KEEP IN TOUCH.... (Page 7)

Date: 01-05-2009 3:05 am (16 years ago) | Author: kelly rynejersey
1 ... 4 5 6 [7] 8
- segxi at 27-05-2009 04:38 PM (15 years ago)
(m)
you know go bite am ?
Posted: at 27-05-2009 04:38 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- favourtee at 27-05-2009 04:39 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: segxi on 27-05-2009 04:38 PM
you know go bite am ?
noooo! bite ke..let him  do it
Posted: at 27-05-2009 04:39 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ironlady at 27-05-2009 08:43 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: Kristiantus on 27-05-2009 09:21 AM
Quote from: ironlady on 27-05-2009 02:32 AM
am jealous in here...i need my hussy for kisses yo!i dont want girls kisses plzz no offers needed!!!

@favyy it is just wacth moi
Grin Grin Grin Grin Grin Grin
chieeeee..... Grin
na waoooooo.... dis una drama really dey funny.... Grin
so na ordinary kiss na you ironlady dey cry for... i don advice you ironlady, just see as you dey advertise for hussy when i don forsee the right candidate for you...  Grin you know now... nicky.....  Grin
no worry. cos your worries are over... dis doing is marvelous in our eyes..  abeg where nicky dey sef?

u shirt up jor!!nonsense..
Posted: at 27-05-2009 08:43 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- scorpionheart99 at 28-05-2009 03:03 AM (15 years ago)
(f)
this thread is for keeping in touch with friends... not for all those crap...
@ kris..... what went wrong with you pal???
i used to think you're quite different... why do you have to bring down your self just to prove
you can play as hard core. you're such a nice pal... don't ruin that in our eyes.
cheers every one!..... peace out!

Posted: at 28-05-2009 03:03 AM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- Kristiantus at 28-05-2009 08:54 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: ironlady on 27-05-2009 08:43 PM
Quote from: Kristiantus on 27-05-2009 09:21 AM
Quote from: ironlady on 27-05-2009 02:32 AM
am jealous in here...i need my hussy for kisses yo!i dont want girls kisses plzz no offers needed!!!

@favyy it is just wacth moi
Grin Grin Grin Grin Grin Grin
chieeeee..... Grin
na waoooooo.... dis una drama really dey funny.... Grin
so na ordinary kiss na you ironlady dey cry for... i don advice you ironlady, just see as you dey advertise for hussy when i don forsee the right candidate for you...  Grin you know now... nicky.....  Grin
no worry. cos your worries are over... dis doing is marvelous in our eyes..  abeg where nicky dey sef?

u shirt up jor!!nonsense..
Grin Grin Grin
na favourtee na she i sabi like this oooo... iron, you wan collect my shirt ni?
Posted: at 28-05-2009 08:54 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- Kristiantus at 28-05-2009 08:58 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: favourtee on 27-05-2009 03:59 PM
Quote from: Kristiantus on 27-05-2009 09:21 AM
Quote from: ironlady on 27-05-2009 02:32 AM
am jealous in here...i need my hussy for kisses yo!i dont want girls kisses plzz no offers needed!!!

@favyy it is just wacth moi
Grin Grin Grin Grin Grin Grin
chieeeee..... Grin
na waoooooo.... dis una drama really dey funny.... Grin
so na ordinary kiss na you ironlady dey cry for... i don advice you ironlady, just see as you dey advertise for hussy when i don forsee the right candidate for you...  Grin you know now... nicky.....  Grin
no worry. cos your worries are over... dis doing is marvelous in our eyes..  abeg where nicky dey sef?
i no go tok
Grin Grin Grin
nne, it's good to be born again.... abeg where you go for this deliverance?.  Grin
oooooh what a day....  Grin
Posted: at 28-05-2009 08:58 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- Kristiantus at 28-05-2009 09:45 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: scorpionheart99 on 28-05-2009 03:03 AM
this thread is for keeping in touch with friends... not for all those crap...
@ kris..... what went wrong with you pal???
i used to think you're quite different... why do you have to bring down your self just to prove
you can play as hard core. you're such a nice pal... don't ruin that in our eyes.
cheers every one!..... peace out!
Grin Grin Grin
scorpy, me i no crap anybody i swear, e no dey my character to dey crap... okay no vex if i fall your hand....
i never meant to hurt anyone with my posts... its all part of the fun we're are here for.
actually you guyz are my pals. this is the joint i cum to whenever i feel like laughing. so you guyz shouldn't send me away plz.
ironlady, shabi you sabi say na joke i dey joke with you... i no crap you now. abi i don crap you b4 ni?

