Couple Get Married After Meeting On Naijapals [Photos] (Page 38)

Date: 05-04-2012 4:06 am (13 years ago) | Author: Daniel Bosai
1 ... 35 36 37 [38] 39 40 41 ... 71
- arsenal123 at 5-04-2012 09:00 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: open_reality on  5-04-2012 08:54 PM
Oga poster, you don carry this ur fake story come oooo
People wey no get account for naijapals, how dem take be naijapals members?
Besides, i tell you sey i dey find husband?
how me and ajanni wan take blend? u want make i kill am with my bare hands? Grin Grin
Me and aboki no fit survive one day for house oo. Abeg change that combination.
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes



WOOOWWW! ! !..OPEN NA YOU BE THIS?  WE DEY MISS YOU WELL WELL FOR HERE....YOU ARE WELCOME....
HOPE YOU CARRY BETTER COME?...
Posted: at 5-04-2012 09:00 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- open_reality at 5-04-2012 09:00 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: mallorca on  5-04-2012 08:46 AM
oga e don hapen finish... ppl wey dey Dubai rite now dey do shopping 4 d upcomin wedding

Wia dat one happen? me and Ajanni for dream? Shocked Shocked Shocked Shocked
Aboki?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?? Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes

Posted: at 5-04-2012 09:00 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- open_reality at 5-04-2012 09:04 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: arsenal123 on  5-04-2012 09:00 PM

WOOOWWW! ! !..OPEN NA YOU BE THIS?  WE DEY MISS YOU WELL WELL FOR HERE....YOU ARE WELCOME....
HOPE YOU CARRY BETTER COME?...

Yes ooooo my brother. I'm back partially.
Exam no fit kill me. Abeg where my yeye friend fateewase na? Grin Grin Grin
I dey use one eye find all my aboki people oooo.
I'm sure my good friends kb,verah,bianca & co are all doing fine.
 Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss

Posted: at 5-04-2012 09:04 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- proly at 5-04-2012 09:05 PM (13 years ago)
(f)
congratulobiaaa
Posted: at 5-04-2012 09:05 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- kebella at 5-04-2012 09:08 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: open_reality on  5-04-2012 08:54 PM
Oga poster, you don carry this ur fake story come oooo
People wey no get account for naijapals, how dem take be naijapals members?
Besides, i tell you sey i dey find husband?
how me and ajanni wan take blend? u want make i kill am with my bare hands? Grin Grin
Me and aboki no fit survive one day for house oo. Abeg change that combination.
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes

Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy sup babe where ve yu been?

Posted: at 5-04-2012 09:08 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- 212intentions at 5-04-2012 09:10 PM (13 years ago)
(m)
*passing*
Posted: at 5-04-2012 09:10 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- agbonson at 5-04-2012 09:11 PM (13 years ago)
(f)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 5-04-2012 09:11 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- kebella at 5-04-2012 09:18 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: open_reality on  5-04-2012 09:04 PM
Yes ooooo my brother. I'm back partially.
Exam no fit kill me. Abeg where my yeye friend fateewase na? Grin Grin Grin
I dey use one eye find all my aboki people oooo.
I'm sure my good friends kb,verah,bianca & co are all doing fine.
 Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss
sure we miss yu like hell...........was abt burning down this site b4 yu came Angry Grin

Posted: at 5-04-2012 09:18 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- arsenal123 at 5-04-2012 09:21 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: kebella on  5-04-2012 09:08 PM
Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy sup babe where ve yu been?

YEA EVERY BODY IS OK....YOUR GUY FIFI TELL ME SAY YOU DEY DO EXAMS...HOPE ITS GOING NORMAL?
I DEY WISH YOU SUCCESS OOOOO.......
Posted: at 5-04-2012 09:21 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- arsenal123 at 5-04-2012 09:22 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: open_reality on  5-04-2012 09:04 PM
Yes ooooo my brother. I'm back partially.
Exam no fit kill me. Abeg where my yeye friend fateewase na? Grin Grin Grin
I dey use one eye find all my aboki people oooo.
I'm sure my good friends kb,verah,bianca & co are all doing fine.
 Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss


YEA EVERY BODY IS OK....YOUR GUY FIFI TELL ME SAY YOU DEY DO EXAMS...HOPE ITS GOING NORMAL?
I DEY WISH YOU SUCCESS OOOOO.......
Posted: at 5-04-2012 09:22 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mallorca at 5-04-2012 09:23 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: open_reality on  5-04-2012 08:54 PM
Oga poster, you don carry this ur fake story come oooo
People wey no get account for naijapals, how dem take be naijapals members?
Besides, i tell you sey i dey find husband?
how me and ajanni wan take blend? u want make i kill am with my bare hands? Grin Grin
Me and aboki no fit survive one day for house oo. Abeg change that combination.
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes

matter arising Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed

Posted: at 5-04-2012 09:23 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mallorca at 5-04-2012 09:23 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: open_reality on  5-04-2012 09:00 PM
Wia dat one happen? me and Ajanni for dream? Shocked Shocked Shocked Shocked
Aboki?Huh?Huh?Huh?Huh?Huh?? Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
imposible is nothing...gudluck sha

Posted: at 5-04-2012 09:23 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kebella at 5-04-2012 09:26 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: arsenal123 on  5-04-2012 09:21 PM
YEA EVERY BODY IS OK....YOUR GUY FIFI TELL ME SAY YOU DEY DO EXAMS...HOPE ITS GOING NORMAL?
I DEY WISH YOU SUCCESS OOOOO.......
Angry Angry Angry Angry Angry

Posted: at 5-04-2012 09:26 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- arsenal123 at 5-04-2012 09:39 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: kebella on  5-04-2012 09:26 PM
Angry Angry Angry Angry Angry

SORRY KB ITS NOT FOR U....
Posted: at 5-04-2012 09:39 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Bonitabay at 5-04-2012 09:43 PM (13 years ago)
(f)
good news,congrats
Posted: at 5-04-2012 09:43 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- open_reality at 5-04-2012 10:04 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: aso4life1 on  5-04-2012 09:37 AM
She never call o, but I have a voice message coming in now, a sweet voice and I called back to ask for her picture, she be Hammer head of Horror ooo, and she say she dey NP, what of Open reality? you fit connect me with her? I know she be your sister na

Wonderfull!! So u no dey see all those fine chinco babes? Shocked Shocked Shocked
Boy, you are missing out oooo. Abeg look well. Grin Grin Grin

Posted: at 5-04-2012 10:04 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- open_reality at 5-04-2012 10:09 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: FinlandGuy on  5-04-2012 10:56 AM
Aso Aso Aso,Now i know say You don dey secret dey admire My Babe Teh Teh.Why naaa? Leave my My love alone,Open reality na my babe oooo,the bell will ring soon,Ask Niaja Pals,we don dey arrange date. No near this Zone ooooo

Awwwwwww my yori yori. Dem neva sabi sey we go soon marry
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Kiss Kiss Kiss Kiss Kiss

Posted: at 5-04-2012 10:09 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- open_reality at 5-04-2012 10:11 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: ZION7ZION on  5-04-2012 11:00 AM
congratulation Bros, he who finds Open reality finds a good wife

Aww......Zion you be really better person. Infact all your blessings go be double double
 Kiss Kiss Kiss Kiss

Posted: at 5-04-2012 10:11 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- open_reality at 5-04-2012 10:13 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: verah on  5-04-2012 11:08 AM
hhahahhaahhahh  Grin Grin Grin Grin sup sweety?
Correct babe how u dey naw? Kiss Kiss Kiss Grin Grin

Posted: at 5-04-2012 10:13 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mediaexcell at 5-04-2012 10:13 PM (13 years ago)
(m)
hmm open-reality everything for this ur profile na u?  Lips Sealed Lips Sealed u set o
Posted: at 5-04-2012 10:13 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 ... 35 36 37 [38] 39 40 41 ... 71

Featured Discussions