joke of the day... (Page 3)

Date: 03-11-2013 6:32 pm (11 years ago) | Author: Bello Opeyemi
1 2 [3]
- ExpertTbright at 9-11-2013 01:46 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: alabi22 on  6-11-2013 06:25 PM
wich future? guy wake up. d future is NOW. if u want make i remember, put ur hands up
make i put my hands up for jegudujera oke ado Shocked
U sure say u well?

Posted: at 9-11-2013 01:46 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 9-11-2013 04:20 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: alabi22 on  9-11-2013 12:30 PM
me i dey my house naa. make i bring ur glasses 4 u. may b na rakelly u take do exchange wey u tnk say na me

u fit think u dey smart and u go fit dodge dem,,,but no worry dem go soon catch u

Posted: at 9-11-2013 04:20 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 10-11-2013 07:47 AM (11 years ago)
(f)
am not afraid
in any way
everybody 2x
come take my hand......
Posted: at 10-11-2013 07:47 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 10-11-2013 10:20 AM (11 years ago)
(m)
Interpreter is needed here very urgent  Roll Eyes

Posted: at 10-11-2013 10:20 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 10-11-2013 12:27 PM (11 years ago)
(f)
who do ur waec & jamb 4 u?
Posted: at 10-11-2013 12:27 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 10-11-2013 03:43 PM (11 years ago)
(m)
Na our principal sidun do am for me

Posted: at 10-11-2013 03:43 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 10-11-2013 04:35 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: alabi22 on 10-11-2013 07:47 AM
am not afraid
in any way
everybody 2x
come take my hand......

thank God say u agree make dem take ur hand dat u are not afraid to be in prison...although dem go take u weda u agree or not but is gud as u agree by ur self

Posted: at 10-11-2013 04:35 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- beejaybabs at 11-11-2013 11:46 AM (11 years ago)
(m)
Wetn una dey talk

Posted: at 11-11-2013 11:46 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rakelly at 11-11-2013 12:07 PM (11 years ago)
(f)
go shit first
@ alabi, time de come wen i go catch u
Posted: at 11-11-2013 12:07 PM (11 years ago) | Hero
Reply
1 2 [3]

Featured Discussions