SCHOLARSHIP (Page 2)

Date: 15-06-2014 6:25 pm (9 years ago) | Author: abdul mumin said adana
1 [2] 3 4
- ajanni at 26-06-2014 04:30 PM (9 years ago)
(m)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 26-06-2014 04:30 PM (9 years ago) | Grande Master
Reply
- zeigbo at 27-06-2014 09:35 AM (9 years ago)
(m)
Shocked

Posted: at 27-06-2014 09:35 AM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- rakelly at 27-06-2014 01:55 PM (9 years ago)
(f)
zeigbo see fly ooo
Posted: at 27-06-2014 01:55 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 28-06-2014 11:12 AM (9 years ago)
(m)
 Lips Sealed

Posted: at 28-06-2014 11:12 AM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- omomarty at 29-06-2014 02:32 PM (9 years ago)
(f)
Quote from: ajanni on 25-06-2014 08:49 AM
she go soon beat hell out of you
na me dey holher bifore so

u never even fit hold ur cows finish na u wan hol who?
abeg ajanni leave am make she come if my younger sister wey de 5 years nor beat her
na yeye de worry two of una. abeg make una sleep
Posted: at 29-06-2014 02:32 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 29-06-2014 02:34 PM (9 years ago)
(f)
Quote from: rakelly on 25-06-2014 12:22 PM
my Dear pls , leave me make i treat her phyuk up Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy

come ooooooooooooooo na where u for come? na who u wan treat phyuk up?
u nor serious abeg go bush go join ur husband de hold cow. yeye tomatoes seller
Posted: at 29-06-2014 02:34 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rakelly at 30-06-2014 02:31 PM (9 years ago)
(f)
tomotoes go soon go
we dont start fasting so no tomatoes
Posted: at 30-06-2014 02:31 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 30-06-2014 11:39 PM (9 years ago)
(m)
Ooops

Posted: at 30-06-2014 11:39 PM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jossy4reall at 2-07-2014 06:50 AM (9 years ago)
(m)
I hear say dem don bomb the big market wia dem dey sell tomatoes........na true?

Posted: at 2-07-2014 06:50 AM (9 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 2-07-2014 09:05 AM (9 years ago)
(m)
hope say dem bomb rakelly join

Posted: at 2-07-2014 09:05 AM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- rakelly at 2-07-2014 10:20 AM (9 years ago)
(f)
so ona dey plan for me
na tomorrow we go bomb naijapal Angry
Posted: at 2-07-2014 10:20 AM (9 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 2-07-2014 03:08 PM (9 years ago)
(m)
I hear say dem catch ur husband....na true?

Posted: at 2-07-2014 03:08 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 3-07-2014 03:38 PM (9 years ago)
(f)
yes dem catch jossy
Posted: at 3-07-2014 03:38 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 10-07-2014 04:48 AM (9 years ago)
(m)
na jossy be ur husband ?

Posted: at 10-07-2014 04:48 AM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jossy4reall at 11-07-2014 01:36 PM (9 years ago)
(m)
imagine

Posted: at 11-07-2014 01:36 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- ajanni at 13-07-2014 06:10 PM (9 years ago)
(m)
Quote from: omomarty on 29-06-2014 02:32 PM
u never even fit hold ur cows finish na u wan hol who?
abeg ajanni leave am make she come if my younger sister wey de 5 years nor beat her
na yeye de worry two of una. abeg make una sleep
na yeye bi ya name true true
Posted: at 13-07-2014 06:10 PM (9 years ago) | Grande Master
Reply
- rakelly at 14-07-2014 11:07 AM (9 years ago)
(f)
 Shocked Shocked Shocked Shocked
Posted: at 14-07-2014 11:07 AM (9 years ago) | Hero
Reply
- ajanni at 14-07-2014 11:53 PM (9 years ago)
(m)
 Kiss Kiss  Kiss Kiss Kiss
Posted: at 14-07-2014 11:53 PM (9 years ago) | Grande Master
Reply
- zeigbo at 15-07-2014 08:31 AM (9 years ago)
(m)
Angry Angry Angry Angry

Posted: at 15-07-2014 08:31 AM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- yettyness at 15-07-2014 10:21 AM (9 years ago)
(f)
Quote from: zeigbo on 10-07-2014 04:48 AM
na jossy be ur husband ?
i beg answer ram.
Posted: at 15-07-2014 10:21 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 [2] 3 4