Things African mums say( most esepically naija mum) (Page 4)

Date: 14-04-2012 3:16 pm (13 years ago) | Author: INDEPENDENT WOMAN
1 2 3 [4] 5 6 7 ... 14
- GreenBee at 14-04-2012 08:03 PM (13 years ago)
(m)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 14-04-2012 08:03 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- aliaaz at 14-04-2012 08:59 PM (13 years ago)
(m)
k

Posted: at 14-04-2012 08:59 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- toibeli at 14-04-2012 09:01 PM (13 years ago)
(m)
This thing wey you dey do to me, your children go do am to you.
Posted: at 14-04-2012 09:01 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Shaunie at 14-04-2012 09:15 PM (13 years ago)
(m)
Na 4 poor family those words dey come out frm the mum.
Posted: at 14-04-2012 09:15 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- kebella at 14-04-2012 09:21 PM (13 years ago)
(f)
no comment untill i hear frm my mum Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked

Posted: at 14-04-2012 09:21 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kebella at 14-04-2012 09:22 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: Shaunie on 14-04-2012 09:15 PM
Na 4 poor family those words dey come out frm the mum.
tell us how rich mum dey yarn Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 14-04-2012 09:22 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Tyahaya at 14-04-2012 09:23 PM (13 years ago)
(m)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 14-04-2012 09:23 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- GreenBee at 14-04-2012 09:57 PM (13 years ago)
(m)
Poster u try sha  Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy
Posted: at 14-04-2012 09:57 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- franel at 14-04-2012 10:41 PM (13 years ago)
(m)
Pacing

Posted: at 14-04-2012 10:41 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- ndjoe at 14-04-2012 11:11 PM (13 years ago)
(m)
mother to child,   if you can't respect me as your mother atleast respect me because im older than you
Posted: at 14-04-2012 11:11 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- 1daful at 14-04-2012 11:17 PM (13 years ago)
(f)
I was very domesticated when i was ur age.
Daughter: mom how is this thing? mom replies: you wan refund the money.

Posted: at 14-04-2012 11:17 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- 1daful at 15-04-2012 01:00 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: 1daful on 14-04-2012 11:17 PM
I was very domesticated when i was ur age.
Daughter: mom how much is this thing? mom replies: you wan refund the money.

Posted: at 15-04-2012 01:00 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Neglito at 15-04-2012 01:03 AM (13 years ago)
(m)
Dat's why we make sense.
Posted: at 15-04-2012 01:03 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- henryach at 15-04-2012 01:22 AM (13 years ago)
(m)
- When i dey your age, Na me dey carry first for class

- Abeg go buy me garri for mama john shop, If you like make you from there commot... Cain dey wait for you here

- Na only you dem dey beat for class? why you no beat the person back... Lazy boy

- When i was in Primary 1-3- Mum will say my son welcome from school, Your food dey for kitchen, After  you go fridge go take coke wey i drink remain for you.

- Any day wey you piss for bed again, You go dey lye down for ground.

- How any time i dey tell you....  Dat big boy wey you dey do, This house no go reach me and you.

- I go share work for this house since una no dey work again.
Posted: at 15-04-2012 01:22 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
- Brnsugarbabe37 at 15-04-2012 01:50 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: henryach on 15-04-2012 01:22 AM
- When i dey your age, Na me dey carry first for class

- Abeg go buy me garri for mama john shop, If you like make you from there commot... Cain dey wait for you here

- Na only you dem dey beat for class? why you no beat the person back... Lazy boy

- When i was in Primary 1-3- Mum will say my son welcome from school, Your food dey for kitchen, After  you go fridge go take coke wey i drink remain for you.

- Any day wey you piss for bed again, You go dey lye down for ground.

- How any time i dey tell you....  Dat big boy wey you dey do, This house no go reach me and you.

- I go share work for this house since una no dey work again.

LMAO FUNY!!
Posted: at 15-04-2012 01:50 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- deboalabi262 at 15-04-2012 01:51 AM (13 years ago)
(m)
If I slap you, you go think say na house fall for your head......
Why you dey look me as if to say I be visitor for house......
Just continue o, your papa go hear am......

Posted: at 15-04-2012 01:51 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- JalanJalan at 15-04-2012 01:56 AM (13 years ago)
(m)
Wey una dey ooooooooooo!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! dis children make una run fast fast go fetch water nah nah before i open my eyess ooooooooooooooo, otherwise no night food for una dis night ooooooooooooooo!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! Huh? Huh? Huh? Huh? Huh?
Posted: at 15-04-2012 01:56 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- exever100 at 15-04-2012 02:12 AM (13 years ago)
(f)
nkems children are all doing well....why cant u b like them,so u r still sleeping by this time of the day?
Posted: at 15-04-2012 02:12 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- princemekus at 15-04-2012 02:21 AM (13 years ago)
(m)
POSTER,E BI LIKE SAY U DEY CRAZY
Posted: at 15-04-2012 02:21 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
- feyee at 15-04-2012 03:50 AM (13 years ago)
(f)
Always remember the home you came from...dont forget ur roots, hehehe maami o
Posted: at 15-04-2012 03:50 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
1 2 3 [4] 5 6 7 ... 14

Featured Discussions