Posted: at 28-05-2009 09:45 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- ironlady at 28-05-2009 11:35 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: Kristiantus on 28-05-2009 08:54 AM
Quote from: ironlady on 27-05-2009 08:43 PM
Quote from: Kristiantus on 27-05-2009 09:21 AM
Quote from: ironlady on 27-05-2009 02:32 AM
am jealous in here...i need my hussy for kisses yo!i dont want girls kisses plzz no offers needed!!!

@favyy it is just wacth moi
Grin Grin Grin Grin Grin Grin
chieeeee..... Grin
na waoooooo.... dis una drama really dey funny.... Grin
so na ordinary kiss na you ironlady dey cry for... i don advice you ironlady, just see as you dey advertise for hussy when i don forsee the right candidate for you...  Grin you know now... nicky.....  Grin
no worry. cos your worries are over... dis doing is marvelous in our eyes..  abeg where nicky dey sef?

u shirt up jor!!nonsense..
Grin Grin Grin
na favourtee na she i sabi like this oooo... iron, you wan collect my shirt ni?
lol...sharrap
Posted: at 28-05-2009 11:35 AM (15 years ago) | Hero
Reply
- Kristiantus at 28-05-2009 01:14 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: ironlady on 28-05-2009 11:35 AM
Quote from: Kristiantus on 28-05-2009 08:54 AM
Quote from: ironlady on 27-05-2009 08:43 PM
Quote from: Kristiantus on 27-05-2009 09:21 AM
Quote from: ironlady on 27-05-2009 02:32 AM
am jealous in here...i need my hussy for kisses yo!i dont want girls kisses plzz no offers needed!!!

@favyy it is just wacth moi
Grin Grin Grin Grin Grin Grin
chieeeee..... Grin
na waoooooo.... dis una drama really dey funny.... Grin
so na ordinary kiss na you ironlady dey cry for... i don advice you ironlady, just see as you dey advertise for hussy when i don forsee the right candidate for you...  Grin you know now... nicky.....  Grin
no worry. cos your worries are over... dis doing is marvelous in our eyes..  abeg where nicky dey sef?

u shirt up jor!!nonsense..
Grin Grin Grin
na favourtee na she i sabi like this oooo... iron, you wan collect my shirt ni?
lol...sharrap
Grin Grin Grin
make una see wahala oooo...
but ironlady o, why you cum go report me for scorpy say i dey crap you... which time i crap you?
Posted: at 28-05-2009 01:14 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- ironlady at 28-05-2009 01:16 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: Kristiantus on 28-05-2009 01:14 PM
Quote from: ironlady on 28-05-2009 11:35 AM
Quote from: Kristiantus on 28-05-2009 08:54 AM
Quote from: ironlady on 27-05-2009 08:43 PM
Quote from: Kristiantus on 27-05-2009 09:21 AM
Quote from: ironlady on 27-05-2009 02:32 AM
am jealous in here...i need my hussy for kisses yo!i dont want girls kisses plzz no offers needed!!!

@favyy it is just wacth moi
Grin Grin Grin Grin Grin Grin
chieeeee..... Grin
na waoooooo.... dis una drama really dey funny.... Grin
so na ordinary kiss na you ironlady dey cry for... i don advice you ironlady, just see as you dey advertise for hussy when i don forsee the right candidate for you...  Grin you know now... nicky.....  Grin
no worry. cos your worries are over... dis doing is marvelous in our eyes..  abeg where nicky dey sef?

u shirt up jor!!nonsense..
Grin Grin Grin
na favourtee na she i sabi like this oooo... iron, you wan collect my shirt ni?
lol...sharrap
Grin Grin Grin
make una see wahala oooo...
but ironlady o, why you cum go report me for scorpy say i dey crap you... which time i crap you?
i qill spit rice on ya face o
Posted: at 28-05-2009 01:16 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- emmymth at 28-05-2009 01:36 PM (15 years ago)
(m)
So na so so rice u dey chop sotey ur spit don turn to rice abi?

Posted: at 28-05-2009 01:36 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- quinzee4me at 28-05-2009 01:46 PM (15 years ago)
(f)
na fight everybody dey fight?
Posted: at 28-05-2009 01:46 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- favourtee at 28-05-2009 03:03 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: Kristiantus on 28-05-2009 08:54 AM
Quote from: ironlady on 27-05-2009 08:43 PM
Quote from: Kristiantus on 27-05-2009 09:21 AM
Quote from: ironlady on 27-05-2009 02:32 AM
am jealous in here...i need my hussy for kisses yo!i dont want girls kisses plzz no offers needed!!!

