i love dis gal (Page 3)

Date: 02-06-2012 2:35 pm (12 years ago) | Author: omachi chummyli
1 2 [3] 4 5 6 ... 8
- BournIdentity at 6-06-2012 02:27 PM (12 years ago)
(m)
chei! i sry 4 ur hopeless life. dey bring u com Naijapals 2 cure ur indefinite/infinite madness. Jossy try, e even bring ur family picture show u if u go fit sabi dem & try 2 cure u with laughter but, ur madness no gree cure,
Zeigbo com im own, think  say, e go fit, na lie! ur madness com get imbecile freestyle. he-goat com dey talk (mawwran! munkeee! iddeat! etc)
instead make ur madness cure, e com escalate 2 d highest level, wey u com b kolo-mad wakawaka247 imbecile.

na im dey com store u 4 kole-kole tie u cos na confirm hegoat u b, transport u go yaba left, as dier patient see how u dey display ur mugulity madness na im some faint.
yaba left com transport u for inside d kom-kom wey u dey nw.
dey enjoy life there as u dey chop grass and maggot wey dey commot 4 ur ynash 247.

Get Wakawaka247 with his FAMILY picture from this link below:
www.naijapals.com/modules/naijapals/nigeria/topic,102828.0.html
Posted: at 6-06-2012 02:27 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 6-06-2012 02:44 PM (12 years ago)
(m)
whappen, wha ah gwan? walla walla wakawaka247 2 d core, neva wella. chei!
I b talkam b4 now say i go draw d rope wey dem take tie u, na im u go com shout
ur he-goat shout, u don confirm am now.
oya wakawaka247 hegoat go back 2 ur kom-kom until i draw d rope wey dey ur neck again

awkward wakawaka247 in action
www.naijapals.com/modules/naijapals/nigeria/topic,102828.0.html
Posted: at 6-06-2012 02:44 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 6-06-2012 02:48 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: wakawaka247 on  5-06-2012 09:05 PM
okoko bornmoron


u are a bozo gorgon wakawaka247 animal, awkward he-goat 4 life
Posted: at 6-06-2012 02:48 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 6-06-2012 02:52 PM (12 years ago)
(m)
E get 1 particular person wey too dey follow dis hegoat 4 ynash 247, talk say, im dey freestyle. I just dey pity am bcos e go waka with am go hell fire.
Hegoat don turn nam to mumu hegoat follower abi e don see im chief commandant of muffin malu wey im go dey put nose dey waka with 4 ynash wey maggot dey drop put 4 im mouth.
if una dey doubt, oya check dis link:
awkward wakawaka247 in action
www.naijapals.com/modules/naijapals/nigeria/topic,102828.0.html
Posted: at 6-06-2012 02:52 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 6-06-2012 02:58 PM (12 years ago)
(m)

Oya if una dey think if wetin wakawaka dey talk say, wetin i write about im biography of problematic blugutus na lie
make una check or click on dis link:
awkward wakawaka247 in action
www.naijapals.com/modules/naijapals/nigeria/topic,102828.0.html
Posted: at 6-06-2012 02:58 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 6-06-2012 03:11 PM (12 years ago)
(m)
imbel-mongoloid muffin homodumbshit baboon bandooloo wakawaka247 he-goat mad whack. make we see if u go fit now remember or family or u stiil get d mental problem.
Oya open dis link:
www.naijapals.com/modules/naijapals/nigeria/topic,102828.0.html
Posted: at 6-06-2012 03:11 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Idbabe at 6-06-2012 04:57 PM (12 years ago)
(f)
muntula
Posted: at 6-06-2012 04:57 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- chummyli at 7-06-2012 05:39 PM (12 years ago)
(f)
Haaaaaa d bomb don too much for wakawaka naaaa... Make una take am easy ooo

Posted: at 7-06-2012 05:39 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- abubakarzain at 7-06-2012 06:44 PM (12 years ago)
(m)
posted b111111111111111111111

Posted: at 7-06-2012 06:44 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chummyli at 7-06-2012 07:35 PM (12 years ago)
(f)
Na lie

Posted: at 7-06-2012 07:35 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 7-06-2012 09:46 PM (12 years ago)
(m)
 Cool

Posted: at 7-06-2012 09:46 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- chummyli at 8-06-2012 07:05 PM (12 years ago)
(f)
Good

Posted: at 8-06-2012 07:05 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- kaycee22 at 8-06-2012 09:11 PM (12 years ago)
(m)
i no know say emejuru get small mental wahala b4oooooo
which kind boo boo boo boo boo boo boo boo be all diz na?
Posted: at 8-06-2012 09:11 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chummyli at 9-06-2012 09:57 PM (12 years ago)
(f)
Who cares

Posted: at 9-06-2012 09:57 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 9-06-2012 10:53 PM (12 years ago)
(m)
na baba God

Posted: at 9-06-2012 10:53 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- chummyli at 10-06-2012 04:32 PM (12 years ago)
(f)
Do werin?

Posted: at 10-06-2012 04:32 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- abubakarzain at 10-06-2012 05:24 PM (12 years ago)
(m)
i told U

Posted: at 10-06-2012 05:24 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- at 11-06-2012 09:41 AM (12 years ago)
more  Undecided boo
Posted: at 11-06-2012 09:41 AM (12 years ago) |
Reply
- BournIdentity at 14-06-2012 01:55 AM (12 years ago)
(m)
 Undecided BIng0
Posted: at 14-06-2012 01:55 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- chummyli at 15-06-2012 08:30 PM (12 years ago)
(f)
Who cares

Posted: at 15-06-2012 08:30 PM (12 years ago) | Hero
Reply
1 2 [3] 4 5 6 ... 8

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. "Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)

  2. "How My Mother’s Lover Rap3d Me" — 12 Year Old Victim Narrates Ordeal

  3. Football Star, Lionel Messi-Marriage Rumours Stir Online Frenzy As Divorce Speculations Grow

  4. Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result

  5. Ex-AUN Provost, Professor Yusuf Attahir Baba Loses Three Children in Devastating Car Crash

  6. El-Rufai &Peter Obi Meet At Cambridge Conference, Sparking Political Speculation Ahead Of 2027

  7. Female Kidnapper, Three Others Nabbed in Police Raid on Notorious Anambra Criminal Hideout

  8. Fresh Wave of Violence In Benue As Herdsmen Attacks Leave Nine Farmers Dead

  9. Federal Government Sets Plans In Motion To Repatriate 15,000 Stranded Nigerians Abroad

  10. NDLEA Officer Arrested After Failed Armed Robbery Attempt, Shooting Of Bolt Driver in Abuja

  11. JAMB Faces Legal Heat as Aggrieved Candidates Drag Board to Court Over Low UTME Scores


THIS WEEK
  1. 18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A

  2. "Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)

  3. VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell

  4. LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos

  5. "Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky

  6. 'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot

  7. Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)

  8. I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)

  9. What God Said I Should Tell You..- Female Bishop Sends Warning to Gospel Singer Mercy Chinwo

  10. Kunle Remi Reacts To Trending Video Showing The Toilet In A ‘Luxury Apartment’ In Lekki, Lagos


TOP MEMBERS:

Featured Discussions