How men Load their guns !!!!! (Page 4)

Date: 08-10-2009 1:52 pm (15 years ago) | Author: 14_Inches
1 2 3 [4] 5 6 7 ... 13
- favourtee at 8-10-2009 07:35 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: Kristiantus on  8-10-2009 07:32 PM
welcum back on board favvyyy.....
thankks crayfish
Posted: at 8-10-2009 07:35 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- 14_Inches_Long at 8-10-2009 07:36 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: 14_Inches_Long on  8-10-2009 07:33 PM
Quote from: 14_Inches_Long on  8-10-2009 07:30 PM
Quote from: Kristiantus on  8-10-2009 07:23 PM
Quote from: coolguys235 on  8-10-2009 07:15 PM
Quote from: Kristiantus on  8-10-2009 07:13 PM
Quote from: 14_Inches_Long on  8-10-2009 07:10 PM
Quote from: favourtee on  8-10-2009 06:52 PM
@ poster..nawaoooo..load am well oo

Abeg Oga favourtee, how you dey load ya gun, abi na SAKABULA you dey use. No wonder you dey fire blanks on top of ya mrs. I pity you, Lagos guy go snatch ya wifey. You need to come for practical training...

14_Inches
Grin Grin Grin
@14:14: favvy no get gun oooo...  Grin

i dey tell u say 14 .......still dey drink fermented ogogoro with shepe Grin Grin
i wonder why he thinks favvy is with a gun...
abi favvy na HimShe


Abeg,
pardon me, na the result of old age be that. I rushed the last drop of KAIN KAIN weh dey with me cos of the last special assignment weh I get for hand. But my eye don clear now.
Join me to welcome favourtee after a long dis-apperance!!
On behalf of myslef and other member of my body, I welcome you on this forum.


14_Inches


On second and 3rd thought, I take back my apology. No be my fault. Why person go dey use flower cover hin face???

For confusing an elder stateman, I fine you 1 keg of Kain kain from Mama Lucky at Oshodi Bus Stop..


14_inches

To be brought to this forum on the next adjournment date.

I RISE !!!!


14_Inches
Posted: at 8-10-2009 07:36 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 8-10-2009 07:37 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: favourtee on  8-10-2009 07:35 PM
Quote from: Kristiantus on  8-10-2009 07:32 PM
welcum back on board favvyyy.....
thankks crayfish
Angry Angry Angry
faaaavvvyyy@#!%^....
Posted: at 8-10-2009 07:37 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- coolguys235 at 8-10-2009 07:37 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: 14_Inches_Long on  8-10-2009 07:30 PM
Quote from: Kristiantus on  8-10-2009 07:23 PM
Quote from: coolguys235 on  8-10-2009 07:15 PM
Quote from: Kristiantus on  8-10-2009 07:13 PM
Quote from: 14_Inches_Long on  8-10-2009 07:10 PM
Quote from: favourtee on  8-10-2009 06:52 PM
@ poster..nawaoooo..load am well oo

Abeg Oga favourtee, how you dey load ya gun, abi na SAKABULA you dey use. No wonder you dey fire blanks on top of ya mrs. I pity you, Lagos guy go snatch ya wifey. You need to come for practical training...

14_Inches
Grin Grin Grin
@14:14: favvy no get gun oooo...  Grin

i dey tell u say 14 .......still dey drink fermented ogogoro with shepe Grin Grin
i wonder why he thinks favvy is with a gun...
abi favvy na HimShe


Abeg,
pardon me, na the result of old age be that. I rushed the last drop of KAIN KAIN weh dey with me cos of the last special assignment weh I get for hand. But my eye don clear now.
Join me to welcome favourtee after a long dis-apperance!!
On behalf of myslef and other member of my body, I welcome you on this forum.


14_Inches

the ogogoro still dey smell for ya mouth Grin Grin

Posted: at 8-10-2009 07:37 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- Kristiantus at 8-10-2009 07:38 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: 14_Inches_Long on  8-10-2009 07:36 PM
Quote from: 14_Inches_Long on  8-10-2009 07:33 PM
Quote from: 14_Inches_Long on  8-10-2009 07:30 PM
Quote from: Kristiantus on  8-10-2009 07:23 PM
Quote from: coolguys235 on  8-10-2009 07:15 PM
Quote from: Kristiantus on  8-10-2009 07:13 PM
Quote from: 14_Inches_Long on  8-10-2009 07:10 PM
Quote from: favourtee on  8-10-2009 06:52 PM
@ poster..nawaoooo..load am well oo

Abeg Oga favourtee, how you dey load ya gun, abi na SAKABULA you dey use. No wonder you dey fire blanks on top of ya mrs. I pity you, Lagos guy go snatch ya wifey. You need to come for practical training...

