Thank u guy, dis pikin don craze finish, look im hand two hands.....wrist watches. The parent they look dem pikin? na like play.....like play butterfly dey take enter inside bush.
Posted: at | |
Quote from: aso4life1 on 11-09-2012 06:45 PM Boy, must you announce everything you buy? this one no be beef yarn, you no need am at all...why you no report that day you wey MOPOL slapped you or the day you beat up your girlfriend...Guy,grow up. Thank u guy, dis pikin don craze finish, look im hand two hands.....wrist watches. The parent they look dem pikin? na like play.....like play butterfly dey take enter inside bush.
| |||||
short CHILIBRITY....mtchewww,not interested Reply
| |||||
Quote from: Jencute on 11-09-2012 06:50 PM Poster u no get job e be like so
| |||||
Quote from: interpo777 on 11-09-2012 08:59 PM is that boy david into drugsor something, he acts too childish .....because he is indeed a child.
| |||||
![]() Rachael baby(daughter of holy Ghost) says "Jesus Christ is coming soon".... ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
whether child or adult , whether old or young , i believe say e get some hypocrites wey their handwork na to dey wintch other people wey tins dey go fine for whether them dey show up for street or them dey inside their hse dey chop their money , any how wey u do as a big shot some moretha phyukers must open their hole like mouth dey yan apata , i have come to know that it is under Constitution that the poor ones must be jealousy of the big shots but no be so bro unless u no wan get to the top bc people must talk of u too same way when u get a lot doo, pepe, kwudi , owo, ego , money, mma nwoke, , , if u want to get to the top or become king in the street then u must love every damn mother phyuker that is doing fine bc eno easy . Reply
| |||||
![]() ![]()
| |||||
i dont hv anythin to say on this one ........jst DO AS YOU LIKE..AFTER ALL ITS UR MONEY OOO...WHEN E FINISH HIM EYES GO CLEAR.... Reply
| |||||
Na him sabi stupid boi. Reply
| |||||
na e money dey talk 4 e body.....passing Reply
| |||||
this young man Reply![]()
| |||||
k Reply
| |||||
davido u re a beef by anouncing what u wear, it didn't even feet u, u re a moron Reply
| |||||
none of my business Reply
| |||||
Rubbish and hell fire Reply
| |||||
If Davido gets Tribal Mark he wil b a twin brother 2 Nollywood actor SANYERI Reply
| |||||
If Davido get Tribal Mark he wil b a twin brother 2 Nollywood actor SANYERI Reply
| |||||
yeye dey smell follow this pickin Reply![]() If you face me, I go face you and if you do me, I go do you back! Nobody go vex!
| |||||
Quote from: interpo777 on 11-09-2012 08:59 PM is that boy david into drugsor something, he acts too childish He's still a child, PU-SSY water is yet to dry on his head na
| |||||
Quote from: frank_f on 11-09-2012 07:37 PM All rubbish post here is coming via wireless and bullsh*t radio.... bros laugh wan tear my brainnn Guy if i know you in person i would've send the blacks for you Davido is like you don they crazy? how can you wear to watch for hand? ....is that still a fashion?
|
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
AMVCA 2025: Seven Doors & Lisabi: The Uprising Light Up Nollywood’s Biggest Night (Full Winners
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo