the girl na fine baby,,i want convert to christian ,so that i go marry her ,,she looking good without cover head ,,,
wonderful! brb i need to inbox verah now.
KINDLY IGNORE ANY TYPING ERROR, IT'S CALLED SLIP OF FINGER.  R.I.P HATERS.  Posted: at 9-04-2012 06:54 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
whats d meaning of dat young woman?
the meaning of kiss young man?
KINDLY IGNORE ANY TYPING ERROR, IT'S CALLED SLIP OF FINGER.  R.I.P HATERS.  Posted: at 9-04-2012 06:55 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Stop all this rubbish comment People are dead in the hands of Muslims boko haram,you should cry not comment about beauty or fine.CRY NIGERIANS CRY beacuse Satan is at work spreeding false religions ISLAM and it satanic verse-s
Well, you're a newbie if not you should know i'm Islam number one enemy. I'm not sure u hate them more than i do. Beside, have u seen my previous comments on this post? pls easy on me oooooooooooooo
KINDLY IGNORE ANY TYPING ERROR, IT'S CALLED SLIP OF FINGER.  R.I.P HATERS.  Posted: at 9-04-2012 06:59 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
dickman2 at 9-04-2012 07:00 PM (13 years ago) (m) BOKO goat una too much!!!! coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this
bros nawa for u oo,,yesterday coffee comot from your nose ,,today coffee comot from your nose..so na so so coffee u dey drink ..please eat food oooo..too much coffee dey kill dick oooo.. Posted: at 9-04-2012 07:00 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
chimax33 at 9-04-2012 07:02 PM (13 years ago) (m) the girl na fine baby,,i want convert to christian ,so that i go marry her ,,she looking good without cover head ,,,
hmmmmmmmmmm abeg i never wan loose you oo she go bomb every body in house no trust them ooo na idea she take commot that scarf..so she can look attractive,,,steak ur baby a beg ooo Posted: at 9-04-2012 07:02 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ozonadakar at 9-04-2012 07:03 PM (13 years ago) (m) So u sef see wetin i see. Fatee come make sense as she commot scarf. ;D ;D ;D ;D She wan show una sey she hot na ;) ;) ;) ;) ;) ;) Abeg the babe fine pass me ooo :) :) :) :) ;D fatee baby, u fine oooo. Abeg no wear that yeye scarf again. :-* :-*
you see her well well, she commot d scarf no bi small tin, if she like make she go use gold sow pant she no fit fin pass you. na queen u bi, abi u no dey see ur self for mirror? u too much. Posted: at 9-04-2012 07:03 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
chimax33 at 9-04-2012 07:06 PM (13 years ago) (m) even she like make she go do more make ups..until turn her self to rehab...kaariya na... Posted: at 9-04-2012 07:06 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
you see her well well, she commot d scarf no bi small tin, if she like make she go use gold sow pant she no fit fin pass you. na queen u bi, abi u no dey see ur self for mirror? u too much.
 chai! so u no fit marry dat fine babe? the girl set ooooo
KINDLY IGNORE ANY TYPING ERROR, IT'S CALLED SLIP OF FINGER.  R.I.P HATERS.  Posted: at 9-04-2012 07:07 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
tippa at 9-04-2012 07:08 PM (13 years ago) (m) Stop all this rubbish comment People are dead in the hands of Muslims boko haram,you should cry not comment about beauty or fine.CRY NIGERIANS CRY beacuse Satan is at work spreeding false religions ISLAM and it satanic verse-s
tears don dry because of AJANNI adaka zoo... Posted: at 9-04-2012 07:08 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
chimax33 at 9-04-2012 07:10 PM (13 years ago) (m) hmmmmmmm cute,beautiful, fine,handsome..... haramist dey for corner oo nothing go mak me even try to near awusa ladies...but i love Indians... were is she?  ? Posted: at 9-04-2012 07:10 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
tippa at 9-04-2012 07:11 PM (13 years ago) (m) fateewase is now a top story. Posted: at 9-04-2012 07:11 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
fateewase is now a top story.
Cos she's worth it. Na fine babe na
KINDLY IGNORE ANY TYPING ERROR, IT'S CALLED SLIP OF FINGER.  R.I.P HATERS.  Posted: at 9-04-2012 07:12 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
antico at 9-04-2012 07:13 PM (13 years ago) (m) NIGERIA GO AQAIDA Posted: at 9-04-2012 07:13 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
DICKMAN ABEG NO KILL ME WITH LAUGH, U SEY NA SO SO COFFE NA EM DEY GUY DEY DRINK HAHAHAHAHAHA MEYBE E NO SEE MONEY BUY FOOD CHOP. Posted: at 9-04-2012 07:14 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ozonadakar at 9-04-2012 07:15 PM (13 years ago) (m) ;D ;D ;D ;D chai! so u no fit marry dat fine babe? the girl set ooooo ;) ;) ;) ;) ;)
no fitooo, i bi tink sey u wish me well, how u wan make i marry her, she get abkoi husband na. Posted: at 9-04-2012 07:15 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
dickman2 at 9-04-2012 07:19 PM (13 years ago) (m)  ..no tell her ooo..na talk i just dey talk ooo..u want make verah kill me bi that ooo,,please ooo my sister ,,, Posted: at 9-04-2012 07:19 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
fateewase i no even know sey u fine reach this level, u too set baby girl nothing do u at all carry on, but no put that scarf again, it makes u look like boko female members. Posted: at 9-04-2012 07:22 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
no fitooo, i bi tink sey u wish me well, how u wan make i marry her, she get abkoi husband na.
hahahahahahahahahahaha you funny oooooooo abeg i no wish death for u my dear.
KINDLY IGNORE ANY TYPING ERROR, IT'S CALLED SLIP OF FINGER.  R.I.P HATERS.  Posted: at 9-04-2012 07:22 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
KINDLY IGNORE ANY TYPING ERROR, IT'S CALLED SLIP OF FINGER.  R.I.P HATERS.  Posted: at 9-04-2012 07:23 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
dickman2 at 9-04-2012 07:24 PM (13 years ago) (m) Reply |