14_Inches
Grin Grin Grin
@14:14: favvy no get gun oooo...  Grin

i dey tell u say 14 .......still dey drink fermented ogogoro with shepe Grin Grin
i wonder why he thinks favvy is with a gun...
abi favvy na HimShe


Abeg,
pardon me, na the result of old age be that. I rushed the last drop of KAIN KAIN weh dey with me cos of the last special assignment weh I get for hand. But my eye don clear now.
Join me to welcome favourtee after a long dis-apperance!!
On behalf of myslef and other member of my body, I welcome you on this forum.


14_Inches


On second and 3rd thought, I take back my apology. No be my fault. Why person go dey use flower cover hin face???

For confusing an elder stateman, I fine you 1 keg of Kain kain from Mama Lucky at Oshodi Bus Stop..


14_inches

To be brought to this forum on the next adjournment date.

I RISE !!!!
14_Inches
i support...
Posted: at 8-10-2009 07:38 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- 14_Inches_Long at 8-10-2009 07:40 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on  8-10-2009 07:37 PM
Quote from: favourtee on  8-10-2009 07:35 PM
Quote from: Kristiantus on  8-10-2009 07:32 PM
welcum back on board favvyyy.....
thankks crayfish
Angry Angry Angry
faaaavvvyyy@#!%^....

Abeg, Kris, leave favourtee for me. She no fancy you na me she dig. let sitting dog sleep oooo


14_inches
Posted: at 8-10-2009 07:40 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- coolguys235 at 8-10-2009 07:46 PM (15 years ago)
(m)
na lie jare

Posted: at 8-10-2009 07:46 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- federico at 8-10-2009 09:12 PM (15 years ago)
(m)
9ice joke
Posted: at 8-10-2009 09:12 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- 14_Inches_Long at 8-10-2009 09:16 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: federico on  8-10-2009 09:12 PM
9ice joke

More tan 10 people have said that to me today alone. I think I deserve an award on this forum in recognition of my immeasurable contribution !!!

thanks you pal..

Abeg, read all the comments, them dey more interesting than the joke itself..


14_inches
Posted: at 8-10-2009 09:16 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- xter at 8-10-2009 09:26 PM (15 years ago)
(m)
ok ooh

Posted: at 8-10-2009 09:26 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- just2sexy at 8-10-2009 10:19 PM (15 years ago)
(m)
E be like say xter drink fermented ogogoro with shepe today ohh or him mrs don give am hmmming syndrome after he fire blanks Grin Grin Grin

Posted: at 8-10-2009 10:19 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- mink at 8-10-2009 10:27 PM (15 years ago)
(m)
na una sabi o
Posted: at 8-10-2009 10:27 PM (15 years ago) | Newbie
Reply
- xter at 8-10-2009 10:39 PM (15 years ago)
(m)
hmmmmm again jsexy !!!!!!!!!!!!!

Posted: at 8-10-2009 10:39 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- just2sexy at 8-10-2009 10:45 PM (15 years ago)
(m)
Guy u need medical help

Posted: at 8-10-2009 10:45 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- xter at 8-10-2009 10:55 PM (15 years ago)
(m)
ur lies have been uncovered.................i gat somtin to tell u

Posted: at 8-10-2009 10:55 PM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- just2sexy at 8-10-2009 11:03 PM (15 years ago)
(m)
Which lie and which sumtin?

Posted: at 8-10-2009 11:03 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- 14_Inches_Long at 9-10-2009 04:52 PM (15 years ago)
(m)
Abeg, J2sexy,

I get one bush meat weh just dey walk any how in front of my house since yesterday. I tried make I chop am but my riffle no gree load...

Wetin ago do? Any idea before he go run comot !!!!

Any alternative loading method??? Pls helep me before I go comit SU....
This meat dey delicious. I dey smell am from a long distance...


14_inches
Posted: at 9-10-2009 04:52 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- coolguys235 at 9-10-2009 04:53 PM (15 years ago)
(m)
see talking

Posted: at 9-10-2009 04:53 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- yinkaolu_1 at 9-10-2009 05:02 PM (15 years ago)
(m)
.....
Posted: at 9-10-2009 05:02 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- 14_Inches_Long at 9-10-2009 05:07 PM (15 years ago)
(m)
Coolguy, na me you dey take do joke.


I say bullet hang inside my machine and I no fit fire am again..


Your dick no go see better meat shop lai lai for what you just did.



14_Inches
Posted: at 9-10-2009 05:07 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 3 [4] 5 6 7 ... 13

Featured Discussions