@favyy it is just wacth moi
Grin Grin Grin Grin Grin Grin
chieeeee..... Grin
na waoooooo.... dis una drama really dey funny.... Grin
so na ordinary kiss na you ironlady dey cry for... i don advice you ironlady, just see as you dey advertise for hussy when i don forsee the right candidate for you...  Grin you know now... nicky.....  Grin
no worry. cos your worries are over... dis doing is marvelous in our eyes..  abeg where nicky dey sef?

u shirt up jor!!nonsense..
Grin Grin Grin
na favourtee na she i sabi like this oooo... iron, you wan collect my shirt ni?
you are silly.. Grin
Posted: at 28-05-2009 03:03 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- favourtee at 28-05-2009 03:04 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: Kristiantus on 28-05-2009 09:45 AM
Quote from: scorpionheart99 on 28-05-2009 03:03 AM
this thread is for keeping in touch with friends... not for all those crap...
@ kris..... what went wrong with you pal???
i used to think you're quite different... why do you have to bring down your self just to prove
you can play as hard core. you're such a nice pal... don't ruin that in our eyes.
cheers every one!..... peace out!
Grin Grin Grin
scorpy, me i no crap anybody i swear, e no dey my character to dey crap... okay no vex if i fall your hand....
i never meant to hurt anyone with my posts... its all part of the fun we're are here for.
actually you guyz are my pals. this is the joint i cum to whenever i feel like laughing. so you guyz shouldn't send me away plz.
ironlady, shabi you sabi say na joke i dey joke with you... i no crap you now. abi i don crap you b4 ni?

i trust krist now...krist na jokey pally°loving him
Posted: at 28-05-2009 03:04 PM (15 years ago) | Gistmaniac

Quote from: emmymth on 28-05-2009 01:36 PM
So na so so rice u dey chop sotey ur spit don turn to rice abi?
wetin dey worry you na?
Posted: at 28-05-2009 03:04 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- favourtee at 28-05-2009 03:05 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: quinzee4me on 28-05-2009 01:46 PM
na fight everybody dey fight?

u wan join..come middle make i kick ya B***st
Posted: at 28-05-2009 03:05 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 28-05-2009 03:14 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: favourtee on 28-05-2009 03:04 PM
Quote from: Kristiantus on 28-05-2009 09:45 AM
Quote from: scorpionheart99 on 28-05-2009 03:03 AM
this thread is for keeping in touch with friends... not for all those crap...
@ kris..... what went wrong with you pal???
i used to think you're quite different... why do you have to bring down your self just to prove
you can play as hard core. you're such a nice pal... don't ruin that in our eyes.
cheers every one!..... peace out!
Grin Grin Grin
scorpy, me i no crap anybody i swear, e no dey my character to dey crap... okay no vex if i fall your hand....
i never meant to hurt anyone with my posts... its all part of the fun we're are here for.
actually you guyz are my pals. this is the joint i cum to whenever i feel like laughing. so you guyz shouldn't send me away plz.
ironlady, shabi you sabi say na joke i dey joke with you... i no crap you now. abi i don crap you b4 ni?

i trust krist now...krist na jokey pally°loving him
chieee...  Grin better thing don cum out from jerusalem....
nne, thank you for trusting me.... am roving you too.....  Grin
Posted: at 28-05-2009 03:14 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- favourtee at 28-05-2009 03:16 PM (15 years ago)
(f)
hmmmmM! same her dear..am good u know ..but to you i will be bad..lollx
Posted: at 28-05-2009 03:16 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 28-05-2009 03:18 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: favourtee on 28-05-2009 03:16 PM
hmmmmM! same her dear..am good u know ..but to you i will be bad..lollx
scorpy, shebi you dey hear am. she say na bad bad thing she go dey give to me...
small time now you go say i dey crap favourtee sef...
Posted: at 28-05-2009 03:18 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- favourtee at 28-05-2009 03:26 PM (15 years ago)
(f)
crappy kristi, krappy kristi, close your eyes, close your eye..put your hands together x2...say crayfish..x2..lol
Posted: at 28-05-2009 03:26 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 ... 4 5 6 [7] 8

Featured Discussions