Posted: at | |
| |||||
teeco ha ur wifey them naa Replyno matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day.
| |||||
He has divorced dem all ReplyA LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND!
| |||||
@dp....... who told u? Reply
| |||||
na wa o, make teeco com tell u wetin happen o. wey chuks sef? Replyno matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day.
| |||||
Quote from: waco on 13-11-2009 09:53 AM I just came back to the forum after a long absence due to one or two. But now i am searching for my people. Abeg where una dey? d.guy, teeco,divineproject, esonu, ibobo, akpan01,temi01, briggs, shehu and many others. Abeg ni o. i dey miss una o, make una come o. e jo o, ma bi nu o, bi ko nu o. why my name no dey there? To eat is Human, but to digest DIVINE!!
| |||||
Quote from: divineproject on 13-11-2009 01:10 PM He has divorced dem all yes
| |||||
ok Reply
| |||||
MY guy Brightg. ha fa na? e don tay o Replyno matter how incorrect ur time is, it will be correct twice a day.
| |||||
na wa 4 u oh! guy Reply
| |||||
Blinks which one you dey? Replybcos him no ask of you..........sory him no know you na one of our senior bois be that for this house so respect
| |||||
see me see wahala oh!.... Reply
| |||||
Na danger you dey see no be wahala Reply
| |||||
hmmm. Reply
| |||||
Quote from: waco on 13-11-2009 04:06 PM MY guy Brightg. ha fa na? e don tay o i dey o man too busy. hw ur side na?
| |||||
Reply | |||||
teeco! wetin dey happen? Reply
| |||||
Oboy I dey Reply
| |||||
hw ur end? Reply
| |||||
you see as abuja cool 2day k Reply
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Chaos In Port Harcourt as Woman Acts Erratically After Alleged Drop-Off By Suspected Yahoo Boy
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
POS Agent Catches Colleague On Hidden Camera After Months Of Mysterious Cash Losses (Video)