yettyness at 17-02-2014 09:09 AM (11 years ago) (f) See wetin love don cost u now ,see ur mouth  Eneh say so via nokia 3310 Eneh made me lol! Posted: at 17-02-2014 09:09 AM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sheikt at 17-02-2014 10:41 AM (11 years ago) (m) See as dem come make am fine well well. Posted: at 17-02-2014 10:41 AM (11 years ago) | Upcoming | |
Reply |
2bify at 17-02-2014 11:06 AM (11 years ago) (m) sorry man, na because them dey 3, if na one on one na no fit do anthing oo Posted: at 17-02-2014 11:06 AM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Lekan22 at 17-02-2014 11:15 AM (11 years ago) (m) Ahah Posted: at 17-02-2014 11:15 AM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
tusk at 17-02-2014 11:46 AM (11 years ago) (m) Bolanle...u dey look dis guy like dat abeg...start to dey kiss dat kpomo mouth till de tin go down if not dat guy com out from dis hospital bed u go receive wetin pass dat kpomo...chei na waoooo... Posted: at 17-02-2014 11:46 AM (11 years ago) | Upcoming | |
Reply |
winace at 17-02-2014 12:17 PM (11 years ago) (f) Lol Posted: at 17-02-2014 12:17 PM (11 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
WHITELION1 at 17-02-2014 12:28 PM (11 years ago) (m) What are you look for there inside?will you build mansion inside?Idiot,you deserve the jaw blow. Posted: at 17-02-2014 12:28 PM (11 years ago) | Upcoming | |
Reply |
WHITELION1 at 17-02-2014 12:29 PM (11 years ago) (m) NEXT U WILL LEARN UR LESSON Posted: at 17-02-2014 12:29 PM (11 years ago) | Upcoming | |
Reply |
importantG at 17-02-2014 12:31 PM (11 years ago) (f) sorry oooo bros just take heart is the price u pay for loving Posted: at 17-02-2014 12:31 PM (11 years ago) | Upcoming | |
Reply |
oskey at 17-02-2014 12:55 PM (11 years ago) (m) That is valentine for u my guy Posted: at 17-02-2014 12:55 PM (11 years ago) | Newbie | |
Reply |
Neglito at 17-02-2014 01:21 PM (11 years ago) (m) Chaii, collateral damage of love. Eric sorry oo Posted: at 17-02-2014 01:21 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
waffibabe at 17-02-2014 01:57 PM (11 years ago) (f) what a sexy lips Posted: at 17-02-2014 01:57 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
yungzed360 at 17-02-2014 03:07 PM (11 years ago) (m) Hahahahahahahahahahaha!!!!!!! Dis one na sanqalo ooooo... Sowi for d injuries sha!! Buh next time, revenqe oooo.... Dis kyn 3D desiqn wey dem put for ur body no make sense at allllllllll...... Hahahahaha!!
Yungzed Posted: at 17-02-2014 03:07 PM (11 years ago) | Newbie | |
Reply |
Remu at 17-02-2014 03:21 PM (11 years ago) (m) What a pity,beaten for what he knew notin about...guys be wise and sharp. Posted: at 17-02-2014 03:21 PM (11 years ago) | Newbie | |
Reply |
Abusiddiq at 17-02-2014 03:42 PM (11 years ago) (m) thank God say i no dey celebrate val. Posted: at 17-02-2014 03:42 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
cocoeni at 17-02-2014 04:09 PM (11 years ago) (f)  sorry oo Posted: at 17-02-2014 04:09 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
kennynaija at 17-02-2014 07:36 PM (11 years ago) (m) O boy, ori re wa nibe jare, o timba si gboro aye
There is no diety worthy of worship except Allah, take it or leave it! Posted: at 17-02-2014 07:36 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Larry28 at 17-02-2014 10:59 PM (11 years ago) (f) Val gift Posted: at 17-02-2014 10:59 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
Fertymor at 22-02-2014 08:29 PM (11 years ago) (f) MAYBE SHE LOVES HIS ONE MORE THAN DAT RICH GUY BCOS OF HIS BEHAVIOUR, GOD WILL HEAL YOU JARE, AMEN... Posted: at 22-02-2014 08:29 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |