So MTV Base compiled a list of top 20 greatest Nigerian Songs of all time and they missed out Eedris Abdulkareem's 'Jagaga' and didn't include any of Fela's songs..He took to twitter to slam them
Who thinks his song should be on the list? See more below#
Mobbysmartins at 3-10-2014 09:47 PM (10 years ago) (m)
Eedris brother,I dey feel you and I dey follow u say GOD PUNISH them for this nonsense impunity,tell them my brother,MTV is a fraud;they think we have a short memory.....how can anyone possibly make a list of top 20 Naija songs of all times without any of FELAs song,that is incredibly stupid,MTV should be ashamed of themselves,,,nonsense.
Posted: at 3-10-2014 09:47 PM (10 years ago) | Gistmaniac
daveobahon at 3-10-2014 11:00 PM (10 years ago) (m)
Eedrisu re vry right jarei 2 lyk ds guy him no send anybdy he dey alwyz stand 4 d truth I still remembr tat fyt wif 50cent now dem don dey respctour 9ja artist imagine how Fela song no go dey
Posted: at 3-10-2014 11:00 PM (10 years ago) | Gistmaniac
odigiejohn at 4-10-2014 01:14 AM (10 years ago) (m)
make u go hide yourself maggot u tink say na funta dem dey smoke there?? your jagajaga nor pass naija ewu, make you go fight dem as you fight naija miusicians make i nor mention names. you don from fry pan to fire go repent and become born again maybe God go hear your prayer.
Posted: at 4-10-2014 01:14 AM (10 years ago) | Newbie
COME TO THINK OF IT,WHERE'S OLIVER DE COQUE,OSITA OSADEBE,CELESTINE UKWU,FELA KUTI,EBENIZER OBEY,ONYEKA OWENU,PERICOMO OKOYE,SUNNY ADE,MIKE EJEAGHA?MTV HAS QUESTION TO ANSWER.
Posted: at 4-10-2014 01:33 AM (10 years ago) | Upcoming