Posted: at | |
| |||||
Werin he talk? ReplyEXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
pls ask ram Reply
| |||||
![]() EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
Quote from: beejaybabs on 5-11-2013 02:38 PM Oga Ajani, Aunty Alabi, Aunty Rakelly, Oga Franscischi, Oga Expertbright...I dey hail una o... wetin happen? dem don share doz chieftancy titles?
| |||||
Go village go claim ur own ReplyEXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
na 4 FCT i wan colect my own so i go get direct entry 2 aso rock Reply
| |||||
Ole ReplyU too won go buy 1.6m dollars bmw bulletproof car uhn? I don notice u for future!! ![]() EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
Quote from: alabi22 on 4-11-2013 07:34 PM francischi & jossy francischi & jossy francischi & jossy how many times i call una? una no go kill person 4 ds yeye forum hehehehehhehehe Jossy present....francischi is absent...dem neva release am Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
no b d 2 of una dem capture? how u take escape now Reply
| |||||
Quote from: ExpertTbright on 6-11-2013 10:46 AM Ole wich future? guy wake up. d future is NOW. if u want make i remember, put ur hands up U too won go buy 1.6m dollars bmw bulletproof car uhn? I don notice u for future!! ![]()
| |||||
pu pu put ur hands up in the air ReplyYou only live once, but if you do it right, once is enough"
| |||||
Quote from: alabi22 on 6-11-2013 06:22 PM no b d 2 of una dem capture? how u take escape now I bribe the warder den give am ur name say make dem take u replace me Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
e mean say plus u & d warder na d same place una put head sleep Reply
| |||||
no be wetin e mean ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
oya explain Reply
| |||||
e mean say I don comot from dia and u don go in dia to replace me..so now u and the warder put head sleep for d same place ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Ok ReplyThey can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
Quote from: jossy4reall on 7-11-2013 10:27 AM e mean say I don comot from dia and u don go in dia to replace me..so now u and the warder put head sleep for d same place me i dey my house naa. make i bring ur glasses 4 u. may b na rakelly u take do exchange wey u tnk say na me
| |||||
![]() I zee EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
I'm No Longer Interested, My Spirit Has Left There - Fubara Speaks on Returning As Rivers Gov.
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
I'm Building PDP, Not Tearing it Apart - Wike Addresses The Press (Video)
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned