Posted: at | |
I am thinking about how to stop thinking.
| |||||
I will shoot u Reply
| |||||
Quote from: tripple2love on 25-01-2013 10:22 PM what would you do if you wake up seeing this poster (me) above you? ı wıll nack you Quran for that ur dull head ![]() EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
Quote from: Amaight on 25-01-2013 10:28 PM I will shoot u I go don even push u comot before wake, Who tell u say na u i dey look for?.Ladied in the house, where una dey abeg? I am thinking about how to stop thinking.
| |||||
Quote from: ExpertTbright on 25-01-2013 10:35 PM ı wıll nack you Quran for that ur dull head ![]() Expire bright, Pack well before i match u, Na ur type....abeg make i pass..... I am thinking about how to stop thinking.
| |||||
I will kick ya ass which wil make u flying from ma 10th story building ReplyChummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling...
| |||||
Quote from: chummyli on 26-01-2013 02:07 AM I will kick ya ass which wil make u flying from ma 10th story building before u kick me, many things go don happen now. wont even mind the kicking, providede mission as been accomplished. Who even give u ten storey building? u mean that hut na storey building? I am thinking about how to stop thinking.
| |||||
Chei devil don give mamiwater bele for here Reply![]() ![]() They can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
![]() ![]() They can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
i nor wan even waste my time comment for dis kind thing self Reply![]()
| |||||
Quote from: omomarty on 26-01-2013 11:29 PM i nor wan even waste my time comment for dis kind thing self ![]() This one wey u type na comment now, u for no type anything if u no wan waste time. I can see every yeye turning around for u. I am thinking about how to stop thinking.
| |||||
![]() ![]() They can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
I will pour u spit Reply![]() ![]() ![]() I dont look like Rihanna... Rihanna looks like me!
| |||||
Quote from: tripple2love on 27-01-2013 12:15 AM This one wey u type na comment now, u for no type anything if u no wan waste time. I can see every yeye turning around for u. na yeye de worry you. i go pour you acid if i see u
| |||||
Quote from: Rihannaaa on 27-01-2013 10:45 AM I will pour u spit ![]() ![]() ![]() Mouth to mouth tinz abi? I am thinking about how to stop thinking.
| |||||
Quote from: omomarty on 27-01-2013 08:00 PM na yeye de worry you. i go pour you acid if i see u I no doubt u, u go fit do am. I am thinking about how to stop thinking.
| |||||
Quote from: tripple2love on 27-01-2013 10:10 PM I no doubt u, u go fit do am. ![]()
| |||||
copy copy ReplyI am thinking about how to stop thinking.
| |||||
Huh ReplyThey can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
yeye full hıa ReplyEXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Chaos In Port Harcourt as Woman Acts Erratically After Alleged Drop-Off By Suspected Yahoo Boy
PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
POS Agent Catches Colleague On Hidden Camera After Months Of Mysterious Cash Losses (Video)