This One na PB4 for Una Yeye Eyes?

Date: 09-03-2014 4:04 pm (11 years ago) | Author: Iyabo Alabi
[1] 2 3 4
- at 9-03-2014 04:04 PM (11 years ago)
(f)
In a commuter bus, the conductor was collecting the fares when he got to this fellow & d following conversation ensued:
conductor: Oga where your money?
man: I b staff
conductor: u b police?
man: no
conductor: soldier?
man: no
conductor: air force?
man: no
conductor: which staff u con b? abeg pay ur money jor
man: I b boko  haram
passengers: conductor u dey craze? a beg Oga boko, no vex. we go pay ur money. driver abeg, dropping dey.
driver: ah, me sef dey drop for here

Posted: at 9-03-2014 04:04 PM (11 years ago) | Gistmaniac
- ExpertTbright at 9-03-2014 06:10 PM (11 years ago)
(m)
Hehehehe
Alabi i know say u go dey inside that bus
So wetin con happen after boko man declared himself as a bokorist? Cheesy

Posted: at 9-03-2014 06:10 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- justmak at 10-03-2014 12:48 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: ExpertTbright on  9-03-2014 06:10 PM
Hehehehe
Alabi i know say u go dey inside that bus
So wetin con happen after boko man declared himself as a bokorist? Cheesy
alaba market oya answer biko

Posted: at 10-03-2014 12:48 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- brightossy at 10-03-2014 12:22 PM (11 years ago)
(m)
I wan drop for here abeg, i no dey go again
Posted: at 10-03-2014 12:22 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rakelly at 10-03-2014 02:05 PM (11 years ago)
(f)
na me be the boko haram..
but na so ona dey fear?
i no get change na in make me claim staff Tongue Tongue Tongue Tongue
Posted: at 10-03-2014 02:05 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 10-03-2014 06:40 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: ExpertTbright on  9-03-2014 06:10 PM
Hehehehe
Alabi i know say u go dey inside that bus
So wetin con happen after boko man declared himself as a bokorist? Cheesy
e con tell me say na d same training camp u wt am dey
Posted: at 10-03-2014 06:40 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- alabi22 at 10-03-2014 06:42 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: justmak on 10-03-2014 12:48 AM
alaba market oya answer biko
no b only alaba market, u go soon see oshodi market
Posted: at 10-03-2014 06:42 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- alabi22 at 10-03-2014 06:43 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: brightossy on 10-03-2014 12:22 PM
I wan drop for here abeg, i no dey go again
so na only mouth u get? fear fear
Posted: at 10-03-2014 06:43 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- alabi22 at 10-03-2014 06:45 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: rakelly on 10-03-2014 02:05 PM
na me be the boko haram..
but na so ona dey fear?
i no get change na in make me claim staff Tongue Tongue Tongue Tongue
shaaarrppp giirrrlll. na u biko
Posted: at 10-03-2014 06:45 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zeigbo at 10-03-2014 10:58 PM (11 years ago)
(m)
nice old joke

Posted: at 10-03-2014 10:58 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Aalladinn at 11-03-2014 11:09 AM (11 years ago)
(m)
i dey tink say na joke i won read ,, i no knw say na alabi life story i dey read  Angry

thunder strike una
Posted: at 11-03-2014 11:09 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rakelly at 11-03-2014 01:51 PM (11 years ago)
(f)
ona be who and who?
Posted: at 11-03-2014 01:51 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 12-03-2014 11:37 AM (11 years ago)
(m)
u n him

Posted: at 12-03-2014 11:37 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- rakelly at 12-03-2014 11:58 AM (11 years ago)
(f)
zeigbo just mind ur nika Huh?
Posted: at 12-03-2014 11:58 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- brightossy at 12-03-2014 01:45 PM (11 years ago)
(m)
for him tennis not to loss  Grin
Posted: at 12-03-2014 01:45 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zeigbo at 12-03-2014 11:48 PM (11 years ago)
(m)
Shocked she go help me hold am

Posted: at 12-03-2014 11:48 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jossy4reall at 13-03-2014 11:30 AM (11 years ago)
(m)
alabi but why

Posted: at 13-03-2014 11:30 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 13-03-2014 02:27 PM (11 years ago)
(f)
upeh
Posted: at 13-03-2014 02:27 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 13-03-2014 06:37 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on 13-03-2014 11:30 AM
alabi but why
wetin  I do
Posted: at 13-03-2014 06:37 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 13-03-2014 06:45 PM (11 years ago)
(m)
u do d dew

Posted: at 13-03-2014 06:45 PM (11 years ago) | Hero
Reply
[1] 2 3 4

Featured Discussions