who go leave e papa mansion go deh waka for desert.
Posted: at | |
Quote from: nitter on 21-11-2012 03:33 PM Nigerians everywhere.Can,t you stay in Naija and help build the nation na true you talk bros, but na condition na im make crayfish bend.who go leave e papa mansion go deh waka for desert.
| |||||
useless country Reply
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
They did it to show Nigeria that they are nothing ....no one can speak for those affected, :-*its a shame we don't have leaders what we have are political goats who mad about demo crazy Reply
| |||||
First of all Nigeria is such a bad place to be, there is not one place on the planet they do not seem to be at. Secondly the problem is where ever you get them, there always seems to be fraud. So I guess Botswana saw it as they are not good for the economy and may mess up society. I do feel sorry for the people who have been deported but instead of blaming Botswana, blame the Nigerian government. Nigerians are not from Botswana why are we in other peoples countries because our own is not good but corrupted. Reply
| |||||
Na true e be & dem stil dey deport more. A country wey dey imports everytin 4rm Republic of south africa. All the foods wey dem dey eat, even salt, onions, maggi, vegetables, fruits & pepper etc, including electricities & water. Why deportation??? when dem no get any case 4 drug trafficking, prostitution or arm robbery 4 9ja wey dey there. Who u go rob, sell drug give or even fit pay 4 ashewo??? person wey stil dey pay 4 house wey em take loan build or buy, buy car wit loan, furniture in house on credit, clothes na 4 credit not cash, even food wey dem dey eat na 4 credit. Govt dey giv free education 4 all citizens 4rm primary skul 2 university, send dem abroad like uk, china, malaysia, south africa, canada, switzerland 4 free, stil dey feed all students 3 square meals everyday 4rm primary 2 university. And even dey giv free medical care 4 all em citizens, Dem dey pay all em citizens wey no get work 2 do. If u be citizen & u get better biz plan, govt go giv u 50k=1m naira 2 pay back wit no interest. make i talk true o, na best govt wey i don see 4 d whole world wey dey care 4 em citizens, but hates foreigners most especially 9ja. Em population na 1.6 millions only wit highest diamond producer in d whole world na 2 much moni e be oo!, na desert em be, ave temp of 42 degrees na hell oo, no rainfall, police 4 dat side no dey use gun na only stick. Bcos almost all em citizens dey obey law. But, if u be foreigner dem cum hear u talk d, i , a or mond( diamond ) na life imprisonment u go go oo!!! Reply
| |||||
Quote from: winace on 20-11-2012 06:32 PM Imagine!!! Botswana fa. Oh now i kn nigerians are suffering cus of bad governance. you are the most useless south south i have ever see in this site, mumu like you, go home and take care of your husband if you have any, enemy. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: winace on 20-11-2012 07:25 PM Quote from: Neglito on 20-11-2012 06:48 PM There is no such thing as South South, It's Arewa, Oduduwa, or Biafra. Stop fooling yourself. nah mumu dey worry you woman, you must come from Ogoni, where were you when Abacha hang ken saro wiwa? it will be you turn soon if you can not think with your head now, am not even sure that you come from there.[/quote Neglito dreamer, u are d one dat divide it not us from d south. Ok???
| |||||
Quote from: winace on 20-11-2012 06:37 PM Dat will be goodnews for us nigerians. We are tired of hearing those selfish words. Meanwhile i hope u kn we south souths are still nigerian. you are the most useless south south i have ever see in this site, mumu like you, go home and take care of your husband if you have any, enemy. Huh? Huh? Huh? Huh? Huh? u don enter my pot of soup i dey wait your respond idiot.
| |||||
POOR BROKE ASS ZIMBABWE DEPORTS NIGERIANS NOT TO TALK OF WEALTHY BOTSWANA ! Reply
| |||||
very funny Reply
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
OMG. Batswanas. Deport Nigeria. Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
I v Neva seen any Govt dat is insensitive as dis current Govt! Maybe a committee would b set up 2 look into it! ReplyA lie gets halfway around the world before the truth has a chance to get its pants on.
| |||||
Botsw...wot?mtcheew Reply
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
|
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
AMVCA 2025: Seven Doors & Lisabi: The Uprising Light Up Nollywood’s Biggest Night (Full Winners
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo