2 Nigerians & 16 Indians Arrested For Job Scam In New Delhi [PHOTO] (Page 2)

Date: 11-03-2014 5:09 am (11 years ago) | Author: franel
1 [2]
- benbellabiz at 11-03-2014 11:23 PM (11 years ago)
(m)
why una dey shout for only two nigerians involved, what about the 16 indians?.  na them teach us 419 oh.
Posted: at 11-03-2014 11:23 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- holloh at 12-03-2014 04:45 AM (11 years ago)
(m)
Why dis guy dey talk say make dem create biafra so that they can teach them, The names inside that news does it look like hausa name or yoruba, that is ur igbo brothers all over the world, they do all sort of things to get rich
Posted: at 12-03-2014 04:45 AM (11 years ago) | Newbie
Reply
- dickman2 at 12-03-2014 08:06 AM (11 years ago)
(m)
ok
Posted: at 12-03-2014 08:06 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Kinghenro at 12-03-2014 11:18 AM (11 years ago)
(m)
posta u dey craz ok
Posted: at 12-03-2014 11:18 AM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- Abusiddiq at 12-03-2014 11:49 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: beneno on 11-03-2014 10:45 AM
i beg make them devide this coutry before some  particular people go come destroy the country name finish,i just dey shame,every day this people must invole in any bad news in and outside naija  Roll Eyes  Roll Eyes  Roll Eyes  Roll Eyes
look at dis fool. not be ur people. mumu so kuku devide d country we self don dey tire of una 4 north.
Posted: at 12-03-2014 11:49 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- HOPEA23 at 12-03-2014 12:17 PM (11 years ago)
(f)
If dem divide the country na all of una go suffer because the money or resources wa naija ta dey get rich dey come from south south part of nigeria(edo -delta ) north weting una get, Yoruba weting una get even igbo self una nor get anything. ...nonsense
Anyway to the post..sorry for u man

Posted: at 12-03-2014 12:17 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- rowlandlove at 12-03-2014 01:22 PM (11 years ago)
(m)
maga no need pay .bad market
Posted: at 12-03-2014 01:22 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- johnaguinam at 12-03-2014 10:28 PM (11 years ago)
(m)
my naija brodas i salute una jor una dey represent wella
Posted: at 12-03-2014 10:28 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- Defman1 at 12-03-2014 10:50 PM (11 years ago)
(m)
If dey divide this country, ndi igbo won't suffer. Their  work rate will never let them down. Beside God still blessed them with some deposit of this crude oil we are talking about. Abia, Imo and Anambra can bear me witness
Posted: at 12-03-2014 10:50 PM (11 years ago) | Newbie
Reply
- Fertymor at 14-03-2014 01:46 PM (11 years ago)
(f)
NA WA Ooo...
Posted: at 14-03-2014 01:46 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2]

Featured Discussions