Zeigbo Wins A Toy (Page 4)

Date: 08-07-2014 5:44 pm (9 years ago) | Author: Jossy Donald
1 2 3 [4] 5 6 7 ... 10
- francischi at 18-08-2014 06:39 PM (9 years ago)
(m)
I de mad?

Posted: at 18-08-2014 06:39 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 18-08-2014 07:30 PM (9 years ago)
(m)
no.... u dey add volume to ur current madness

Posted: at 18-08-2014 07:30 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 18-08-2014 10:59 PM (9 years ago)
(m)
i see

Posted: at 18-08-2014 10:59 PM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- francischi at 18-08-2014 11:09 PM (9 years ago)
(m)
De volume no fit reach ur own

Posted: at 18-08-2014 11:09 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 19-08-2014 09:31 AM (9 years ago)
(m)
na true u talk.....e no fit low reach my own volume.....na higher e go dey go,,no matter hw much u try.....I even dey plan to leave the whole volume for u

Posted: at 19-08-2014 09:31 AM (9 years ago) | Hero
Reply
- francischi at 19-08-2014 09:52 AM (9 years ago)
(m)
U need to upgrade. So u can have all, no need of planning

Posted: at 19-08-2014 09:52 AM (9 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 19-08-2014 05:54 PM (9 years ago)
(f)
wetin d 2 both of una dey contest?
Posted: at 19-08-2014 05:54 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ajanni at 19-08-2014 10:38 PM (9 years ago)
(m)
Two mad ebola bois
Posted: at 19-08-2014 10:38 PM (9 years ago) | Grande Master
Reply
- francischi at 20-08-2014 05:46 PM (9 years ago)
(m)
U are becoming too familiar with that name ebola ... U sure say u knw d meaning @ all.... Abi ur mate d shout ebola u coerce d think say na new cow food.. E no concern cow oo

Posted: at 20-08-2014 05:46 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 20-08-2014 05:58 PM (9 years ago)
(m)
Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy

Posted: at 20-08-2014 05:58 PM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- francischi at 20-08-2014 06:12 PM (9 years ago)
(m)
Utu nkita

Posted: at 20-08-2014 06:12 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 21-08-2014 05:11 AM (9 years ago)
(m)
dat ajanni and his cattle dey share dat ebola dats why he sabi am well well

Posted: at 21-08-2014 05:11 AM (9 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 21-08-2014 09:06 AM (9 years ago)
(f)
Quote from: francischi on 20-08-2014 05:46 PM
U are becoming too familiar with that name ebola ... U sure say u knw d meaning @ all.... Abi ur mate d shout ebola u coerce d think say na new cow food.. E no concern cow oo
lols
Posted: at 21-08-2014 09:06 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- francischi at 21-08-2014 02:46 PM (9 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on 21-08-2014 05:11 AM
dat ajanni and his cattle dey share dat ebola dats why he sabi am well well
who come ask for you opinion Huh?

Posted: at 21-08-2014 02:46 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 21-08-2014 03:18 PM (9 years ago)
(m)
na me nah

Posted: at 21-08-2014 03:18 PM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
- francischi at 21-08-2014 05:56 PM (9 years ago)
(m)
Go play with ur toy wey u win..

Posted: at 21-08-2014 05:56 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 21-08-2014 06:56 PM (9 years ago)
(m)
 francischi  u shouldn't be taking snuff......e no dey allow ur body to respond to treatment cuz u suppose to be fully well by now

Posted: at 21-08-2014 06:56 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- ajanni at 21-08-2014 07:44 PM (9 years ago)
(m)
You this ebola boi I am coming to take you back to Liberia
Posted: at 21-08-2014 07:44 PM (9 years ago) | Grande Master
Reply
- ajanni at 21-08-2014 07:47 PM (9 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on 21-08-2014 05:11 AM
dat ajanni and his cattle dey share dat ebola dats why he sabi am well well
if you no catch the thief on time, the thief fit come dey tell you weldone dia oooo, I am coming just now to take you back to your country Liberia
Posted: at 21-08-2014 07:47 PM (9 years ago) | Grande Master
Reply
- zeigbo at 21-08-2014 08:54 PM (9 years ago)
(m)
mmmmm

Posted: at 21-08-2014 08:54 PM (9 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 2 3 [4] 5 6 7 ... 10