dickman2 at 9-01-2013 01:39 AM (12 years ago) (m) Most you always think with your anus all the time  poster try ..them say me dey think from my anus...me poster.. Posted: at 9-01-2013 01:39 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
dickman2 at 9-01-2013 01:39 AM (12 years ago) (m) Most you always think with your anus all the time  poster try ..them say me dey think from my anus...me poster.. Posted: at 9-01-2013 01:39 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
HOPEA23 at 9-01-2013 01:40 AM (12 years ago) (f) poster try ..them say me dey think from my anus...me poster..
 dey go Jare..I won go watch naija movie
LOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE. Posted: at 9-01-2013 01:40 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
lee22 at 9-01-2013 01:44 AM (12 years ago) (f) jobless poster go talk to your sisters mumu Posted: at 9-01-2013 01:44 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
lee22 at 9-01-2013 01:46 AM (12 years ago) (f) make una forgive the man ...he get peoblem ..
i see Posted: at 9-01-2013 01:46 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
lee22 at 9-01-2013 01:48 AM (12 years ago) (f) Una too much coffee wey I dey drink for here comot for my nose as I read this
Posted: at 9-01-2013 01:48 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
With all d tym u used in typing all dis trash about women, why didnt u post d same rate of irresponsibility among men?? So nigerian men are nw saints abi?? Anu ofia!!! D useless men who posts all dese unclad pics all ova d Net, who are dey"?? will responsible men post pics of unclad girls on d net"?? Will a responsible man ask a lady to send unclad pics??? will a responsible man record videos n post dem online??? will a responsible married man chase after girls to give dem deir needs financially??? U call men who use unclad girls in deir videos responsible??? Wateva way ladies are nw is a reflection of wat d men are also. Dogs will always get Bitches n neva gud girlfrnds or wives. so go get somtin doing instead of crying lyk a baby complaining of girls. If ure calling women all dese names den ur own mother, sisters n d rest of ur female family are all included. ISI MKPI!!! ANU MPAMA!!
. SophyReallyRocks! I just love u girl,u dey represent die & u never disappoint!
If you face me, I go face you and if you do me, I go do you back! Nobody go vex! Posted: at 9-01-2013 02:06 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Azubuike1 at 9-01-2013 02:16 AM (12 years ago) (m) Abeg make una leave the writer alone joo. The things wey this person write na very true but the thing be say Naijans no dey like truth dats why naijans dey suffer dey smile believing say nothing dey wrong. How many of una go allow una daughters to expose their yaya like that or allow their sons to marry women like dat. U don't have to expose yourself to near nakedness to make a point. Do you? The thing be say 90% of naija women of this generation don spoil kpata kpata. Dem dey morally corrupt than the people wey introduce moral corruption. So i agree with the writer jare. our women these days na something else dats why dem no wan marry again too. Writer keep it up abeg. Posted: at 9-01-2013 02:16 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
dickman2 at 9-01-2013 02:29 AM (12 years ago) (m) Abeg make una leave the writer alone joo. The things wey this person write na very true but the thing be say Naijans no dey like truth dats why naijans dey suffer dey smile believing say nothing dey wrong. How many of una go allow una daughters to expose their yaya like that or allow their sons to marry women like dat. U don't have to expose yourself to near uncladness to make a point. Do you? The thing be say 90% of naija women of this generation don spoil kpata kpata. Dem dey morally corrupt than the people wey introduce moral corruption. So i agree with the writer jare. our women these days na something else dats why dem no wan marry again too. Writer keep it up abeg.
i said ..but them refuse.. Posted: at 9-01-2013 02:29 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
dickman2 at 9-01-2013 02:30 AM (12 years ago) (m) Abeg make una leave the writer alone joo. The things wey this person write na very true but the thing be say Naijans no dey like truth dats why naijans dey suffer dey smile believing say nothing dey wrong. How many of una go allow una daughters to expose their yaya like that or allow their sons to marry women like dat. U don't have to expose yourself to near uncladness to make a point. Do you? The thing be say 90% of naija women of this generation don spoil kpata kpata. Dem dey morally corrupt than the people wey introduce moral corruption. So i agree with the writer jare. our women these days na something else dats why dem no wan marry again too. Writer keep it up abeg.
i said ..but them refuse.. Posted: at 9-01-2013 02:30 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
toibeli at 9-01-2013 03:27 AM (12 years ago) (m) I think the poster is not being fair to Naija women, if you think Naija women are that bad you better come and check out the American girls, they are probably the worst in the world. Posted: at 9-01-2013 03:27 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
poster you are really right, hope you advertise this as a news at NTA, we men are speechless over their attitudes and immoral behavior and modern madness of dressing Posted: at 9-01-2013 03:32 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Swtezvikky at 9-01-2013 03:35 AM (12 years ago) (f) Please go and get a life and stop posting trash here. Posted: at 9-01-2013 03:35 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
dlimelite at 9-01-2013 04:24 AM (12 years ago) (f) Reply |
dlimelite at 9-01-2013 04:27 AM (12 years ago) (f) Don't condemn all Nigerian women becuz of some Nigerian women that must've stepped on your toes or the ones that give women a bad image. Posted: at 9-01-2013 04:27 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
dlimelite at 9-01-2013 04:28 AM (12 years ago) (f) don't forget that ur mom is from nigeria
True talk Posted: at 9-01-2013 04:28 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
dlimelite at 9-01-2013 04:36 AM (12 years ago) (f) With all d tym u used in typing all dis trash about women, why didnt u post d same rate of irresponsibility among men?? So nigerian men are nw saints abi?? Anu ofia!!! D useless men who posts all dese unclad pics all ova d Net, who are dey"?? will responsible men post pics of unclad girls on d net"?? Will a responsible man ask a lady to send unclad pics??? will a responsible man record videos n post dem online??? will a responsible married man chase after girls to give dem deir needs financially??? U call men who use unclad girls in deir videos responsible??? Wateva way ladies are nw is a reflection of wat d men are also. Dogs will always get Bitches n neva gud girlfrnds or wives. so go get somtin doing instead of crying lyk a baby complaining of girls. If ure calling women all dese names den ur own mother, sisters n d rest of ur female family are all included. ISI MKPI!!! ANU MPAMA!!
Good one Sophie. The poster is crazy. By saying Nigerian women it includes his mother, sisters, aunts, and all the females in his family. Posted: at 9-01-2013 04:36 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
aso4life1 at 9-01-2013 05:55 AM (12 years ago) (m)
if u attack my papa house, I'll retaliate but if you are peace loving,I will embrace you Posted: at 9-01-2013 05:55 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ Posted: at 9-01-2013 06:26 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ Posted: at 9-01-2013 06:26 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |