Things African mums say( most esepically naija mum) (Page 8)

Date: 14-04-2012 3:16 pm (12 years ago) | Author: INDEPENDENT WOMAN
1 ... 5 6 7 [8] 9 10 11 ... 14
- sarah555 at 16-04-2012 12:08 AM (12 years ago)
(f)
maybe you just finished eating and you taking some tissue to the toilet, she will say
if i see you enter that toilet ehen, no evening food for you for this house. na so you wan take go waste my food, why you no go shit before you eat  Grin Grin
Posted: at 16-04-2012 12:08 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sarah555 at 16-04-2012 12:09 AM (12 years ago)
(f)
my mama go say IT IS WELL any time i complain of something boring me  Kiss
Posted: at 16-04-2012 12:09 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sarah555 at 16-04-2012 12:15 AM (12 years ago)
(f)
look no food for dis house if una no tell me wetin happen to the peak milk wey i put for fridge
who mess that mess? i sey who spoil dis place? oya make all of una commot for here
abeg make una go tell una papa sey e hot water to baff don ready
my pinkin, remember where you from dey come, no do wetin go bring shame come o
Posted: at 16-04-2012 12:15 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- DaBoiVin at 16-04-2012 12:20 AM (12 years ago)
(m)
mum 2 pikinoh --oh u no wash plate!? oya bringam like dat na so
i go put food for. ewu ohia!!

Child... mum am hungry. Mum..owh, come and eat me.
No bi ur mate dem de work dia help dia mama. wetin u
sabi na to chop and shit. Grin Grin Grin
Posted: at 16-04-2012 12:20 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- frankboby at 16-04-2012 12:25 AM (12 years ago)
(m)
Una don make me feel happy today una don remember me those days
Posted: at 16-04-2012 12:25 AM (12 years ago) | Newbie
Reply
- DaBoiVin at 16-04-2012 12:26 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: materobin on 15-04-2012 07:01 PM
rie nshi nwah ina tukwa ujo
bia ke ebe shi abatakwala na ulo a o
agadi nwannyi/nwoke na gwo ofe
ina nukwa nti nwa nka
bia nkechi ga chotaram utali ta ta agam a pia bu paul na iko ya ejule

hahahahaha....nna mehn
Posted: at 16-04-2012 12:26 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- sarah555 at 16-04-2012 12:27 AM (12 years ago)
(f)
pinkin wey sey e mama no go sleep no go still find sleep
Posted: at 16-04-2012 12:27 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- DaBoiVin at 16-04-2012 12:31 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: sarah555 on 16-04-2012 12:08 AM
maybe you just finished eating and you taking some tissue to the toilet, she will say
if i see you enter that toilet ehen, no evening food for you for this house. na so you wan take go waste my food, why you no go shit before you eat  Grin Grin

hahahaha...is one na bomb
Posted: at 16-04-2012 12:31 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- sarah555 at 16-04-2012 12:34 AM (12 years ago)
(f)
Whaoooooooooooooooooooooo   99.99percent of this post and coments are all true.
i so much love NP for this Thank's @Hopea for the love you shared with us through this post.
atlest we needed this unity once more. PEACE
Posted: at 16-04-2012 12:34 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- frankboby at 16-04-2012 12:55 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: sarah555 on 16-04-2012 12:34 AM
Whaoooooooooooooooooooooo   99.99percent of this post and coments are all true.
i so much love NP for this Thank's @Hopea for the love you shared with us through this post.
atlest we needed this unity once more. PEACE

true talk my dear
Posted: at 16-04-2012 12:55 AM (12 years ago) | Newbie
Reply
- Beauti4 at 16-04-2012 01:03 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: sarah555 on 16-04-2012 12:08 AM
maybe you just finished eating and you taking some tissue to the toilet, she will say
if i see you enter that toilet ehen, no evening food for you for this house. na so you wan take go waste my food, why you no go shit before you eat  Grin Grin

Lady, did you know that this woman always say this; even in front of her friend...? Shit, I always feel so embarrassed. She still say it even till today.  Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 16-04-2012 01:03 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- Beauti4 at 16-04-2012 01:04 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: sarah555 on 16-04-2012 12:34 AM
Whaoooooooooooooooooooooo   99.99percent of this post and coments are all true.
i so much love NP for this Thank's @Hopea for the love you shared with us through this post.
atlest we needed this unity once more. PEACE

Yes o....Hopea did a great job. Enough of love this and love that abeg.

Oya make we contribute the way African American talks to their kids as well..... Grin Grin
Posted: at 16-04-2012 01:04 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- Beauti4 at 16-04-2012 01:05 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: sarah555 on 16-04-2012 12:04 AM
hahahahhaah  Grin Grin Grin

 Grin Grin Grin Grin is like you've experienced this one Nne
Posted: at 16-04-2012 01:05 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- sarah555 at 16-04-2012 01:06 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: Beauti4 on 16-04-2012 01:03 AM
Lady, did you know that this woman always say this; even in front of her friend...? Shit, I always feel so embarrassed. She still say it even till today.  Grin Grin Grin Grin Grin
Grin Grin Grin Grin Grin i trust my mum, as she dey halla, na so some brushing dey follow sometime.
my brothers are found of doing this  Grin Grin Grin Grin
Posted: at 16-04-2012 01:06 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sarah555 at 16-04-2012 01:08 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: Beauti4 on 16-04-2012 01:05 AM
Grin Grin Grin Grin is like you've experienced this one Nne
sure na, i be pure naija pinkin so nom lele  Tongue Tongue
i even don dey tell my pinkin some of dis tins sef  Lips Sealed
Posted: at 16-04-2012 01:08 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sarah555 at 16-04-2012 01:12 AM (12 years ago)
(f)
mum to child
....see e mouth,  mummy i want ice cream  Roll Eyes Roll Eyes you give me money hold?
u no see your papa for dear abi i remeber bank or make i go thief?  Grin Grin
Posted: at 16-04-2012 01:12 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Beauti4 at 16-04-2012 01:14 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: kebella on 14-04-2012 09:22 PM
tell us how rich mum dey yarn Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Mom: Hey u come here. What r u doing with that smelling thing? Daughter: ehn...mom she is my friend o...and she never smells.
Mom: common shut that your mouth, huh, did she looks like your class? Let me see u around that good for nothing girl again. where is your brother?

Mom's friend: Na wa for this your daughter o... she is gettin skinnier by the day. Mom: Abeg help me, she still remain the same even though she eats a whole chicken, fried rice, pure orange juice with salad. I don't know what else to feed her again. Mom's friend: Maybe she is natural born-model. (both laughed...) Mom: yes o... u can say that again. And if she becomes a model, pple will know that she is the daughter of Nneka Nwosu.
Posted: at 16-04-2012 01:14 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- dickman2 at 16-04-2012 01:17 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: Beauti4 on 14-04-2012 06:02 PM
I have told you several times to stop gallivanting around with those foolish friends of yours and do something productive.
Woman talk to your daughter, warn her b4 I lose my only temper on her.
You are an idiot. So bcos you have grown wings u think u can talk to me anyhow huh. Nonsense. Abeg get out of my sight.
na face me,i face u don born u ,,
Posted: at 16-04-2012 01:17 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- dickman2 at 16-04-2012 01:24 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: sarah555 on 16-04-2012 01:12 AM
mum to child
....see e mouth,  mummy i want ice cream  Roll Eyes Roll Eyes you give me money hold?
u no see your papa for dear abi i remeber bank or make i go thief?  Grin Grin
hmmmmmmmmm..I C
Posted: at 16-04-2012 01:24 AM (12 years ago) | Addicted Hero