sophiebaby at 26-04-2012 03:30 PM (13 years ago) (f)
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 26-04-2012 03:30 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
50scent at 26-04-2012 05:26 PM (13 years ago) (m) Contribution? Sophie
RELATIONSHIP & ROMANCE FORUM; MINISTER FOR WOMEN AFFAIRS WELCOMES YOU  Posted: at 26-04-2012 05:26 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
ILOVEIT at 26-04-2012 11:25 PM (13 years ago) (m) nne dis wan u dey kiss pusspen like dis,i hope her expo go work for u...butttttttt don't forget say wetin wey work for Tom might not work for Jerry...individual characteristics are different
The difference between GENIUS and STUPIDITY is that, genius has it limits.. Posted: at 26-04-2012 11:25 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
1daful at 26-04-2012 11:36 PM (13 years ago) (f) Just be ur self u will definitely meet ur kind 1 day.
1daful Is a Blessed Child.. Posted: at 26-04-2012 11:36 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sophiebaby at 27-04-2012 10:28 AM (13 years ago) (f) nne dis wan u dey kiss pusspen like dis,i hope her expo go work for u...butttttttt don't forget say wetin wey work for Tom might not work for Jerry...individual characteristics are different  yeah i told her as well..but she can still try
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 27-04-2012 10:28 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Sophie abeg inbox me d key also....I wan give am to person cuz I see say e don dey work 4 Jukkiebukwes already
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 27-04-2012 11:27 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Treasure2 at 27-04-2012 11:28 AM (13 years ago) (f) Reply |
50scent at 27-04-2012 11:31 AM (13 years ago) (m) Jossy did i hear Jukkibukwes , No go Area MR
RELATIONSHIP & ROMANCE FORUM; MINISTER FOR WOMEN AFFAIRS WELCOMES YOU  Posted: at 27-04-2012 11:31 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Treasure2 at 27-04-2012 11:34 AM (13 years ago) (f) Na wa for you oooo........ash........... Posted: at 27-04-2012 11:34 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Jossy did i hear Jukkibukwes , No go Area MR  ohiohiohio...na so e dey do u reach?....I tell u say I dey go d area?? abeg b4 u kill ur self ova her u get 2 ask her if u wil be allowed in her area
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 27-04-2012 11:39 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Na wa for you oooo........ash...........
no mind him......he want 2 be d st valentine of dis generation
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 27-04-2012 11:42 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
50scent at 27-04-2012 11:43 AM (13 years ago) (m) Na wa for you oooo........ash...........
T lovely 2, Ash.... on my investment? are u kidding ME ?
RELATIONSHIP & ROMANCE FORUM; MINISTER FOR WOMEN AFFAIRS WELCOMES YOU  Posted: at 27-04-2012 11:43 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
50scent at 27-04-2012 11:45 AM (13 years ago) (m) ohiohiohio...na so e dey do u reach?....I tell u say I dey go d area?? abeg b4 u kill ur self ova her u get 2 ask her if u wil be allowed in her area
No go there? I dey vex for u
RELATIONSHIP & ROMANCE FORUM; MINISTER FOR WOMEN AFFAIRS WELCOMES YOU  Posted: at 27-04-2012 11:45 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
No go there? I dey vex for u  maka why??
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 27-04-2012 11:50 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
50scent at 27-04-2012 11:51 AM (13 years ago) (m) Why what ?
RELATIONSHIP & ROMANCE FORUM; MINISTER FOR WOMEN AFFAIRS WELCOMES YOU  Posted: at 27-04-2012 11:51 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
50 why u dey vex 4 me naa??
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 27-04-2012 11:58 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Reply |
xter at 27-04-2012 02:09 PM (13 years ago) (m) Just stopped by to say hi......lol
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 27-04-2012 02:09 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
tight?.......can u prove it
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 27-04-2012 05:42 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
tight?.......can u prove it
hw u wan make i take prove it ... Posted: at 27-04-2012 05:55 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |