: at 30-01-2009 01:04 AM (16 years ago) | Hero
Reply
- zie85er at 30-01-2009 01:08 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: Tomdequola on 30-01-2009 12:49 AM
Zie e don do u, 4get vivian go chase u comot if u no take ur tym o
i get my nyash.... i no get tym 2 take...she wan try?

Posted: at 30-01-2009 01:08 AM (16 years ago) | Hero
Reply
- Kennee at 30-01-2009 01:09 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: vixenx on 30-01-2009 01:03 AM
Quote from: Kennee on 30-01-2009 12:56 AM
But she needs Spanking dat day... Who's gonna do it for her?

O.k O.k i'll let you do it just for this one time -just don't do it like u do me or else.....Grin

Aiight Boo, l Promise l'll Hold back a Lil'   Wink Kiss Kiss

Posted: at 30-01-2009 01:09 AM (16 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Kennee at 30-01-2009 01:10 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: zie85er on 30-01-2009 01:08 AM
Quote from: Tomdequola on 30-01-2009 12:49 AM
Zie e don do u, 4get vivian go chase u comot if u no take ur tym o
i get my nyash.... i no get tym 2 take...she wan try?


 Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 30-01-2009 01:10 AM (16 years ago) | Addicted Hero
Reply
- zie85er at 30-01-2009 01:18 AM (16 years ago)
(m)
na laff u dey laff

Posted: at 30-01-2009 01:18 AM (16 years ago) | Hero
Reply
- Kennee at 30-01-2009 01:20 AM (16 years ago)
(m)
Hehehehehehe... Yur Yansh Fine na

Posted: at 30-01-2009 01:20 AM (16 years ago) | Addicted Hero
Reply
- zie85er at 30-01-2009 01:34 AM (16 years ago)
(m)
lol...na 4 vivian to pursue

Posted: at 30-01-2009 01:34 AM (16 years ago) | Hero
Reply
- vivian07 at 30-01-2009 01:37 AM (16 years ago)
(f)
thanks, but NO THANKS.
i got my eyes else where.no turning,no peeping, no flirting.
Posted: at 30-01-2009 01:37 AM (16 years ago) | Hero
Reply
- zie85er at 30-01-2009 02:07 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: Toks-E on 30-01-2009 01:01 AM
Quote from: zie85er on 30-01-2009 12:13 AM
dog don bite am ...he has rabies...lol

na u get that dog wey been 1 attack me on the 12 of october 1940 ??

 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
ha!!!!!!!! 1940?!!...so how old u dey now?....u must be using ur football age


vivian...who we go ask!!! eh!!...no peeping...?

Posted: at 30-01-2009 02:07 AM (16 years ago) | Hero
Reply
- diplomatik at 30-01-2009 02:12 AM (16 years ago)
(f)
Quote from: vivian07 on 30-01-2009 12:26 AM
Quote from: diplomatik on 30-01-2009 12:24 AM
viewing

i can see u got freak on.view well o. but no bend down take view,cos ghost dey waka for night.(mazi)

lol
lol Smiley

Posted: at 30-01-2009 02:12 AM (16 years ago) | Addicted Hero
Reply
- prencess at 4-02-2009 05:16 PM (16 years ago)
(f)
e ya poor mazi
Posted: at 4-02-2009 05:16 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2] 3 4 5 ... 13

Featured Discussions