



Posted: at | |
Quote from: Idbabe on 14-05-2012 11:09 AM U go dey see them with big big cars and big big bombom, u go come dey cry as u dem pass u without knowing wat they do to get dia. Abeg i don pass. ![]() ![]() ![]() ![]() I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ
| |||||
Quote from: aso4life1 on 14-05-2012 03:42 PM Hope, why na? are we fighting before? We nor dey fight oo....I just want to make sure u nor believe that idiot...sa won bring Edo state into this.....I love my state and will till I die..I nor dey like storytpe about am.. LOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE.
| |||||
Quote from: HOPEA23 on 14-05-2012 02:54 PM Devol bend your mouth sister hopea23,,why this fight na ..i never call your name ....please no vex ..i no say ashawo matter dey vex u ..no vex oooo Every tribe dey do ashawo...nonsense How about America na?
| |||||
Quote from: dickman2 on 14-05-2012 04:15 PM sister hopea23,,why this fight na ..i never call your name ....please no vex ..i no say ashawo matter dey vex u ..no vex oooo ![]() ![]() ![]() ![]() LOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE.
| |||||
Quote from: Solidstonez on 14-05-2012 04:09 PM well then even if they do drug, this is not about Edo ppl now, so people should learn to comment according to the topic or headline of any news and not using style to push the blame to other tribe to make themselves feel better, this site is full of 2 face ppl baby the story said that the is an edo girl.with yoruba name ..some one said he know her in malaga as a edo girl ..why owner blood dey hot na ..benin people make owner take am easy na..baby no vex na ...
| |||||
Quote from: dickman2 on 14-05-2012 04:26 PM baby the story said that the is an edo girl.with yoruba name ..some one said he know her in malaga as a edo girl ..why owner blood dey hot na ..benin people make owner take am easy na..baby no vex na ... What story? LOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE.
| |||||
Quote from: dickman2 on 14-05-2012 04:26 PM baby the story said that the is an edo girl.with yoruba name ..some one said he know her in malaga as a edo girl ..why owner blood dey hot na ..benin people make owner take am easy na..baby no vex na ... but you funny sha, the headline says it all........................one person say he know the girl from malaga and her name na eseeEdo ppl no dey answer esee, na delta name be that {esee oghene} am not saying she is from delta coz i dont know her am just going with the headline..................................... I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ
| |||||
Quote from: Solidstonez on 14-05-2012 04:32 PM but you funny sha, the headline says it all........................one person say he know the girl from malaga and her name na esee esee no be delta name ,,ese na delta name ,,not esee.. Edo ppl no dey answer esee, na delta name be that {esee oghene} am not saying she is from delta coz i dont know her am just going with the headline.....................................
| |||||
Quote from: Solidstonez on 14-05-2012 04:32 PM but you funny sha, the headline says it all........................one person say he know the girl from malaga and her name na esee esee no be delta name ,,ese na delta name ,,not esee.. Edo ppl no dey answer esee, na delta name be that {esee oghene} am not saying she is from delta coz i dont know her am just going with the headline.....................................
| |||||
Quote from: dickman2 on 14-05-2012 04:35 PM esee no be delta name ,,ese na delta name ,,not esee.. esee or ese na the same........ Edo ppl no dey answer any of the name I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ
| |||||
Quote from: HOPEA23 on 14-05-2012 04:28 PM What story? sister i say make u no vex ,,u be my person na ,,no vex ...abeg u with God ..
| |||||
Quote from: Solidstonez on 14-05-2012 04:37 PM esee or ese na the same........ Edo ppl no dey answer any of the name ok make owner no vex na ..i use God beg owner benin people..
| |||||
Quote from: Solidstonez on 14-05-2012 04:37 PM esee or ese na the same........ Edo ppl no dey answer any of the name ok make owner no vex na ..i use God beg owner benin people..
| |||||
Quote from: dickman2 on 14-05-2012 04:37 PM sister i say make u no vex ,,u be my person na ,,no vex ...abeg u with God .. ![]() ![]() ![]() ![]() I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ
| |||||
Quote from: dickman2 on 14-05-2012 04:40 PM ok make owner no vex na ..i use God beg owner benin people.. ![]() ![]() ![]() ![]() I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Disgrace to Womanhood. Reply![]()
| |||||
women are really strong Reply
| |||||
So make i clap for her abi wetin Reply
| |||||
Quote from: HOPEA23 on 14-05-2012 04:13 PM We nor dey fight oo....I just want to make sure u nor believe that idiot...sa won bring Edo state into this.....I love my state and will till I die..I nor dey like storytpe about am.. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
|
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
AMVCA 2025: Seven Doors & Lisabi: The Uprising Light Up Nollywood’s Biggest Night (Full Winners
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo