Unikpearl at 7-07-2012 07:49 AM (12 years ago) (f) My tribe(yoruba) adage says ibinu o mo pe olowo n o lese nle Posted: at 7-07-2012 07:49 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
dickman2 at 7-07-2012 07:58 AM (12 years ago) (m) hmm God help us not to marry to wrong husband  women beating theirself up all in the name of jealously  no. in the name of dick,,not jealousy. Posted: at 7-07-2012 07:58 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
ameenmt at 7-07-2012 08:15 AM (12 years ago) (m) Jealousy can lead 2 death if its nt controld.
Can you control your own in a matter like this Posted: at 7-07-2012 08:15 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
naija una sef  una too much!!!coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this. Posted: at 7-07-2012 08:26 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ Posted: at 7-07-2012 08:28 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ Posted: at 7-07-2012 08:28 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
jerrycee at 7-07-2012 08:29 AM (12 years ago) (m) Why are some women devil Posted: at 7-07-2012 08:29 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
autofist at 7-07-2012 08:31 AM (12 years ago) (m) sometimes ladies are de cause of it...dey refuse to give dere man honeypot wen dey want...wat do u expect my pals? Posted: at 7-07-2012 08:31 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Xthyluv at 7-07-2012 08:32 AM (12 years ago) (f) Hmmm women, na waoh Posted: at 7-07-2012 08:32 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
dickman2 at 7-07-2012 08:39 AM (12 years ago) (m) Why are some women devil
bros i dont know ooh..make we ask one of them Posted: at 7-07-2012 08:39 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
lanudja at 7-07-2012 08:40 AM (12 years ago) (f) She shld be made to pay 4 d surgery if nt, her nose shld be bitten off too. When she has already drove her husband away wit her bad character, she is finding who to blame. Let her spend some time in prison so dat her senses wil come back. Posted: at 7-07-2012 08:40 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
dickman2 at 7-07-2012 08:42 AM (12 years ago) (m) women una get mind.. Posted: at 7-07-2012 08:42 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
She is a demon, how cn she do such a tin wit her mouth...dis is terrible. Posted: at 7-07-2012 09:14 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
moniconyez at 7-07-2012 09:16 AM (12 years ago) (m) “I cannot accept a situation where Yemi is enjoying her husband and mine at the same time thus denying me the opportunity to enjoy my husband,” said Ruka, a mother of three. SEX SEX SEX HOW MANYTIMES DID I CALL YOU? SEX You have to be very very careful ooo Posted: at 7-07-2012 09:16 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
BORN4NAIJA at 7-07-2012 09:33 AM (12 years ago) (m) Reply |
hunkybeb at 7-07-2012 09:41 AM (12 years ago) (f) Reply |
hunkybeb at 7-07-2012 09:41 AM (12 years ago) (f) i mean that woman Posted: at 7-07-2012 09:41 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
autofist at 7-07-2012 09:51 AM (12 years ago) (m) no be small tin atall Posted: at 7-07-2012 09:51 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Freakygal at 7-07-2012 10:01 AM (12 years ago) (f) shai c wetin poverty don cause.face mi i face u lawaha Posted: at 7-07-2012 10:01 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
moniconyez at 7-07-2012 10:11 AM (12 years ago) (m) shai c wetin poverty don cause.face mi i face u lawaha
They say na appartment e happen no be face me and face you Posted: at 7-07-2012 10:11 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |