Posted: at | |
| |||||
ohh boy u no sexy at all, if u no understand uzzy go explain the koko of d matter Reply
| |||||
Quote from: tobegreat on 8-09-2009 11:16 PM uzzy love ur look, wanna eat u ![]() Eat with Care ooo ![]() WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
hhmmm..... abeg make una comot 4 road make i pass jor........... Reply![]()
| |||||
lollllllll...hope say na mouth you go use eat am sha.. if na dat one, i concur.. but don't eat with any other thing?? Reply
| |||||
Quote from: tobegreat on 8-09-2009 11:25 PM ohh boy u no sexy at all, if u no understand uzzy go explain the koko of d matter Guy u no don comot for the coco matter wen be day onbodie why women dey hide there age.
| |||||
Quote from: Ayemere on 8-09-2009 11:33 PM Quote from: tobegreat on 8-09-2009 11:25 PM ohh boy u no sexy at all, if u no understand uzzy go explain the koko of d matter Guy u no don comot for the coco matter wen be day onbodie why women dey hide there age. u don forget say na koko dey lead to another koko.. hiding their age? mayb dey scared of being older....
| |||||
lwkmd ReplyGet up and run!!!
| |||||
Quote from: Uzzy on 8-09-2009 11:40 PM lwkmd Uzzy u dey hear d coco sooooou resemable dat man dey beri d oder time (waco Jacko) abi na ur bros
| |||||
lollllllllll....my yori yori no be jacko.. she dey kampe Reply
| |||||
@Ayemere ReplyMe ke God forbid o!!! @My yori yori Thanks for the defense Get up and run!!!
| |||||
mehn i no sabi ooooo!!! my babe wey i don date for more than two yrs now, na just 2 days ago wey Replyshe told me her real age!! dem sabi lie well well CHILDREN ARE BORN BUT MEN ARE MADE;THE GOLD THAT WILL BE REFINED MUST PASS THROUGH THE FURNACE.WORDS
| |||||
I have stopped since 2006 to ask women their age.. afterall they ain't gonna tell you the truth! But if you are smart, you'll figure it out as time goes on. ReplyAdvice: talk with her a lot, she'll tell you about her life, things she'd done in the pasts. Remember to ask her when it happened for every major even she told you of. You'll do your arithmetics at the end and .. VIOLAAAAA!!!! she's 29 and not 22! Speach is silver, silence is Gold!
| |||||
mehn i no sabi ooooo!!! my babe wey i don date for more than two yrs now, na just 2 days ago wey Replyshe told me her real age!! dem sabi lie well well CHILDREN ARE BORN BUT MEN ARE MADE;THE GOLD THAT WILL BE REFINED MUST PASS THROUGH THE FURNACE.WORDS
|
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
AMVCA 2025: Seven Doors & Lisabi: The Uprising Light Up Nollywood’s Biggest Night (Full Winners
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo